₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,828 members, 8,513,878 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 05:06 PM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 475 476 477 478 479 480 481 482 483 (of 821 pages)

Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 9:58am On Mar 30, 2009
yea i know u will be shocked at such a massive promotion from gateman to cso just kip up d gud work
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 9:57am On Mar 30, 2009
its gud for wat ails dem
Jokes Etc › Re: Riddle Me This: by romsky: 9:56am On Mar 30, 2009
1.
2.
3.
4.


oya grade me fast fast
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by romsky: 9:54am On Mar 30, 2009
lai lai u wey don due for anoda visit to yaba left
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 9:49am On Mar 30, 2009
then buy him a disposable pampers & plate
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by romsky: 9:47am On Mar 30, 2009
he just adapted it
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 9:43am On Mar 30, 2009
den get him Pastor Spencer
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 9:42am On Mar 30, 2009
as d CSO of d tatafo community its ur job
Jokes Etc › Re: A Very Good Yoke! by romsky: 9:41am On Mar 30, 2009
d canoe go soon overthrow u
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by romsky: 9:40am On Mar 30, 2009
& saided Moses has a lod on d hory glound
Jokes Etc › Re: A Very Good Yoke! by romsky: 9:33am On Mar 30, 2009
wetin be tym 4 ya place orlu?
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 9:30am On Mar 30, 2009
i suspect bene for dat crime
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by romsky: 9:29am On Mar 30, 2009
I was entered my shoe, wear d car as i was wentin to church
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 9:27am On Mar 30, 2009
fanx 2 God say modify botton don disappear so its glarin wat i said
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 9:18am On Mar 30, 2009
i dey pity d boi & him addiction
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 9:13am On Mar 30, 2009
u no see as him happy say friday land, dat one min say him madam tu dey give am work on & off duty
Jokes Etc › Re: Attention:how To Shower by romsky: 9:09am On Mar 30, 2009
unmodifiable error
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 8:47am On Mar 30, 2009
na only dat Aba designer rubber glass dey market abi
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 8:44am On Mar 30, 2009
bene talk ya own first
Jokes Etc › Re: Riddles! Answers Needed! by romsky: 3:05pm On Mar 28, 2009
lo ba tan
Jokes Etc › Re: Riddle Me This: by romsky: 3:05pm On Mar 28, 2009
no one
Jokes Etc › Re: Blonde Odepemu! by romsky: 3:04pm On Mar 28, 2009
wetin i do if not tellin u d culprit
Jokes Etc › Re: Akin & Popo by romsky: 3:03pm On Mar 28, 2009
chei y u neva brush ur tit angry
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 3:02pm On Mar 28, 2009
pls be fast
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:02pm On Mar 28, 2009
yes
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 3:01pm On Mar 28, 2009
i dont fill in blanks
Jokes Etc › Re: Blonde Odepemu! by romsky: 3:01pm On Mar 28, 2009
dat shd be lolabay
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 3:00pm On Mar 28, 2009
as man u just dey collect defeat
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 2:59pm On Mar 28, 2009
pls identify urself
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 2:59pm On Mar 28, 2009
ur favorite food
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 2:58pm On Mar 28, 2009
u tu dey fear
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 2:56pm On Mar 28, 2009
its a matter of choice

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 475 476 477 478 479 480 481 482 483 (of 821 pages)