Sanyajava's Posts
Nairaland Forum › Sanyajava's Profile › Sanyajava's Posts
so what? |
na whao so if bore hole is as expensive as that that means i no go fit do one for my house wey i dey build oh. fashola u fall my hand weller. common bor hole, and website running into millions. i wonder whom you contracted for this projects becouse left for me as a software developer i really dont know what they bought that made your website so expensive, abi na service charge they high becouse if naa space and domain name with 200 naira you should be done. abeg enter prison jara ole |
if lamorde is guilty of this allegations then so is OBJ guilty of same |
hmmm.., maybe when they bring an end to boko i will be interested in thier photos |
NLC kindly assist. The problem is from our government (Immigration) bringing in this indians and chinese to take over nigerian labour market. very awfull. I suggest the maximum work visa should not exceed 3 months after which they hand over the project to nigerian staff to manage. |
No meaning. are you sure u are still alive becouse if you do then you should be able to different the difference between your hubby and his twin. there so many ways, in touch, smell, body etc... abeg waka |
say my name empress and u will never regret it. i promise you |
wetin unilag again naa whao |
can someone echo to this man we dont need now, pressing matters that needs to be addressed are still pending and beside why we they be needing N273 billion to conduct census this is ridiculous. pls give me the contract with just 20 billion. |
Knowing your right has a citizen is paramount, the guy possibly fit be okada or danfo driver oh! The police officer should be demoted |
Na wahoo wonder shall never end |
hmmm.. oliseh ehhhhh hmmm.. oliseh ehhhhh |
i go apply when i grow up |
oh maybe mr governor brother, sister, or cousin dey into CCTV. abeg oh dont use tax payers money on dat ur fruitless analysis, only 1 railway system go solve the whole palaba. the reason why traffic dey for lagos na because of poor road network |
hey yah .. i feel for the baby oh. abeg na the mama carry the baby so? where she dey because she no dey affected |
talkative |
una know say no be everybody wey dey waka for street dey normal dis one just showcase himself. dis na face one face 2 dey come. |
anyway guy u try, but u for try do the final exam. I also quite Accounting to study applied information Technology at Manipal university india. after i discover say i no be my way. i be dat person wey no fancy dress code, laws and many other conventaional way of doing things. i just want something wey dey more challenging and fun so i waka. |
sho.. i never see this kind change before. abeg make somebody tap this guy |
hey yah see where them push my brother go oh ; abeg whos is next |
wetin dis guy say happen |
hmmmmm.... God is Almighty,Powerful and all Knowing. have you ever wondered if God had created mankind like Robbot having no free will of his own? God created mankind giving it a free will that is the issue |
hmmm.. oliseh ehhhhh