Samdav925's Posts
Nairaland Forum › Samdav925's Profile › Samdav925's Posts
Even eh show say recession dey naija true true .na blackboard dem take pose for mug shot |
Na only that necklace she get |
Let them begin to dey rilis diss tracks .na time to sell be this ,no be only to make mouth .enuoshe |
tomdon:He does show off for a living na. U Neva see? |
But wait o ebi like say I see one man wey resemble this person but that one na igbo man |
Salary ko salah in .me wey no get job ,na baba God dey pay me wages |
This lady should be made ambassador of notojunglejustice .for ikorodu |
She be acting porn since 60s |
Papiikush:. You are a fool |
free who ? make them free 3 in 1 criminal .kidnapper, harmed robber drug dealer . kole werk .I just urged the police to hasten uo on their investigation .and give am capital punishment or send him go Guantanamo bay |
Which year did you stop growing? |
Evans trying to kidnapp the law for huge amount as he collects .but they shud ask if he wants it in dollars |
The woman cross leg dey wonder who go con spend the money for ground naw |
This one na ori gbigbe na .you can get it at menumo market . but no ask me I no sabi there oh |
rice matter ,. Na wetin we dey chop pass be that . pardon them to go and sin no more becos we need to develope our rice industry too but with all these smuggling it wud be hard |
U know weda na Jagaban sponsor his coming |
Highest I fit pay becos of my predilection for Nokia na 8k . and this screen I dey look so go dey delicate unlike the former . but them try .make we naija youths self try produce stuffs like this na.abi we no dey learn a thing for skull ni |
But it looks like she wants to dab in the first right pix |
Yesssssss! Nigerians are now waking up |
Well .what about awon omo oni bredi and omo alagbos.them dey get super busy ukwu |
these ibo ppl stubborn .as govt dey try beta the country .dem just dey frustrate the efforts .I no say Nigeria forces don gallant today .make them come out |
Make una wait .firstly a letter was posted to him ,in the letter it was stated that she was an ambassador of that state (Ekiti).and considering how she died ,she acted even films responsibly and maturedly .wud Fayose in/ with his church mind say that he doesn't know who the deceased was? .we shud respect our responsible public figures .she deserves better. If you knew and followed her in movies ,you can't help but like her. And she is very popular in yoruba films.Fayose ! You wan talk say you know Moji! There is Jesus oh Mohammad self dey . My mum came back from church one day ,though more than 2years now .she narrated how she sat next to her (late Moji Olaiya and she didn't know until she ask her something and she almost melt. That's by the way sha . So the coco of my labari bi say late Moji Olaiya deserved better from oga Fayose who proves to love people and being a philanthropist in his show I rest my case . |
Nothing fit straighten that hand .na so him go dab reach heaven or hell. But I don't believe he is a thief .no gun or weapon found on him |
He needs fortification now that he has ventured into politics .abi na .ishe cele to sure .youruba ppl will say 'di eh omokurin oto |
Kudos !!! At least dem try dem do marriage . |
Aji Pasuma na super star for naija .no sane person go dislike him.he has made so much for himself .he came from nothing to great height.everything he does is on point .hes got swag.even though na lagos he play ,na do crowd dey boku.We respect you die .baba oh .eleboje .ba Wasila .gbogbo mushin. Finest Fuji musician . I still dey love the Americana album till tomorrow |
Who knows weda na the oba put the fire himself .knowing that ppl wud be quick to assume its handwork of enemies .atleasts the aftermath of the inferno go borne more cash for renovation.another angle to the matter .Oba to ja |
No wahala .na to park those stuffs she left behind and hide am place out of reach or it might be useful for the next available chick. |
Come oh ! Se no be say na olosho repackaging .maybe them don fine way to cover busted pussy artificially .abi wetin naija no fit do. Scam dey GBA Lori wa |
If the murdered woman get to live again .I bet she go convert to aborisha oloshun yeye o |
Abeg oh no free this man ehh .na pretender .was he not a pastor wen he committed the crime ?. No way .ur mama no warn u against crime |
Ogbologbo oju aye .... But the man acts his movie roles flawlessly |