Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by romsky: 12:39pm On Sep 07, 2009 |
pls shift left |
Forum Games › Re: Match the word by romsky: 12:34pm On Sep 07, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: A Little Boy's Prayer by romsky: 12:19pm On Sep 07, 2009 |
cutie i no dey ansa for dem o abbey i just broke my fast  |
Jokes Etc › Re: Updated Employee Handbook by romsky: 12:18pm On Sep 07, 2009 |
na dis kain tyn tyty dey always post & i sure say we go get copy 4 her archive |
Jokes Etc › Re: A Fact by romsky(op): 12:17pm On Sep 07, 2009 |
abbey afoju |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by romsky: 11:48am On Sep 07, 2009 |
Abey i dey God hand syl i try small |
Jokes Etc › Re: Romade! by romsky: 11:48am On Sep 07, 2009 |
abbey e be lyk say kiss dey hungry u o |
Jokes Etc › Re: Obama Distracted by romsky: 11:38am On Sep 07, 2009 |
dani is busy hawkin okro |
Jokes Etc › Re: The Greatest Offer For Girls by romsky: 11:38am On Sep 07, 2009 |
i don tire to dey see dis pix |
Jokes Etc › Re: Oops! by romsky: 11:31am On Sep 07, 2009 |
abeg who collect soiled akara from Feyisayo? |
Jokes Etc › Re: Romade! by romsky: 11:30am On Sep 07, 2009 |
na her husby gadget she dey try out |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by romsky: 11:10am On Sep 07, 2009 |
& no be say she fit swallow tongue o |
Forum Games › Re: Continue the story ... by romsky: 11:07am On Sep 07, 2009 |
were rushing over each other to be assigned unto his care, their interior motive, however, was to make him their personal project |
Forum Games › Re: Rokiatu Let's Chat Here by romsky: 10:58am On Sep 07, 2009 |
sexy durlyn wia goesth thou since? |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by romsky: 10:56am On Sep 07, 2009 |
@post Wake up rise & shine here comes ur day starter nasco quality corn flakes superb nourishing food flakes - i no to remeber the ryt words o
|
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by romsky: 10:54am On Sep 07, 2009 |
maltina |
Forum Games › Re: The Game Start With The Last Word Prt 2 by romsky: 10:52am On Sep 07, 2009 |
home work was hectic those days |
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 10:46am On Sep 07, 2009 |
Farting |
Jokes Etc › Re: Oops! by romsky: 10:39am On Sep 07, 2009 |
by. don run go forum games |
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 10:35am On Sep 07, 2009 |
edoyansh i changed name cuz my oga dem don join & i no wan make dem know say i be oga 4 dis place u fit to pursue me checks out edoyansh mosquito size of k-legs i dont fink so |
Jokes Etc › Re: A Little Boy's Prayer by romsky: 10:30am On Sep 07, 2009 |
wetin u for talk its obvious everyone can spend d loot of a thief but none wants to admit being a thief |
Forum Games › Re: I Never Knew by romsky: 10:29am On Sep 07, 2009 |
INK all these happened bhind moi |
Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by romsky: 10:28am On Sep 07, 2009 |
tytylayor: ask rommie, dumb thomas Ben20001: the latest news is dat you and Rommie are shemales tot u guys voted me as d liar of d year wen i come turn witness plus gossip vine
|
Forum Games › Re: Never Ending Story - Just Two Words by romsky: 10:25am On Sep 07, 2009 |
the choir |
Jokes Etc › Re: A Little Boy's Prayer by romsky: 10:23am On Sep 07, 2009 |
aww syl d blind bat cant distinguish morning from mid day cutie no be my money u go take buy car |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? (remix) by romsky: 10:23am On Sep 07, 2009 |
wia u be tink? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? IV by romsky: 10:03am On Sep 07, 2009 |
ow kum pweety4herself is using my color & has only 2 post ? |
Jokes Etc › Re: A Little Boy's Prayer by romsky: 9:59am On Sep 07, 2009 |
Abbey guru morning |
Forum Games › Re: Make A Sentence From 5 Letters by romsky: 9:48am On Sep 07, 2009 |
But Only Assisting Secretaries Tracked
LYSAA |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 3:41pm On Sep 04, 2009 |
wetin konsain pirate wiff road traffic |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by romsky: 3:40pm On Sep 04, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by romsky(op): 3:40pm On Sep 04, 2009 |
|