₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,099 members, 8,420,334 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 04:46 PM

Toggle theme

Scave's Posts

Nairaland ForumScave's ProfileScave's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 (of 23 pages)

RomanceRe: First love. by scave: 8:20pm On Oct 20, 2013
if na so d tin wan dey short I no read again oh. e b like say u don dey forget how u wan put am.if dis tin end like nigerian film then d swear wey I swear for them I go put am for ur body oh.make ASUU call off strike sef make I no swear for person.
RomanceRe: First love. by scave: 4:12pm On Oct 20, 2013
hey dat one too short oh.u knw as I take run go sit down when I see say u write continue?I nearly bust in tears when d tin finish because I hit my leg some where when I dey run to sit down read d season four but I no know say na fake disc I buy wey no complete. I com wan cry because as e finish na dat time I com realize say I hit my leg.u for
make am long na so dat bfore I start to fill d pain e for take time .I still dey cry oh. embarassedhey dat one too short oh.u knw as I take run go sit down when I see say u write continue?I nearly bust in tears when d tin finish because I hit my leg some where when I dey run to sit down read d season four but I no know say na fake disc I buy wey no complete. I com wan cry because as e finish na dat time I com realize say I hit my leg.u for
make am long na so dat bfore I start to fill d pain e for take time .I still dey cry oh.
RomanceRe: First love. by scave: 12:11pm On Oct 19, 2013
I get sleepless night for dat call wey u receive. I dey worry for u oh.which uni u dey sef?
RomanceRe: If Sex Isnt Love Then Why Is Cheating A Crime by scave: 3:43pm On Oct 18, 2013
mr man no dey turn d table around sex is not luv but sex is part of luv.because luv comprise of many tins including sex.u 4ked up but u wanna cover ur dam conscience wit dat.guy wake up.I no knw y I comment sef.
RomanceRe: First love. by scave: 3:01pm On Oct 18, 2013
guy fast forward dis movie e dey like all dis philippine films too much suspense. but I knw d God of fate and luv bring una together at d school.and u were happy ever after. still following sha I no wan cry for d end oh.make my mb no b waist.
RomanceRe: If You Are In A Room Or A Place With A Girl And You Didnt Talk To Her? by scave: 4:25pm On Oct 16, 2013
How dat one take affect price of garri 4 marke.if vex ask her if na by force to talk 1st.tel her say u no b gasbag
RomanceRe: Easy Girls Vs "the Play Hard To Get" Type? by scave: 12:18pm On Sep 21, 2013
Hmmm i like not hard and not easy .btw.
RomanceRe: Easy Girls Vs "the Play Hard To Get" Type? by scave: 12:17pm On Sep 21, 2013
Hmmm i like not hard and not easy .btw

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 (of 23 pages)