Saucekid's Posts
Nairaland Forum › Saucekid's Profile › Saucekid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 296 297 298 299 300 301 302 303 304 (of 317 pages)
Do you want to make 20 thousand naira free in one month? without having to see any product? then go to http://www.20k4u.150m.com click on the naira icon and follow the steps to being your own boss.sign up at the link provided or if you have any questions,kindly fill it out on the form inclusive with your email and i will reply immediately. committed to your success and mine |
fun gbogbo yin, mi o ko iyen je oooooo abi e jasi ra ra ka sha ma miliki lo afi pe,bebe n nlo |
@ poster, singing ***** akunamatata,it means dont worry |
singing**wetin i go do my broda oh wey dem no go talk did anyone see me? |
una no wan talk again? |
@ naijaborn, i don make move b4 na, if i no make move why i come dey cry like this? |
@ naijaborn, u never still see am sobs zignorr don completely totally collect easy na why you think say i dey cry ![]() |
@ easybabe, i see you o. wetin zignorr give you na? i dey cry for here ooooooooo ![]() |
@ naijaborn, thank you jare |
zignorr, i saw you so dont think you can run. which kain juju you give easybabe sef? i don go fasting and praying becus of that oooooooo babes come na |
anywayz its gonna be, i got meself some C4's to blow the joint down Hybrid, star wars is goin to be a galactic showdown at the other cats,i feel the lines,beefs,disses,punches lets get the joint at meltdown heat |
but nice, you fit help me scope them na? |
omoge:correct na, na your obioma put you for wahala. my advise is CUT THE DAMN THING OFF |
shey effuah, she don marry na and me no want wahala with her hussy but make dem come quick na odawise,i go |
@ poster, you try well well.na your obioma do the whole work to score goal.i bow for you ohhhhhhhh. why do other boys get all this kain luck sef? |
@ naijaborn, na edumare go bless u for me |
notin do me oh, i just dey search abi i no be fine boy? ![]() abeg help me tell dem to holla ma |
afrodixie:ta! shatap abomination no offense but if you think they're not,why not hookup with me so i can show u on the condition that you are genuinely FEMALE |
singing ** i no know wetin i do wey e make am love me so |
good humoured ladies access allowed bad belle people access denied anyways,me sef dey search **singing OJB's i'm d one whos searching** |
lololo:na anoda babe he dey find na. |
@ poster, na ojukokoro go finish you. 2 women! anyways sha,if you lose ur mind,yaba left get space and the streets will be short of 1 person so dia4,food go dey for weplease,abeg,biko nu,jo go ahead and lose ur mind ooooooooo |
@ jayon, which kain rubbish you dey post? abeg no associate dbanj with this ooooo. abi shey o fe rundown ni? but sha,i see anoda way for 2face star to rise more more. shey una remember say na shoot wey dem shoot 50cent na im the guy take become star, so dia4,when 2face don well,make him sef sing song wey relate to this shooting and you go see say na anoda MTV award the guy go win. i have said my own gbam |
why i no go make yanga? |
@ spoilt,ironis name, aint it? ![]() i'd love to meet up with u and my mail addy is quicksilver0022003@yahoo.com ciao |
@ sabmach, you no go use grammer kill us abi chai, phronesis i never hear am b4 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 296 297 298 299 300 301 302 303 304 (of 317 pages)

una guys sef na wah!!

