Sam24TECH's Posts
Nairaland Forum › Sam24TECH's Profile › Sam24TECH's Posts
1 (of 1 pages)
Na wa ooo... Mak God help this one o Cos I see say HE'S ON THE ROAD TO A LONG THING. ![]() |
Na wetin she sabi abt politics?... I just sory for her. I go just advice her say mak she Sidon just dey enjoy the moni wey dem go giv am, and after that make she do 4:40 waka comot afteral, na our papa dem hard earn moni she enjoy. |
1 (of 1 pages)
