Jokes Etc › Re: Men Are Like. . . ( 4 ladies only) by saucekid(m): 8:25pm On Jun 08, 2008 |
but u were about to |
Jokes Etc › Re: The Only Problem by saucekid(m): 8:23pm On Jun 08, 2008 |
na the life wey pointgun dey live na |
Jokes Etc › Re: Camerafone For Sale by saucekid(m): 8:17pm On Jun 08, 2008 |
insult and inpepper |
|
Romance › Re: Bad Boy? Help by saucekid(m): 8:15pm On Jun 08, 2008 |
dem need banning  |
Romance › Re: This Is Strictly For Ladies by saucekid(m): 8:14pm On Jun 08, 2008 |
anyways sha,i dey happy with ibk  |
Romance › Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by saucekid(m): 8:05pm On Jun 08, 2008 |
sank you |
Romance › Re: This Is Strictly For Ladies by saucekid(m): 8:03pm On Jun 08, 2008 |
@ jenny ask ibk,. . . . . buzydiva neva know how naija boys dey kiss na |
Romance › Re: This Is Strictly For Ladies by saucekid(m): 8:01pm On Jun 08, 2008 |
@ buzydiva you're alergic to naija man kiss abi? you neva see kissing be that na. . . .dem no sabi ova there ooo |
Nairaland General › Re: Picture Scare! by saucekid(m): 7:59pm On Jun 08, 2008 |
spilit and spirit na the same tin |
Romance › Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by saucekid(m): 7:57pm On Jun 08, 2008 |
no worry ibkaye don deliver me. . . .  |
Nairaland General › Re: Picture Scare! by saucekid(m): 7:56pm On Jun 08, 2008 |
we pray against the spilit of confusion |
Romance › Re: This Is Strictly For Ladies by saucekid(m): 7:54pm On Jun 08, 2008 |
na choppin of mouth kpomo be that kain kissing oooo |
Romance › Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by saucekid(m): 7:53pm On Jun 08, 2008 |
you go deliver me?  |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Want A Man To Be With by saucekid(m): 7:51pm On Jun 08, 2008 |
wonder no |
Romance › Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by saucekid(m): 7:50pm On Jun 08, 2008 |
e give me pass headache. . . na migraine  |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Want A Man To Be With by saucekid(m): 7:48pm On Jun 08, 2008 |
na reverse planet i dey |
Romance › Re: Bad Boy? Help by saucekid(m): 7:45pm On Jun 08, 2008 |
uhm. . . . . who ask am b4? |
Romance › Re: This Is Strictly For Ladies by saucekid(m): 7:43pm On Jun 08, 2008 |
sheesh. . . . . . . ehem |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Want A Man To Be With by saucekid(m): 7:32pm On Jun 08, 2008 |
tomorrow na saturday |
Nairaland General › Re: Picture Scare! by saucekid(m): 7:30pm On Jun 08, 2008 |
you don dey see too much bad tins |
Romance › Re: Bad Boy? Help by saucekid(m): 7:29pm On Jun 08, 2008 |
ok oooo |
Romance › Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by saucekid(m): 7:28pm On Jun 08, 2008 |
i don do that one. . . na small tin na you wey still dey fear |
Nairaland General › Re: Picture Scare! by saucekid(m): 7:25pm On Jun 08, 2008 |
i go use kuvuki forces track am |
Romance › Re: Bad Boy? Help by saucekid(m): 7:24pm On Jun 08, 2008 |
e remain small na kuvuki level you dey |
Romance › Re: Bad Boy? Help by saucekid(m): 7:19pm On Jun 08, 2008 |
coconut still fine pass some ppl head na u know the kin heads wey i don see for nland? |
Nairaland General › Re: Picture Scare! by saucekid(m): 7:17pm On Jun 08, 2008 |
i no know oooo |
Romance › Re: Bad Boy? Help by saucekid(m): 7:15pm On Jun 08, 2008 |
he was banned and arrested by kuvuki police but na my influence as high chief bail am out we give glory to God |
Nairaland General › Re: Picture Scare! by saucekid(m): 7:12pm On Jun 08, 2008 |
see as that quickgyal waste seun space |
Romance › Re: Bad Boy? Help by saucekid(m): 7:09pm On Jun 08, 2008 |
miss who?u be missed call?
@ airoplane boy rain wey fall here make me begin pray make noah come sharply with ark,water full everywhere |
Romance › Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by saucekid(m): 7:05pm On Jun 08, 2008 |
run comot or go hug transformer for ya area |
Romance › Re: Bad Boy? Help by saucekid(m): 7:02pm On Jun 08, 2008 |
i dey fine oooo how u dey na? |