NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 7:35pm On Mar 02, 2016 |
spixytinxy: ehn ehn, me just dey stay lagos I no no where China mall dey oooo, na only ikorodu I sabi lol its at ojota |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 7:28pm On Mar 02, 2016 |
Thank God for a successful convo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 7:00pm On Mar 02, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 6:59pm On Mar 02, 2016 |
Fraiser: my main man I dey doff my cap to u o, hw was ur morni goin? No vex about d greetinx wey I no reply yesterday, I don crash already by dat tym, hope SC31 is doin fyn? I dey miss her plenty padi mi I'm fine o,you? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 6:57pm On Mar 02, 2016 |
Qutyjoice: I have not bin seeing SC31 o, hope ya fyn sha? baby girl what's up?....na convocation make me scarce o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 8:19pm On Feb 29, 2016 |
hardie14: yes we all want diff things and have different priorities. but there are a million and one ways to put a guy down without insulting and downgrading him. she be him senior my foot. so person wey spend 4 years for school and serving now go tell me that spnt 5 years and a pcm that we no be mate make thunder fire am. what's the point in beating around the bush when the end product is still going to be the same  ? A reject is a reject...besides we dont even know the kind of family she's from or their standard or her own standards sef..everything she supposedly said all boils down to her no wanting to be intimate with someone who is not higher than her(dont see anything wrong in that),let's also not forget that she might have said that just to chase him away BTW you're a lady and he's a guy,doesn't apply with you |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 7:09pm On Feb 29, 2016 |
drjoshua2000: She said she can't have any emotional attachment with a PCM, that i've not yet found my footing in life (paraphrased). Yhat she is a corper hence my senior. Meanwhile am close to 29. my younger brother who is 21 is also a PCM does that make him my age mate? Next she come dey ask if am Dr of which I said it's my Nick name. She exclaimed "you are not even a medical doctor! " that was the last massage she sent since 5days now. Effort to get her to chat with me have proven abortive. Sorry to say this but I dont think its classified as an attitude,she just told you the truth....people want different things and have different prioritioes |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 4:25pm On Feb 28, 2016 |
Rukkyola: ur husband na goat.So he kud not take u along.If person boro u b4 he com bak,OYO IS UNA CASE why e be say you no just like crobboy like this  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 4:13pm On Feb 28, 2016 |
UNILAG ALUMNI RECEPTION, MARCH 2The University of Lagos Management, as part of celebrations for the2014/2015Convocation Ceremonies, An Alumni Reception for the purpose of receiving new and old Alumni Members has been scheduled to hold as follows:Date:Wednesday, March 2, 2016Time:6:00p.m.Venue:Staff School Hall, University of Lagos Cc jubrealguy Moete Abbie25 and other unilag peeps |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 4:08pm On Feb 28, 2016 |
 hehehehehe where the arsenal fans at Cc kbs468 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 6:41pm On Feb 27, 2016 |
jubrealguy: maybe later in the evening, not the real official ceremony ok |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 6:39pm On Feb 27, 2016 |
Oyehomie: Gud...body no b firewood o..hope e neva forget sha ? lol e never forget |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 6:37pm On Feb 27, 2016 |
BlizzydoDo: madam, yuu sure say una de talk 4rm time 2 time? yes we do  Fraser abeg mind your business for my family matter,crobboy no get any concubine outside  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 6:34pm On Feb 27, 2016 |
Rukkyola: hw ur crobboy? He stil dey dis city so? E b lyk sey my own sent4rina don loss fa yes o e still dey,he just travel |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 6:30pm On Feb 27, 2016 |
Qutyjoice: FRAIH Fraiher Fraherest
Frais FRAISER Fraiserest
Bro & Sist how are you both doing How weekend for u na Syd
SC31 any gist today?? My sister no gist o,na now I dey enter here since morning,the kain traffic way I face before I enter no be here at all |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 6:20pm On Feb 27, 2016 |
FolabiBret: Except if truly a meeting held last week, and changes were made regarding the time-table, Registration ends on March 12. reg closes tomorrow according to the time table and reg portal |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 6:19pm On Feb 27, 2016 |
Matthew4u: Online registration closes on d 12th of march....tink u stil gat sum tym to do d biometric finger print #Chillas reg closes tomorrow 28th of February |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 9:55pm On Feb 26, 2016 |
Oyehomie: U kno u re d best right? I saw ur handiworks... U killed it. Tns...lol hope u re hearn frm ma padi? lol no p,you're welcome as my husband padi......yes we talk from time to time,he's just away on some work related assignment,he'll be back soon |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 9:12pm On Feb 26, 2016 |
 chai wittyemi: My dear Fraih,thanks 4 d mention. I Hv kukuma been @ d centre of GC's Bermuda Triangle observing the trend and proceedings of affairs,as it transluburges into what I call a greater family; Not minding the rantings of one menniacally bewildered Hallelujah boy who claim to have acquired a merger sum of #1.2m..Nontheless,GC ain't moved, n i ll keep sipping on my cold Kunu with dried rat as I continue on my gymnosophy gyrations...A BEAUTIFUL EVENING TO EVERYONE WITH THE CONSCIOUSNESS OF BEING ALIVE TO LIFE... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 8:36pm On Feb 26, 2016 |
moete: hehehe, small indeed my dear, how are you doing...babe we need to really determine who is following who o lol we seriously need to determine that.....I'm fine,you? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 7:58pm On Feb 26, 2016 |
Qutyjoice: My Aproko fwend bet why? lol why wet in,I no wan make your brother con pour me hot water unto say I dey advice you,and my husband we don't warn me make I no dey chum mouth for family matter |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 7:55pm On Feb 26, 2016 |
moete: I noticed what a small world  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 7:52pm On Feb 26, 2016 |
Rukkyola: u and fraiser supoz to b twins.una funny.Do u care 4 petroleum or na only kerosine u like? Mo mis fraih,spixytinxy,miss oyin,sc31 and co.I no mis any boy or guy or broda,na only my sent4rina i mis because i don turn born again miss you too babe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 7:33pm On Feb 26, 2016 |
Fraiser: trick my wife ke? I no give my wife, my dearest blizzydoDo any trick o, na natural luv we get for each oda, na d first day wey will see lyk dis we don attarch togeda lyk magnet nd gum togeda lyk super glue, wetin concern u if I teach her dance? No b my blood she b abeg no vex continue to dey teach your sister how to dance on top your lap,after all na your blood she be |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 1:34pm On Feb 26, 2016 |
Fraiser: wetin hin do now? y u women dey fall for cheap trick lyk dis? i tire for una o, after u una don fall for cheap trick una go com later dey complain say men are bad, men are d same, men re dis, men re dat Same way blizzydodo fell for your own cheap trick abi   Anyway Qutyjoice I no go tell you make you no listen to your brother,but if you listen to am well you go notice say e no want make you marry quick quick so that e go dey teach you how to dance shoki for e lap,me don advice you sha and fraih don give you go ahead too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:50pm On Feb 25, 2016 |
Oyehomz1: SC31..i no c crobboy now tu help me...even fraiser ma padi won put him own join... But cos of Qutyjoice...i can pluck a star frm d sky eya no worry last last them go approve una union Qutyjoice abeg no let the guy slip away o,I never see am approach any babe for here like this o Fraih and fraiser abeg take it easy on him Good night everyone,jubrealguy my new padi good night too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:43pm On Feb 25, 2016 |
Qutyjoice: Ah! that my brother en, somehow for em. Me sef no hear anything. I dey go house hehehe correct girl |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:41pm On Feb 25, 2016 |
jubrealguy: Engineering........Guess u gon b around for convocation lol no wonder,yeah i would..you? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:30pm On Feb 25, 2016 |
Qutyjoice: Hehehe, make I do aproko small and who are those pple? *Whispers kbs468 wey get eye for your matter na their oga,then your brother Fraser con follow,but e be like say e wife blizzydodo don dey change am,I no tell you anything sha o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:10pm On Feb 25, 2016 |
[quote  author=Fraih post=43255719] For our family, we need to screen properly oo. Protocols must be duly observed. [/quote]nawa o una go just dey chase people comot,bet babe nobody do shammak your bae like this o for e own time and nobody do fraiser too like this |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:07pm On Feb 25, 2016 |
Oyehomz1: Ofcos she nah Zaniness from Zany nah...quality of being laughable joor...she is funnnnyyy...
I stated it there nah..in jst sm hours, she has said alot that u can kno ds 48 tns abt her joor.. I'm nt takin bak doors o nd i no get supernatural power...jst trust ma instinct ni...plus i av seen her writings Who said she love animals...she is kinda like animals... Like d nightingale...like passerines and so on...pwetty ones chai what a devoted somebody |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:05pm On Feb 25, 2016 |
Qutyjoice: As in en....Pls you people should advice me well he's a really wonderful person,not a woman spanner like some people |