₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,404 members, 8,522,882 topics. Date: Sunday, 22 November 2026 at 08:56 AM

Toggle theme

Sadeluhv's Posts

Nairaland Forum › Sadeluhv's Profile › Sadeluhv's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 29 pages)

Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:48am On Jul 19, 2013
dapsondou: Agba to ba se family planning nko?
Odas pipu pikin go dey near am
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:36am On Jul 19, 2013
Anyway,mo seba agba(i hail elders),e ma binu,e jebure awo olugbebe,agba ti o binu lomo re npo sii(elder wey no vex,na im pikin dey plenty)....we apologise & promise not to do dat again,my pipu,FB,Taylor,shakur & my honourable OJ,let's accept our mistake for peace to reign...We are family,We are ONE!....Hausa & odas,e ma binu!!!
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:14am On Jul 19, 2013
[quote author=SEYI_KP]I CAN SEE BUNCH OF HYPROCRITES ON THIS THREAD, WHEN SOME PEEPS WERE POSTING MATHS QUESTIONS THEY WERE NEARLY CRUCIFY, THE EXCUSE WAS THAT THEY WERE DERAILING THE THREAD FROM ITS ORIGINAL PURPOSE, BUT NOW I CAN SEE ALOTS OF IRRELEVANT POSTS THRIVING HERE, THERE ARE BETTER WAYS FOR DOUSING THE TENSION, THAN THIS POROUS MANNER, WHEN I WAS LEAVING IN THE MORNING THE PAGE WAS 411. BUT IS 430 AND ALL I COULD SEE IS JUNKS POST. IF U LIKE TAKE ME UP ON THIS I CARELESS, AM OLD ENOUGH TO SAY D TRUTH.[/quote]Hmm!..agbalagba gbangba(old man,i hail o)
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:12am On Jul 19, 2013
Mismak: Shade, wer d agba dey?...*lookin back to check* u r mounted naw
lolz,gud a.m
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 9:03pm On Jul 18, 2013
Me wan go prepare fir 2mao work,talk to u guys later,nice beeing wt u....bye bye.
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 9:02pm On Jul 18, 2013
Mismak: u guys no allow me eat my fud since oo...laff don comot my eyes...*yeh* eyes waterin...
shakur, fynetsboi, taylor, nd odas kudos, thumbs up guys!...

shade n Attah y u girls dey beef me, even witout commetin...anywais shakur, na new gurl u saw, u con geh hope...u go soon learn

UI economics De aspirant
@Mismak,mo seba agba o(a salute d elders o)
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:55pm On Jul 18, 2013
shakur07: fynest and taylor ** we go perform ds film wen we reach UI oh ** and na madam sade go direct am as per say she dey deep inise d matter
No p,na part of my course
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:50pm On Jul 18, 2013
Taylor184: Dats my honey pie....note to shakur and fynest,what nairaland has joined 2geda,no man shal put asunder....TAYLOR AND ATTAH OJOMA ARE NW ONE....maami shade,upon al d partiality wey u use*tongue out*...and to mai padi fynest,ur own honey pie go soon locate u ok?no vex shotigbo
I no sey OJ just dey pull ur legz ni
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:42pm On Jul 18, 2013
shakur07: hen hen dey don relegate me oh ** bur no worry i dey sight one gal sinz ..mismak ** maybe na she go console me
Aikofa nle,ifa ti nse,u see wetin i dey talk,Shakur don dey sight anoda girl wen we dey talk abt OJ,FB,no shaking,na u get her.
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:40pm On Jul 18, 2013
Fynestboi: shakur u re out of d mata just go seat dwn and as 4 taylor he dn gree as mai padi so na me dey on point.. *No more comment*
Beeni
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:39pm On Jul 18, 2013
Fynestboi: oya clean ur face i go arrange anoda gal 4 u.....
He don beg u,oya nuju e nu
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:38pm On Jul 18, 2013
yemmytcm: Walahi I gbadun diz thread pa.....shakur,you no tell me say diz place dey sweet lyk diz o....OJ,me no go recommend shakur for you that one na bad market ....mami sade,i dey greet una o,make i salute the real mama ibe ....
I cut cap ooo...me na gen2 mama
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:37pm On Jul 18, 2013
Taylor184: she fall mai hand na*cryin*
Ma sunkun mo,oya clean ur eyes...i'll give u anoda fyn girl ..sho gbo
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:36pm On Jul 18, 2013
Fynestboi: who dash u honey pie 4 here beta go bush go huge honey bee tree nt mai own ojoma i dey tell naw u no wan gree abi?' *vex mood*
No vex,na joke him dey joke...
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:34pm On Jul 18, 2013
[quote author=Attah Ojoma ]alryt.. Am countin on u oo, jx let me knw wen d money coms, abi na me suppose collect am sef.[/quote]U go dey wen dem vo bring am & na cash,we no want cheque
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:33pm On Jul 18, 2013
shakur07: tho i no get pesin oh ** bur i knw say angels dey for me wey go fight for me ** cee as lawyer sade don cheat me oh **
Mabinu,i no cheat u,i just don't want u to use d pasan wey use beat iyale,beat iyawo again & u don get lyk teo girls here,leave OJ for FB cos he told u d evenin sey him dey search.
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:31pm On Jul 18, 2013
Fynestboi: Wa jiya o tayloru no get respect oo mami lo pariwo bayen
Ma binu,omode lon se
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:20pm On Jul 18, 2013
Taylor184: owo ori ke?1MILLIÖN NAIRA,i go use dat #1m pay owo ori 4 al d galz wey dey shakur village na*tinkin*
OJ,u don see am,dwm don dey run
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:18pm On Jul 18, 2013
[quote author=Attah Ojoma ]Rice ke.. Na 'amala' nd confam 'ewedu' soup. Ntin less[/quote]No wahala,i go cook am for u,she na bushmeat,goatmeat or cow meat u go like with am?
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:17pm On Jul 18, 2013
Taylor184: SHAAAAAAAAAADEEEEEEEE
Ma binu...olowo ori mi
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:14pm On Jul 18, 2013
Mesopotamia: PDP things-God motherism!
I no b Amaechi mother in politics o
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:11pm On Jul 18, 2013
[quote author=Attah Ojoma ]chai! Cee hw my sista jx fall my hand, na me u wan sell 4 jx 1million. I don suffer o[/quote]No b sell o,na owo ori & non of dem go bring dat kin money for dis kin period....just for dem to free u.....hope dem no hear sha
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:06pm On Jul 18, 2013
[quote author=Attah Ojoma ]@sadeluv, abeg wat's ur 2go Id again?[/quote]Sadebeauty
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:05pm On Jul 18, 2013
Taylor184: i trust yhu,maami....oya choose
Hmmm,i no fit choose Shakur,cos e fit dump OJ for anoda girl wey dey cum bt I for choose Taylor cos him self na.my person bt for d fact say Fynestboi na my first son for here...Taylor,u hv to leave OJ for him,anoda girl dey cum wey u go love well well...she o gbo? *okare..
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 8:01pm On Jul 18, 2013
Final declaration!...Anyone of u wey wan marry OJ,Shakur,Taylor & Fynestboi,go & bfing owo ori(dowry) of 1million each btw now & 7a.m on Sat,anyone wey no meet up is disqualify...Fynest,don't worry,i'll help u collect loan as per say "maami & pikin".
I rise...
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 7:54pm On Jul 18, 2013
[quote author=Attah Ojoma ]ah! U wan kill me ni? If i show face nw, dem go 4get say na me dem dey fight 4 kon evn fight me join[/quote]Lolz,make i chose for u,make matter rest?
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 7:50pm On Jul 18, 2013
shakur07: in oda news ** BECALIna ma binu say i don disown yhu oh ** na OJ dey on point nao
O riyawo,ko yaale
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 7:48pm On Jul 18, 2013
Mesopotamia: Mum:[shouting]fiyin cum and help me put on the gen ooo.
Me:mum,i'm on strike.
Mum:abi weyrey n se e ni?
Me:mum,ASUU is on strike,so am i.
lolz...me srlf dey strike,no work for office again o...omo,salary ni mo fi nsere.
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 7:47pm On Jul 18, 2013
[quote author=Attah Ojoma ]chai! So if i kip quiet, na so u 4 pretend ba? Oya tel dem hw I spent my nyt[/quote]Oro ti so ra e(matter don explain imself)
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 7:45pm On Jul 18, 2013
Fynestboi: Mami na er be dat ooolol mami no dey jealous dats mai new iyAWO i go still cum introduce am to u....
No wahala,i dey wait...wetin she dey like to eat,so i go prepare for una cos na iyawo tuntun,i hv to take care of her wella.
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 7:44pm On Jul 18, 2013
Taylor184: na wao....he kant do such tins jor,wen im capable more dan yhu......
Na fight?....abeg,OJ come settle matter oo
Education › Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Sadeluhv(f): 7:42pm On Jul 18, 2013
Fynestboi: Me knw b4 u dnt nid to tell me...taylor sebi u dn hear am..... Annointng olobinrin leleyi ni nt original at all
lmao

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 29 pages)