Nairaland General › Re: Nairaland Award Nite - Make Suggestions by saucekid(m): 7:57pm On Jun 10, 2008 |
sheehs. . . . , uhm jenny how far na? |
Nairaland General › Re: Nairaland Award Nite - Make Suggestions by saucekid(m): 7:56pm On Jun 10, 2008 |
i dey introduce the kuvuki award of valor |
Jokes Etc › Re: The Only Problem by saucekid(m): 7:28pm On Jun 10, 2008 |
how u take know? |
Jokes Etc › Re: gongo aso by saucekid(m): 7:13pm On Jun 10, 2008 |
dem no give am na na frustration bring am back |
Jokes Etc › Re: Who Fit Go? by saucekid(m): 6:45pm On Jun 10, 2008 |
so u be cannibal?? |
Jokes Etc › Re: The Only Problem by saucekid(m): 6:43pm On Jun 10, 2008 |
we sank God for you oooo *i donate one mosquito to launch you into the labour market*  |
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by saucekid(m): 6:40pm On Jun 10, 2008 |
laff now make the shit comot  |
Jokes Etc › Re: We Are Coming by saucekid(m): 6:36pm On Jun 10, 2008 |
come my hotel room make i tell you  |
Jokes Etc › Re: The Only Problem by saucekid(m): 6:34pm On Jun 10, 2008 |
we thank God for him lyf after 20 yrs in the institute |
Jokes Etc › Re: Camerafone For Sale by saucekid(m): 6:32pm On Jun 10, 2008 |
i been think so |
Jokes Etc › Re: Rastaman Sunbathing by saucekid(m): 6:28pm On Jun 10, 2008 |
which kain pressure again?  |
Jokes Etc › Re: Who Fit Go? by saucekid(m): 6:22pm On Jun 10, 2008 |
una too much |
Jokes Etc › Re: Lots Of Newbies On The Jokes Board by saucekid(m): 6:13pm On Jun 10, 2008 |
no be ur seun ooo |
Jokes Etc › Re: Help Me Pls by saucekid(m): 5:59pm On Jun 10, 2008 |
uhm . . . . . . |
Jokes Etc › Re: Lots Of Newbies On The Jokes Board by saucekid(m): 5:40pm On Jun 10, 2008 |
who dash u heritage? |
Jokes Etc › Re: Camerafone For Sale by saucekid(m): 5:24pm On Jun 10, 2008 |
how u take know say dem toast am with that fone? |
Jokes Etc › Re: Men Are Like. . . ( 4 ladies only) by saucekid(m): 4:21pm On Jun 10, 2008 |
una too spoil |
Jokes Etc › Re: Men Are Like. . . ( 4 ladies only) by saucekid(m): 3:26pm On Jun 10, 2008 |
why u no go miss? when na admin office you dey? |
Jokes Etc › Re: Who Fit Go? by saucekid(m): 3:22pm On Jun 10, 2008 |
the tin dey sweet for her mouth na |
Jokes Etc › Re: Lots Of Newbies On The Jokes Board by saucekid(m): 3:09pm On Jun 10, 2008 |
like you abi? |
Romance › Re: Bad Boy? Help by saucekid(m): 6:12pm On Jun 09, 2008 |
church bell or school bell? |
|
Romance › Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by saucekid(m): 6:08pm On Jun 09, 2008 |
so u get pot belle?? i dont pounce on pot belle. . . . i love em trim and slim for maximum action no mind me. . . .i neva even DO b4 |
|
Romance › Re: Bad Boy? Help by saucekid(m): 5:59pm On Jun 09, 2008 |
@ nana i dey fine ooo make we talk |
|
Celebrities › Re: Which Celebrity Would You Date: ? by saucekid(m): 5:49pm On Jun 09, 2008 |
uhm . . . |
|
Romance › Re: Bad Boy? Help by saucekid(m): 5:40pm On Jun 09, 2008 |
Nana, how u dey doing now? how body? |
Romance › Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by saucekid(m): 5:34pm On Jun 09, 2008 |
the belle must reduce now |
Jokes Etc › Re: Who Fit Go? by saucekid(m): 5:31pm On Jun 09, 2008 |
na mortal kombat spoil ur brain? |
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by saucekid(m): 5:27pm On Jun 09, 2008 |
tatafo |