Rotadam's Posts
Nairaland Forum › Rotadam's Profile › Rotadam's Posts
pls contact me on ma email wen d pume form is out Rotadam4ever@yahoo.com.or my mobile, 08087810583,07037455477.I Believe on merit.pls lets work hard.dis year is ours.thanks,see u there. |
pls inform me wen d form is out, i will b lukng 4ward 2 hearing 4rm u.my nos r 08087810583,07037455477. |
wat going on wit oou,my fellow #land is dis how we go fold our hands,and watch oou doing nothing.i don read tire yet oou neva sell d pume form nt to even talk wen d exam go commence,and again no garantee sey we fit resume dis year self. abeg if u hear any gudnews make una hola me 4 my cells 08060898705,08087810583,or my mails @ Rotadam4ever@yahoo.com.thanks.na ya man.ROTIMI.The sky is my limit. |
someone should pls help me,i had 230 in my jamb, want 2 study microbiology, pls wat my stand,my mistake is dat i choose dem 1st and 2nd,pls i nid help cos cant stay at home again dis year.wen is d post jamb.[color=#990000][/color] |
why bothered,tell em 2 go collect d pume form,just make sure he prepare 4 it @least if dey can gve em d course he wanted,they can gve him anoda.na connection.dont waste tyme. |
dont mind him their cut off is nt out yet,it might b 170,but d probability of dat is just 1.just pray.polyjambform don close. |
guy we dey dsame shoes self,i make gra8 mistake me take dem 1st 2nd choice,someone said dey will start sellng d form 1st week of july, |
But na waha oo one guy talk say no pume dis year.guy is dat true,cos ve choose dem 1st 2nd choice.and change of institution don close. |
tunboy u bi student,abeg no cause wahala,cos mi choose dem 1st second, how do u know. |
abeg if d pume don come out abeg,cos i no won wait again. |
my guy abeg if d pume form don comot abeg halla me on 08087810583,or 08060898705,Rotadam4ever@yahoo.com |
u na won kill person,cos mi don take dem 1st 2nd choice, pls update us on d post ume, i had 230,course microbiology, pls any info yet on d pume. |
olabisi onabanjo university wahala 2 much, pls help on there post jamb. |
guys dat code no work again, make guy post latest cheat. |
do mean we should edit wat is in custom1 and put dat loaded.mtn, it will work, we ve up 2 custom 5 so which do we edit. |