₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,077 members, 8,520,993 topics. Date: Wednesday, 18 November 2026 at 04:46 PM

Toggle theme

Saucekid's Posts

Nairaland Forum › Saucekid's Profile › Saucekid's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 293 294 295 296 297 298 299 300 301 (of 317 pages)

Romance › Re: Niceuzor & Thoniaslim In Nairaland? by saucekid(m): 5:32pm On Oct 16, 2007
sorry ehn nice
and you be my best padi ooooooooooo,make i beg for you
toniaslim, abeg where you dey now? undecided the guy dey beg for 4giving from you.e dey on his knee and even me sef

abeg before we hear of suicide for here
Rap Battles › Re: "Star Warz" - Scores To Settle by saucekid(m): 4:37pm On Oct 16, 2007
uhm,

sharpening my war machete
'bout to slice emcees like confetti
i'll explode my nuclear **ish
like i wuz some damn iraqi

the lines are drawn
by the sound of starwar
i'm looking for obedz
to cutdown with ma gun

when i come in all my glory
looking slick and so flyy
ppl pay homage cos they know
if they dont then they're gonna die

ma lyrics and rhymes are faster than an uzzi
ppl be screaming their heads off like when i wuz with suzzie
i'm a sheath ma sword
waiting on obedz to come
and when i see his sorry @rse
his head's gone be rolling on the floor

i aint no killa
and i aint no stalka
but on the rap floor
i take no prisoners

saucekid galactic showdown, battle time
Jokes Etc › Re: My Bodygaurd by saucekid(op): 3:56pm On Oct 16, 2007
@ ce-yohn,

lets hook up na? i want to see how much more you can laugh
Dating And Meet-up Zone › Re: Akwa Ibom Ites: Meet Here by saucekid(op): 3:47pm On Oct 16, 2007
@ etete

u be correct man
Jokes Etc › Re: My Bodygaurd by saucekid(op): 2:44pm On Oct 16, 2007
na wa:
@saucekid

i de laf u grin grin grin

abi u don de see some of my pimps, make you no run ooo angry angry angry grin grin grin grin
pimps my @rse

na just mouth you get, why u no fumble since make my bodyguard arrange you grin grin
Dating And Meet-up Zone › Akwa Ibom Ites: Meet Here by saucekid(op): 2:34pm On Oct 16, 2007
i have seen and confirm snazzydawn as an AKWA IBOM ITE

i am also one, so,if you are from our great state,lets meet cheesy cheesy cheesy peace
Dating And Meet-up Zone › Re: I Am Looking For A Wifey by saucekid(m): 1:22pm On Oct 16, 2007
zignorr:
laughing my fucking tooth off grin grin grin grin grin
no worry, na all your teeth you go laf comot grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Lonely Saucekid by saucekid(op): 1:17pm On Oct 16, 2007
zignorr:
understand what? undecided

lol grin grin grin
no worry, shebi i don leave easy for you totally abi you no read am for her birthday thread?
Romance › Re: Please Help:am Attracted To My Elder Brothers Wife. by saucekid(m): 12:54pm On Oct 16, 2007
@ mongo,

your own punishment wey God go give you plenty, idiot lipsrsealed lipsrsealed

ur brother's wife, kuku rape am now so that magun go catch you
Jokes Etc › Re: My Bodygaurd by saucekid(op): 12:00pm On Oct 16, 2007
na wa:
@ituen
you think say i go fear you?

make you and saucekid join force together with una so called bodyguard, wifes and what have you? i ready for una.

in fact, make i go look for some of my warriors. when i returned you and saucekid go hear weeen! i de come. . .
the guy dey use stylee run grin grin

kronkykay:
otta farm?
watz happening there? i just dey here dey watch as sauce dey bluff.
shebi na mouth you get, come try me na but i hope say your will don ready

GudBoi:
Saucekid how dare you?

How dare u use my pic? u even called me your body gueard, I'll crack your bones if I ever see you, if u want me to 4give u, just paste your full house address here
sharrrrrrrrraaaaaaap. shey i no pay you full money? ok,i think you wan forgive me
na my adress be dis, no 99 cemetry str,by kokumo bustop, i dey always dey house by 12 midnight, idiot grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: I Am Looking For A Wifey by saucekid(m): 11:37am On Oct 16, 2007
naijaborn:
shocked @Saucy, yu want to break dtruth huh huh sad c me c sauckid o! them dey fast because of person,im dey chop mornin,afternoon n night, tongue yu don see wifey finish sad tongue
which truth and which wife?i still dey lonely oooooooooooooo

but meanwhile,continue the fasting abeg **that soup sweet no be small** i go dey also pray for here
Dating And Meet-up Zone › Re: Lonely Saucekid by saucekid(op): 11:31am On Oct 16, 2007
@ naijaborn,

you no fit understand
Jokes Etc › Re: A Letter To Make A Sentence. by saucekid(m): 5:11pm On Oct 15, 2007
papa peter pump papa paulina pikin grin grin

how about that grin grin
Jokes Etc › Re: My Bodygaurd by saucekid(op): 10:48am On Oct 15, 2007
@ tope,

exactly my idea, so all you haters make una come try me, na die be that grin grin grin grin
Music/Radio › Re: Any Song For The One You Love! by saucekid(m): 6:39pm On Oct 14, 2007
zaro kome by adaz
if u're not the one by daniel beddingfield
fade away by carlton
Dating And Meet-up Zone › Re: I'm Back . . .zignor! by saucekid(m): 6:20pm On Oct 14, 2007
@ zignorr,
zignorr:
When the game peers beyond your nose, don't forget that 2 and 2 will give 4 as well as 22 grin grin grin
na only you pass math for primary 6
Romance › Re: Looking For A Responsible Girl by saucekid(m): 5:39pm On Oct 14, 2007
@ufobabe,

maybe you could chat with me.lets hookup and leave this land alone

my YIM is quicksilver0022003

be expectin ya wink
Nairaland General › Re: Today Is My Birthday! by saucekid(m): 5:13pm On Oct 14, 2007
singing happy birthday to you,happy birthday to you,happy birthday to you EASY,happy birthday to you, hip hip hip,hurrah, cheesy cheesy

i'm happy for you.keep being good cool,calm and collected and always keep your head above water

@ zignorr,

i hope you dont honestly think i'm ur contestant anymore becus i never was,

keep being good to her wink ok

wishing i could come cry but i've got to be @ work

make una no forget say we have to be on the land again tomorrow to battle oooooooooo grin so make una no shayo forget
Jokes Etc › Re: My Bodygaurd by saucekid(op): 4:45pm On Oct 14, 2007
make u dey believe well well
Jokes Etc › Re: If God Made You Judge In Heaven by saucekid(op): 4:35pm On Oct 14, 2007
as this tin dey go on,i dey tempted to throw all of una inside hell but i go just dey watch
Dating And Meet-up Zone › Re: Lonely Saucekid by saucekid(op): 4:29pm On Oct 14, 2007
jerrymania:
OH mY God, you peeps are acting childish.
and you are acting elderly abi? angry
Dating And Meet-up Zone › Re: Lonely Saucekid by saucekid(op): 7:23pm On Oct 13, 2007
jayvin01:
cool cool cool cool cool cool back!
from shyting
Jokes Etc › Re: My Bodygaurd by saucekid(op): 5:20pm On Oct 13, 2007
na only me dey pay salary so he no fit protect any girl except me
Dating And Meet-up Zone › Re: Lonely Saucekid by saucekid(op): 5:08pm On Oct 13, 2007
that is exactly what i've been doing
Dating And Meet-up Zone › Re: Hello Im Lookin 4 A Wifey by saucekid(m): 2:19pm On Oct 13, 2007
baggy,beggy,---------------shebi i tell u say i go give u anne now? why u come dey find anoda one? abi u be polygamous guy?
Dating And Meet-up Zone › Re: Lonely Saucekid by saucekid(op): 2:12pm On Oct 13, 2007
i no check am anyhow oooooooo, find your own babe
Dating And Meet-up Zone › Re: Lonely Saucekid by saucekid(op): 1:51pm On Oct 13, 2007
jayvin01:
she said NO!! angry
help me tell am
Dating And Meet-up Zone › Re: Lonely Saucekid by saucekid(op): 1:48pm On Oct 13, 2007
storm0210:
easybaby i have been tryin 2 catch u online, can we chat
who you be? so fear no dey catch you again abi? i dey here and you wan dey scope easybabe for my eyes?abi shey o ti ku ri?
Dating And Meet-up Zone › Re: I Am Looking For A Wifey by saucekid(m): 1:45pm On Oct 13, 2007
nothing is going on here zignor

the sign at the door says 'dont disturb'
Dating And Meet-up Zone › Re: I Am Looking For A Wifey by saucekid(m): 12:13pm On Oct 13, 2007
@ naijaborn,

no make me see that mirror because i go break am
Dating And Meet-up Zone › Re: Lonely Saucekid by saucekid(op): 12:10pm On Oct 13, 2007
@ somze,

nobody asked your opinion

@javyn

na me and you go follow die na grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Hello Im Lookin 4 A Wifey by saucekid(m): 12:07pm On Oct 13, 2007
too young----------------------girls no dey your area and are you not supposed to be reading? angry angry grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 293 294 295 296 297 298 299 300 301 (of 317 pages)