Saucekid's Posts
Nairaland Forum › Saucekid's Profile › Saucekid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 150 151 152 153 154 155 156 157 158 (of 317 pages)
you're in for one big surprise |
THANKS FOR TAKING INTO CONSIDERATION MY SECURITY I'LL COMMUNE WITH THOSE INSURGENTS AFTER MY CABINET MEETING MY PA WILL KEEP YOU INFORMED AND IF THE INSURGENTS DONT SEE IT MY WAY, PENALTY: EXECUTION SIGNED: GEN SAUCEKID (ALL AWARDS RECOGNISED) |
pretty much |
una go wait tire make una go ask the women involved |
absconder you don return? |
cockroach |
fear no dey una body again *i go deal with these rebels l8r but right now,i dey cabinet meeting* |
why you dey ask? since you sef abscond |
una wan know why i wan stop to subtract? anyways, @ segun you don chop cobra head b4? comot eyes for tessy ooooo |
i don conclude subracting |
if i get one week i go rob world bank slap yar'adua kill george bush and sleep with beyonce,rihanna,kellis,danity kane, till i tire |
amen |
fineidiota ![]() |
ituen,no vex if go give you national award |
clemcy dey chop demon for breakfast,lunch and dinner ![]() |
interim president with NATO,US,BRITAIN,UN backing even ECOMOG,MEND,NIGER DELTA MILITANTS etc |
the guy face no worth am that na why jamb no gree register the guy |
so i go fit rule kuvuki well |
IF NO BE THAT YOU BE MY FLEND,I FOR CHARGE YOU WITH HIGH TREASON BUT NOW,I DEY IN MY FORGIVING MODE |
BRT ticketeer |
only one person ooo |
i always dey like obedient pikins |
thank God say you know sharply |
na when he go upload him picture,nairaland database server go crash |
wayward john thomas |
AS THE NEW INTERIM PRESIDENT OF KUVUKI,I EXPECT UNA TO SHOW RESPECT FOR MIMI ANY ACT OF DISOBEDIENCE WILL RESULT IN SANCTIONS TAKEN OUT THANKS SIGNED: GEN SAUCEKID(GCFR,OCN,ONN,PHP,JAVA,HTML,MYSQL) |
FOR THOSE OF YOU STILL THINKING WHETHER THIS ADMINISTRATION IS A FARCE 1.BREAK ANY RULES 2.DISOBEY MYSELF OR ANY CABINET MEMBER NA THEN YOU GO OVERSTAND THAT WE ARE NOT HERE TO PLAY AS THIS ADMINISTRATION PROGRESSES, 1.I PLAN TO MAKE SOCIAL AMENITIES SOCIAL 2.BLA BLA WILL BE AVAILABLE TO ANYONE WHO HAS CONJI 3.WEED WILL BE MADE READILY TO ENHANCE SPIRITUAL JINGOISM LONG LIFE KUVUKI REPUBLIC signed: GENERAL SAUCEKID(GCFR,OCN,ONN,PHP,JAVA,HTML,MYSQL) |
*the girl compound na the next compound after my papa compound* me and dem be neighbor |
iyeme! |
as the new kuvuki president, *endorses Bla Bla institute of Sexology* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 150 151 152 153 154 155 156 157 158 (of 317 pages)

