Saucekid's Posts
Nairaland Forum › Saucekid's Profile › Saucekid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 151 152 153 154 155 156 157 158 159 (of 317 pages)
WELCOME AND THANK YOU SPEECH I,GENERAL SAUCEKID (GCFR,OCN,ONN,PHP,JAVA,HTML,MYSQL) WANT TO THANK SAM MILLA FOR RELINQUISHING POWER TO ME I PROMISE TO UPHOLD KUVUKI AND KUVUKIANS AS A WHOLE THANK YOU |
to the point |
why you no go like am? na professionals dey do am |
@ m.i yyou want me to talk? ok. . . . why dont you and i chat privately so i can tell you what trips me |
*she don dey gym* |
*with pentium 1 brain that takes forever to boot* na ms-dos him brain dey use |
chai. . . . see english teachers dem |
which ever one you wan discuss |
i like as you talk your mind |
yes now |
yes oooo ![]() |
abeg no vex and no sue am you know say dem just give am public office |
no mind them mimi dem no know who you be how tins now nd work? @ pope so you dey alive? |
thank God say you talk true if na most people,dem go dey form |
tautologies? chai. . . . .we need to disinfect the land |
**singing ifana ibaga*** |
@ google so you been dey eavedrop when i dey busy with mimi? you don spoil finish ![]() |
some people deny pass judas for here |
gilgee:chai. . . , . na so he hungry reach? |
if you are found guilty |
i'm retired now make i enjoy public office in kuvuki. . . . no more killing ![]() |
*i like shooting insurgents and charlatans in the balls* |
u wan cry? |
*and finds BRONTOK virus* |
*places an APB for the arrest of delib for questioning* |
nothing go remain shebi i go chop yam and egg |
@ easybabe good say na my friend you marry i need to find my own bone because as una know,i am a very influential political man in kuvuki parliament so i need to quell talks about a scandal @ the sweet gal for me you know where to find me |
@ vividear its been a while but i'm back here i was training in kuvuki defences went to france,afghan,pakistan. . . all ova the world but now,i'm back. . .to remove these charlatans ![]() @ chaloo how you doing man?its been a while i miss u guys.how is sanrima? y'all should visit me in jokes,thats where my kingdom is THE KUVUKILAND ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 151 152 153 154 155 156 157 158 159 (of 317 pages)
