Sadeluhv's Posts
Nairaland Forum › Sadeluhv's Profile › Sadeluhv's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 29 pages)
Tommybob: datz nt wat he actually meant hez a funi guy...... U didnt start diz thread wif us......... Datz y u didnt unstand him.....it's dere,just check d page dey used for 1st choice,dey just change sm tins dere. |
zenti99: it has been stated in the website that those ones are among those who registered d first timeThanks,i'v seen it |
Jossy4luv1: Afternun my ogas ma/sir..the second choice can now buy their post ume form at d bank for 2000 naira.u are jst given only a week..I THINK ALL OF YOU THAT DIDNT BELIEVE ME WHEN I STATED THAT SECOND CHOICE WILL ALSO BE PRIVILEGED TO BUY THEIR OWN POST UME FORM AFTER FIRST CHOICE CANDIDATES WERE TOLD TO BUY THEIR FORM WILL NOW KNOW THAT JOSSY4LUV IS NOT A LIAR..tanx and God blessThanks boss,at least,we shld hope for d list after 16th Aug 2013...God help us |
shakur07: na somalia i for advise make yhu go jarehLlz...u go first |
shakur07: no be only yhu jare ma sister **me i don dey plan harvard or oxford sef nao **to hell wit UI to hell with naija +to hell woit FG and ASUULolz...na xo,seriously,i don tire. |
Is like studying in Ghana or Cotonue is d surest nw,pls anybody wt info on dia admission process & skul fees...Dis ASUU/FG stuff make me sick of studyin in Naija jare. |
Mesopotamia: lolz.....i neva even pack anything,bt when adm list cum out,i go knw nxt line of action.Meanwhile,i try ask pple hw much dem dey rent out room around fadeyi/yaba/onike/palmgroove/akoka incase if i no stay school hostel........d price wey i dey hear fit make person get epilepsy.200k and above 4 two years,minus agent fee,agreement,commission,etc.Haus for dat area na hot cake o |
tobillionaire: On d slip i printed out, i was scheduled to write on day 5. Does dat mean i will take ma own exam on d 5th day they start d exam i.e if they start on monday i'll write mine on friday?Yes |
Leystra: ~GOOD MORNING AND HAPPY NEW MONTH~AMEN! |
shakur07: No be maami sadeluvh b ds ** werin do ur 1st acctLolz...notin o,na because of dat stupid robot dat ban me den,i opened dat acc |
shakur07: No be maami sadeluvh b ds ** werin do ur 1st acctLolz...notin o,na because of dat stupid robot dat ban me drn,i opened dat acc |
AdExLaWyEr: Akpors and his best friend Dexmond sat in the examHe is smart & wicked.... |
I recieve d same info from a student @ Eruwa campus dat d exam start on 5th Aug |
okorocha22: Abeg neva conclude oo...Me too o |
Atesunate15: what are you sayingeven if you pick OAU, you are going to resume with UI if admitted.Bt person for don write d exam dey wait for admission list nah....dis is discouraging jare. |
All is well in Jesus Name. |
Hausa: I have a feeling d@ dis u.i exam is gonna catch a lot of people unawares...Amen!! |
jj9ice: @hausa and shakur, im not detterd by ur comment because i have known ur way b4. U can check this link out to be informed better (http://www.vanguardngr.com/2013/07/ASUU-I also read dis on vanguard dis a.m,u are right abt d info. |
Fynestboi: official be bawo u shud knw dat if a gurl dnt tasi mi me wuld just fowo leran na, d guy i tot to be a gurl ask me one questn and as i c d name *ABIKE* Na im i run reply d questn..... Lolz....Lolz.. |
Fynestboi: c dis muntula sha no be u ask me y i dey bear fynestboi""blablabla""" so u be guy nawa wonda sha neva end kilo sun e dey idi wipe oun lo oruko obinrin"ABIKE""" CHAII NA GOD SAY Make i neva jonzs patapata.lolz......lmao.....lwkm4h.....hahaha |
shakur07: na 3 in 1 jareh ma sister....alhaji pastor oluwo ** one road no reach market ** ona kan o wo oja **Ok o...mo ti gbo |
[quote author=Ai-bi-ke]Dr.hesjay,dont mind d guy,he jez made me got shuddered....he needs to b punished,.....@sade whr is marina o?[/quote]It's @ Lagos Island |
shakur07: shey na debate b ds ni or wetin ** aniways lemme goan consult orunmila to gimee points ** brbWhich day u turn to babalawo,i think u b pastor b4 ni? |
[quote author=Ai-bi-ke]@sade, I am a male o nd not a female d ai-bi-ke implies IBK,ibukun....if u chek ur 2go list u wil c me as afolayan696 dere.Besides,whr is ur place of work?[/quote]Eeya,ma binu my broda...my place of work is @ marina. |
olexzy39: plz o, bank avn't given me my Atm card i paid 4 til nw..nd i want 2 buy d form b4 it closes, cn i use anoda person's Atm...or is der any oda way 2 pay 4 d form??...sum1 shud plz reply me.U can use anoda person ATM for ur payment. |
[quote author=Ai-bi-ke]Sade oma to jo meta ke,oju e won ni thread yi sha,y dont u log onto 2go anylonger,xept dat u would jez change status nd run away,se ko si o?[/quote]My sis,no problem o,i was a litu bit busy & d network is not too favourable in my place of work. |
Taylor184: ;Dshade,I tink say na only c dat name oI'm doin fine jare |
Shoboloyo k: did you chose ui because of those reasonsGuy dis ur name na confirm o "SHOBOLOYOKE"...oruko nla |
Horppy: eh, eh!I'm here viewing...mo fowoleran,mo nwose agba |
[quote author=Dr.'Hesjay]Dats whats necessary 4 pple like u....mind u,i v nt said 'idiot',or'crazy' or warefa was on o.a.u thread d other tym,saw all ur rantns and arguments,i knw pple like u..alwez looking 4 cheap popularity....[/quote]U guys shld just bone dis Hausa of a man & ignore his posts,if u did not respond to his posts,he will kip his mouth shot. |
[quote author=Mismak][/quote]I'm kul o....on a low key |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 29 pages)
