Sandykoko's Posts
Nairaland Forum › Sandykoko's Profile › Sandykoko's Posts
@ mishoo see me see double wahala for deady body Just because i tell easybaby to step down for ngojoygurl say Zignor is already inlove with her,, na ihm this babe wan chop me raw, abeg o! permission to fall out, i no fit help ngojoygurl fight her mata o! i don handover fight to ngojoygurl, i trust my babe, she go finish the fight easybabe, i been dey do you favour o! cos the love btw them is waxing stronger and stronger, wetin concern me sef! ![]() |
@easybaby ehn ehn! who is toasting who on nairaland, see pot calling kettle black, almost all the topics on romance, you re there toasting guys, as for me , am just a visitor to this topic as for tarnishing my image, i dont see how i have done dat, tell me, how many guys have you seen me tell i love em'? but you ehn! na master you be o! |
@ easybaby shooo! i tot we were pals for nairaland, which one come be this na? i dey even advice you about zignor, you dey there dey love am, you know how many babes he dey chyke and chat wit for nairaland? as per say no one loves me, i dey laugh you o!!!! them no need to express their love for nairaland when yahoo messenger dey, o girl ! wise up o! |
@dafur why you dey pretend sef? take style talk true,, na Risikat be her name, you don forget say you tell me? |
Easybaby:na wa o! babyeasy!!!!! you and ngojoygurl don dey fight for zignor? you no know wether Zignor na dwarf, wether na one okoro village bobo!!!! na wa o! |
@dafur My stingy UK Inc, you det so? so you sabi love person, you know say elgaxton, me and ne4real be wan talk to you, but them talk say you don waka, News Headline!!!!!!!!!!!!!!!! Stingy UK Inc Dafur, has admitted that he is inlove with (coughs!!!!!!) wats her name? |
no one |
Easybaby:ehn hn! who you sabi say i hate? you don be soothsayer? talk the truth and shame the devil; |
na wa o! this kin hate hate mata tire me o! all those people wey dey claim say dem no hate person for here, una don ask them wether na themselves them hate? As for me sha! i fit hate anybody wey i like but if at all i hate anybody, e no go get effect because i kukuma no sabi the person, afterall, na computer the person dey, na to sharap my mouth dey look like lucozade i go do o for hate mata, |
yawa don gas |
WONT YOU GUYS GIVE MUKINA2 A BREAK? |
HI BANDERAS WELCOME BACK I LIKE ELGAXTON , SIENA ,DAFUR AND MYSELF "SANDYKOKO" |
@MISHOO I WISH WAT? |
Omo Eko:I am disappointed to say, that you spoke like an unelightened person, wat makes you think that there is nothing like "FRIENDS" on nairaland, COWARDS IN WHAT SENSE? LUNATIC IS A STRONG WORD AS FOR MAKING FRIENDS WITH NAIRALANDERS BEING WORTHLESS IS VERY WRONG (WATCH YOUR CHOICE OF WORDS) I HAVE MADE FRIENDS WITH NAIRALANDERS AND I APPRECIATE THEIR FRIENDSHIP, I HAVE MET BOTH GUYS AND BABES ON NAIRALAND WE RE FRIENDS IF THEY WERE WORTHLESS, I WOULDNT HAVE RECEIVED A SUPRISE PACKAGE ON MY BIRTHDAY YOU MEET PPLE THROUGH DIFFERENT MEANS. IT IS WRONG FOR YOU TO SAY MAKING FRIENDS WITH NAIRALANDERS IS WORTHLESS, |
@ babeelove DO I SMELL A RAT? YOU REMIND ME SO MUCH OF "MILITIA" OR ARE YOU MILITIA IN DISGUISE? I LOVE YOUR STRENGTH, NO GREE FOR ALL THIS GUYS O! ITS THEIR OWN WAY OF SAYING THEY WANT TO GO OUT WITH YOU, BUT YOU PASS THEM! |
Even monkey get babe! [b][/b]its either 3 things 1. you might be a gay 2. you might be a spirit 3.you might be possessed OR maybe you re not handsome ,your mirror might be deceiving you, buy another mirror ok! "if you really handsome like you yarn, haba! by force you go get girlfriend even if you no want" So Bros ! check yoursef o! you might be a counterfeit |
Express your feelings to someone special.wether you have met him/her or not, you never can tell , he or she might be viewing this forum, happy heart fufilling session |
BABEELOVE:abi O! |
abeg plz nurexg just call me, and said that you barnd him from posting and sending new topic plz abeg ! forgive him!!! he has repented |
Lest i forget, did i mention Militia, chichi, laudate and our stingy uk friend Dafuuuuuuuuur!!!! nurexg one love men! |
PTBNaija:Na wa O! them say who do you love, abi you wan hate yoursef before? As for me sha! i love ngojoygurl, she sabi express herself well I come like elgazton, na my guy larryoncol , you too much ngbabe, you fine o infact i like everybody wey i don chatt with for nairaland |
na craze dey worry am? |
but na wa o!!!!! see as we dey patronize Seun for this site!!!!! he must be feeling special like one star, anyway sha! its your time jare, shine o! |
Just thinking of how much i have spent calling house agents and the amount i have spent checking accomodations in the town called Abuja, i don tire o!!! i just want a clean good appartment> is that too much to ask? |
@pamperme THANK YOU O!!! YOU RE IN THE SPIRIT @elgaxton IF NA NAIJA PRISON, I RENOUNCE AM STRAIGHT BUT IF NA YANKEE , WHY!!!!!!! I NO MIND THAT ONE O, AT LEAST I GO FRESH ! |
i go plea the blood of Jesus collect am! e easy? after i collect am, i go pour holy water nullify the yahoo yahoo we go don enter am, after all, blood is thicker than water, i cannot ignore my bros na! Abi anyone in the house wey wan follow my step!!!!!!!!!!!!!!!! |
i go plea the blood of Jesus collect am! e easy? after i collect am, i go pour holy water nullify the yahoo yahoo we go don enter am, after all, blood is thicker than water, i cannot ignore my bros na! Abi anyone in the house wey wan follow my step!!!!!!!!!!!!!!!! |
Please lets end this thread about oprah, it is becoming unpleasant, I was so shocked when i saw this thread, Opah has always being my mentor, when i heard about this, i found it hard to believe that oprah could say a thing like that, I have been watching Oprah for quite some time now and i have never seen a time she would generalize a nation and insult them, She loves Africa.she has done alot for Africa! of course that's her root. Even in America, there re violators who rape and abuse their kids, this same oprah exposes them to limelight so that people will be careful of such criminals, So why will she want to destroy nigeria's image I HAVE NOT SEEN ANY PROOF THAT SHE SAID IT, THE NEWSPAPERS WILL PUT THAT HEADLINE JUST TO SELL THEIR PAPERS BECOS THEY KNOW IT WILL ATTRACT NIGERIANS ESPECIALLY WITH A NAME LIKE OPRAH IF ANYONE HAS PROOF LIKE A VIDEO WHERE SHE SAID IT, LET HIM OR HER PUT IT IN "YOUTUBE".I THINK THAT WILL CLEAR THE AIR, NOT THAT AM DEFENDING HER BUT THE TRUTH NEED BE TOLD, ITS NOT AS IF 100% OF NIGERIANS ARE SAINT. BUT OUR IMAGE HAS BEEN DESTROYED FAR TOO MUCH, LETS JOIN FORCES TO REPAIR THIS IMAGE INSTEAD OF ANALYSING WAT WE THINK OPRAH SAID |

wats her name?