Sonnobax15: . No,I no too get idea of that CNG Keke price ..
Omoh,na God go help us for this our hustle oh......I dey plan to go carry for wetland like this cha, because this my own wey dey give me problem na for Macrod Bank I take carry am .....
Abeg,you get any idea of how the process be like for the wetland own, especially the one wey de seize from people.....I dey Ughelli like this.
Na God dey save man o... See me see my junction when the accident occur... I no gree come down sef when d thing occur... As i see say d guy zap n my ride still dey on... I jejely manage am reach house... For my gate na fuel finish...
I nor too know d wetland process sha, but w nor support different from d macrod own... Bit if u must carry, i go advise u to go for d one when d inside na yellow...
Sonnobax15: that one na past tense now oniovo.....Na another one I dey find like this....
Your mechanic nor fit revive am? To get new one now nor be beans o... I hear say keke price don shoot up, even wetland sef nor dey give out new one again for balancing... Na d ones dem seize from defaulters dem dey give out now...
My own sef get accident.. Jeep when hit am from behind zoomed off...
Sonnobax15: Any woman wey go mistakenly lay her hands on me especially this period wey my keke engine don knock,na she go just feed me through out this period . The by-force marriage go tire her once . If she venture cough out say she wan complain,I go just send her straight to the pastor house..
lazkizz: Dem chop him small 500k , because the total money is 1.8M . Which was supposed to cover all expenses from visa to 3months accommodation in Kuwait.
Bro is gradually going insane
This thing happened June this year .
So fresh a happening... Couple with the tough situation of this regime... E reach man to talk waka sef... If na me, na everybody i meet for road i go dey judge d matter give o.... Chai
Omo i just over like this governor just for this act alone... E clear say he belong to the people... See as he seat with other church members... No gap... God bless you oga governor...
Na this Delta state when i dey na be less expensive to stay? The person when compute this statistics dey high on loud or something higher...
Abi Ukodo don bribe dem to write this nonsense?
Delta state na dead... Rent na die(everyday na we dey blast yeye delta house agents for Facebook)... Foodstuffs price dey go up everyday... Fuel for Benin na 870 per litre but in Delta it's 950 and above per litre... Those market women when wicked pass wetin i nor know... But rice for morning, by noon price don go up...
The only thing when cheap for delta na cost of keke transportation...
For less than 1 week when i dey Benin, e clear say life in Benin dey much less expensive than Delta state...
I wish the Delta state gun-vernment can replicate the same thing here,cuz how only me go dey share boundaries with 3 different churches? . The annoying part is that they all have their own days for their mid-week service from Tuesday to Friday,then lastly on Sunday.........As in,I Don tire.
But the good thing is that,since I packed into this apartment,I never get any encounter with any witches and wizards . Perhaps cuz of the churches all around me
Hon. Member i support this ur bill... One for my area carry two speakers face my window n she dey hold service back to back disturbing the whole area... Na so my house go dey vibrate cos d church instruments sound well...
Another kpians go carry speaker very early morning dey come disturb pipo sleep in d name of preaching. She go loud speaker to d max like mumu. I dey plan that one sef... I wan buy dog cos of her..
I wish d Delta state govt can ban all these noise position. But this one elder join ukodo name so... E go hard
Delta state government should do same ooooo... N equally ban those nonentities going about as early as 4:30am disturbing the neighborhood with loud speakers in d name of preaching... Disturbing local man sleep...llll
aieromon: Best to have the fridge checked by a technician
It's the relay... The compressor is working well... But wont pick... Not enough power going in from the relay... When it wants to pick, you'd hear a click sound instead
Frankiss44: I nor dey talk of governing..I dey talk of agbero life style.. I doubt if law makers go fit Waka for the streets if dem go against that guy unless u nor know who him be
Oh you talking of thuggery and street OT, then you're right... Na wetin he use climb up be that... Na very yeye person ooo
Frankiss44: Na mumu dey fight governor.. Fubara isn't even flexing his muscles yet oh.. Try this kind rubbish with sherif of delta state whether u go survive 24 hrs
Sheriff when no get voltage... He rush go be governor without any idea of governing...
Hezzyluv: Na fones him snatched no be people him kill and the most important thin be say, "him served jail terms ". Or he should have been sentenced to 10years?
What of the countries wey corrupt politicians go embezzled public funds and still be moving freely?
For naija who thief goat dey bag life imprisonment...
Akwa Ibom state is the second largest oil producing state. Despite billions of allocation given to the state by the federal government, nothing much to show. My brothers and sisters there are living in penury, no work , nothing to show. Godswill Akpabio, the clownish senate president, Udom Emmanuel did nothing than looting the state, even the present state governor Umoh Eno won't be an exception. Failed leaders.
Can i get the relay at an electrical store or strictly at shops that sell solely fridge equipments?
aieromon: 2 relays actually - the start relay and the overload relay. They are located close to the compressor housing. The start relay is usually the first to burn out due to old age and fluctuations in voltage supply.
Daviestunech: The best power bank I ever bought till today is BELKIN POWER BANK. I bought this power bank 2000mah for 5k then on jumia over two years now..ND still working till today...no single fault ...
But Recently I wanted to get it for a friend ND I'm not seeing it again on jumia ...
Yet, this my friend is planning to buy it from my hand for 7k that hw that power bank is strong
Belkin is way expensive now... 10kmah is above 50k
DesChyko: I will recommend PooLee. Relatively new in the market and quite the bomb. I'm using the 20000mAh and it's fast and durable. Has about 3 ports and comes with two cables (2 micro USB and 1 Type C cables). I can't say how many time it will charge your phone because of our individual differences and phone battery difference.