Saucekid's Posts
Nairaland Forum › Saucekid's Profile › Saucekid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 311 312 313 314 315 316 317 (of 317 pages)
we are talking about the 'obj 11' marks. i hope there is no SSS in this room? |
@ phoomie, dis is the first time i am hearing that name in this forum, i hope you dont have tribal marks oooooooooo? because that will really discourage me |
@ poster, Guy make i advise you, continue to eat 'kpomo and bobbie'.keep it nice and simple until the lust comot for ya eye but do what i say and not what i do. simple |
@ trendy, all that one you dey talk na typical,practical format you dey use how can you say you no go stare continiously? na lie anyways sha,make una shyne una eyes wella |
@ militia, why should a man wash a girl's pant? na jujuonic powers she use for ma where i come from,it is an ABOMINATIONABOMINABLE[list] [li]ABOMINATION[/li] [li]ABOMINABLE[/li] [/list]ABOMINATION or just that the guy is a 'mundu' |
@ hazel eyed, Haba how your own come be for this mata? if you dey like up,why you no let me know instead of discouraging me where person no go meet bad belle? |
yes oooooooooo easy, i believe you have the lenses i can use to cure that blindness. can we chat?i will be very greatful ooooooooooooooooooo ![]() |
@ DAMMYGLOW, what about the female folk?you guys are the baddestif that english dey exist sef when the guy dey spend,she no complain,when she find out say she be away match,she begin halla, what kain setup be dat? as men,we are one of the best things God made ooooooooooi speak for all guys mostly for myself ![]() |
@ easybabe, where have you been?i have been searching for ya all over nairaland. i believe i am having those symptoms you just mentioned. give me a cure |
i would love to date EASYBABE i talk am b4 but she nova see the thread,i hope she sees it so she go know the rhythm of ma heartbeat |
@ NEME, where is the studio situated?we'd like to know so we can fix them in htis poll |
@ bolarge, na your own come bad pass.how can you think up such a thing against your fellow guy God dey you wella even with extra eye oooooooo bad ppl will never finish |
@ acid chai,the name is scary enuf that i cant finish it true una no go gree,but if the guy tell you say e be poor boy,you go take eye reduce his status to poverty so therefore, he need to promise you wella so you go know say 'ground level,no shaking'. it is just the truth,make we no decieve ourself,if i come meet you acid,shey you no go gree? |
moondust:@ poster, Guy you dey very biased.na to kill man you put,sharply all the ladies dey support you why you no put how to kill a cheating lay?abi na only man dey cheat? remember say God dey and e dey see you ooooooooo as e be say you no like dem your guys @ moondust, abeg dont even think of it.didn't you see the gun pointed directly to the guy's face?lets just leave it as it is oooooo |
all of una wey dey find girl for nairaland,God go save una soul like me peeks in gets out as fast as i can |
@ poster, ![]() you just dey expose our secret weapon to these girls/ladies on nairaland i know say every lady will like you for it but make we no catch you for junction |
if we no promise,una no go gree for us it takes two to tango you knowif na lie i talk,make una |
lets remove 300 from the picture Wallace said all men die,what matters is how and whenMaximus said Death smiles at us,all we have to do is smile backThose two men are distinguished as for Leonidis,i no feel the guy except say he just dey foolishly brave |
@ naje haje, have mercy on the poor guy now,he only asked for symptoms to know he's in love and you give him the symptoms associated with AIDS@poster, guy,for you to know you're in love 1. you'll begin to behave mumuly 2. you'll begin to smile everytime like a jackal 3. i agree with NajeHaje, NA DIE YOU DEY |
@ gamers, chai,you are in serious 'quanta'.firstly,you should chastise your wayward 'john thomas' for putting you in this delimma.have a vasectomy done on you so you dont do it again. but as for meeting the father of the girl,i'd tell you to watch your back wella,the man might be smiling with you but do you know if the last bustop of the smile is his heart? I feel your pain oooooooooooo no be small mata |
@ niceuzor, shey make i no speak my mind again? if na you,shey you padi go tell you whatsup?make we no dey decieve ourselves speak the truth and confirm satan as a liarsimple as that |
if that is your picture there,then you are definitely lonely. Chai,this life hard oooooooooooooooooooofor you to be here and she there,guy i suggest you look for someone to be with you during the cold rainy nights so you wont freeze up i just dey advise you do what i say,not what i do |
@ seun, haba guy,how can you say something like that , consider it if the tables were turned,would your friend tell you anything?i still go by my opinion,chop kpomo and clean mouth but when you see her the next day,dont degrade her |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 311 312 313 314 315 316 317 (of 317 pages)


, consider it if the tables were turned,would your friend tell you anything?