|
|
|
Romance › Re: "To Hell With Love: I Just Want To Get Married!" by saucekid(m): 1:56pm On Jun 06, 2008 |
@ topic to hell with love abi? when u jump inside that type of marriage devoid of love,you'll pray to die soon |
|
|
|
Romance › Re: "To Hell With Love: I Just Want To Get Married!" by saucekid(m): 1:29pm On Jun 06, 2008 |
uhm . . . . . |
|
Romance › Re: Attention! Jugz! by saucekid(m): 1:21pm On Jun 06, 2008 |
uhm |
|
|
|
Romance › Re: Attention! Jugz! by saucekid(m): 1:08pm On Jun 06, 2008 |
uhm . . . . . . . . . |
Jokes Etc › Re: A Civilized Way Of Dumping A Girl by saucekid(m): 1:05pm On Jun 06, 2008 |
chai. . . . this gyal don spoil ooo
@ mykali no worry. . . i no pursue anoda babe |
Jokes Etc › Re: Who Fit Go? by saucekid(m): 1:01pm On Jun 06, 2008 |
see who dey talk? u get lafe at all? |
Jokes Etc › Re: Men Are Like. . . ( 4 ladies only) by saucekid(m): 12:59pm On Jun 06, 2008 |
me sef i no know who wan spoil me how u dey na? |
Jokes Etc › Re: Rastaman Sunbathing by saucekid(m): 12:56pm On Jun 06, 2008 |
wetin nice there? |
Jokes Etc › Re: Help Me Pls by saucekid(m): 12:52pm On Jun 06, 2008 |
this pointgun too dey form army constable |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid(m): 12:49pm On Jun 06, 2008 |
the trip is for u and mr. fowl |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid(m): 11:41am On Jun 06, 2008 |
oya mr fowl move out with that gyal  |
Jokes Etc › Re: Men Are Like. . . ( 4 ladies only) by saucekid(m): 11:40am On Jun 06, 2008 |
una plan to spoil me no go work |
Jokes Etc › Re: Rastaman Sunbathing by saucekid(m): 11:38am On Jun 06, 2008 |
you sef wan follow spoil the pikin abi? |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by saucekid(m): 11:37am On Jun 06, 2008 |
you don do pass step on toes. . . you step on head join |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Welli, Where Are U? by saucekid(m): 9:45pm On Jun 05, 2008 |
bad bad ppl |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Welli, Where Are U? by saucekid(m): 9:36pm On Jun 05, 2008 |
see as dem bad ppl dey confess how many times dem ban them |
Romance › Re: Why Do Nigerian Girls Have Protruding Bellies? by saucekid(m): 9:32pm On Jun 05, 2008 |
so this tin enter page 45 |
Dating And Meet-up Zone › Re: Welli, Where Are U? by saucekid(m): 9:30pm On Jun 05, 2008 |
ur presumption too much oooo |
Romance › Re: What's Your Marital Status ? by saucekid(m): 9:22pm On Jun 05, 2008 |
happily marriedly fatigued  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Welli, Where Are U? by saucekid(m): 9:20pm On Jun 05, 2008 |
i dey taste ur lips  |