Samdav925's Posts
Nairaland Forum › Samdav925's Profile › Samdav925's Posts
Ogbologbo oju aye .... |
Life na survival of the fittest .any person wey wan die free .we dey full ground .no shaking . but instead u go kill urself and waste your meat .kuku donate urself to our eastern ppl make them take u do ichiewu |
Life na survival of the fittest .any person wey wan die free .we dey full ground .no shaking . |
Ppl blaming govt are being unreasonable. Se na poverty dey worry doctor wey officially kickstart am |
Now na suicide experimentation we dey do abi na wetin |
Aba what abt that car wey one man made with pako |
if e be say na wetin oba talk con dey manifest now becos .abi how na .obas must be mindfull of wetin dey wan yarn for igboro |
uuuss wash! big scam alert |