Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Sccarrr(m): 8:32pm On Jan 05 |
Wotowotoman: I don dey talk am since. But some hopeless entities go dey insult am say he no sabi play. How can you be a bad player and be playing every week in premiership for years  I swear, evn Fulham missed him vs Liverpool |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Sccarrr(m): 8:29pm On Jan 05 |
Lol....den go chop like 20, started by Iwobi again 💥💥 |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Sccarrr(m): 8:25pm On Jan 05 |
Iwobi na baller abeg, I don't know where some ppl dey get the idea he no Sabi😕 |
Sports › Re: Nigeria Vs Mozambique AFCON 2025 Round Of 16 (4 - 0) On 5th January 2026 by Sccarrr(m): 8:04pm On Jan 05 |
Let's go boys💥💥 |
Travel › Re: Beautiful Nigerian Couple In Sweden Shows What Winter Life Really Looks Like by Sccarrr(m): 6:05pm On Jan 05 |
Winter na die |
Politics › Re: AI Used To Improve Quality Of Tinubu-kagame Meeting Photo - Temitope Ajayi by Sccarrr(m): 3:59pm On Jan 05 |
ChybuzzDD: ''All'' as in you and who  you buy new phones with very good cameras cos you want nice, sharp looking pictures, what do you think is going on behind the cameras? You think the outputs are raw? |
Travel › Re: Top 10 Nationalities Deported From Canada (oct 31, 2025) by Sccarrr(m): 1:42pm On Jan 05 |
badaru911: ... Just tell them that you be gay and you are being prosecuted in Nigeria and treated badly... They go grant you asylum straight.. are you sure it's that easy? cos everybody go don flood dia if naso e dey work |
Travel › Re: Top 10 Nationalities Deported From Canada (oct 31, 2025) by Sccarrr(m): 1:11pm On Jan 05 |
saphiere: Majority are men and we know what they went there to do. kindly tell us what they went there to do....we really dunno |
Travel › Re: Top 10 Nationalities Deported From Canada (oct 31, 2025) by Sccarrr(m): 1:10pm On Jan 05 |
Passionate888: Who can guess the ethnicity of most Nigerians deported? guess for us na ,seems you have the info |
Politics › Re: AI Used To Improve Quality Of Tinubu-kagame Meeting Photo - Temitope Ajayi by Sccarrr(m): 10:34am On Jan 05*. Modified: 1:09pm On Jan 05 |
Still finding the problem here, don't we all enhance our pictures with different effects ?😕 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Chelsea (1 - 1) Live by Sccarrr(m): 8:30pm On Jan 04 |
Chelshit Chelshit Chelshit 💥💥💥 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Chelsea (1 - 1) Live by Sccarrr(m): 8:27pm On Jan 04 |
Goooooal |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Chelsea (1 - 1) Live by Sccarrr(m): 8:13pm On Jan 04 |
How Chelshit signed that senseless Delap boi sef😂😹, meanwhile the wayre just dey get his Epl first shot on target today🫡 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Chelsea (1 - 1) Live by Sccarrr(m): 8:09pm On Jan 04 |
Sonofgod1990: And I go carry Chelsea to win with 30 million naira ooo. God but u go dey hate on Arsenal wey u sups carry all your life saving take bet on and get a sure return 🤭🫡 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Chelsea (1 - 1) Live by Sccarrr(m): 8:03pm On Jan 04 |
asfrank: Our own project never reach 6 years like una own... But on a serious note, I want make una win, e done tail. To think say since then born some Arsenal fans them never see EPL trophy weak my body.
As for me, I no send waiting Chelsea get to do this season. I write this season off last week but una don spend over £3b in less than 5 years...still feel ur excuses make sense? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Chelsea (1 - 1) Live by Sccarrr(m): 7:19pm On Jan 04 |
asfrank: Help yourself bro. . . Time way I win league I do am by myself 😂😂😂 why una no win am now like una promise for start of the season....world club yenyenyen |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Chelsea (1 - 1) Live by Sccarrr(m): 7:18pm On Jan 04 |
Chelshit be like Salah ram wey surrender to knife to get slaughtered 🤭 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Chelsea (1 - 1) Live by Sccarrr(m): 7:09pm On Jan 04 |
After over £3b spent in recent years...smh |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Chelsea (1 - 1) Live by Sccarrr(m): 6:37pm On Jan 04 |
Common Chelshit, you can do it.......we no need una tho😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Liverpool (2 - 2) On 4th January 2026 by Sccarrr(m): 6:16pm On Jan 04 |
Very satisfying to watch goal💥 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Liverpool (2 - 2) On 4th January 2026 by Sccarrr(m): 6:13pm On Jan 04 |
Wordson: Cody Gakpo makes it 2...  So happy right now
WTH?? They equalized ... So sad right now.. what kind of defending error is this within 2 mins of stoppage time?  this one wey go dey hate on Arsenal... See their yeye team 😹😹 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Liverpool (2 - 2) On 4th January 2026 by Sccarrr(m): 6:11pm On Jan 04 |
Hahaha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Liverpool (2 - 2) On 4th January 2026 by Sccarrr(m): 4:42pm On Jan 04 |
Why una dey shame to add the goal looserpool |
Crime › Re: Lagos Police Launch Investigation Into Chris Okafor Over Sexual Allegations by Sccarrr(m): 3:17pm On Jan 04 |
All this pastors sef....nawa |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds United Vs Manchester United (1 - 1) On 4th January 2026 by Sccarrr(m): 2:50pm On Jan 04 |
Woman united o😹😹 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bournemouth Vs Arsenal (2 - 3) On 3rd January 2026 by Sccarrr(m): 8:58pm On Jan 03 |
dominique: All these buckets no go reach their tears again o. Be like say we go organise biggest geepee tank to collect their tears I swear...na geepee tanks we go donate for the Liverpool game😹😹 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bournemouth Vs Arsenal (2 - 3) On 3rd January 2026 by Sccarrr(m): 8:31pm On Jan 03 |
Winterhaven: Referee don save Arsenal today, he qiuckly ended the match with bournmouth on a dangerous attack. pick your own🪣...pele |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bournemouth Vs Arsenal (2 - 3) On 3rd January 2026 by Sccarrr(m): 8:30pm On Jan 03 |
🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣🪣 40 big bucket for haters to fill up with tears ....den complain the 20 no dey reach to pack their bitter tears😭😭😭. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bournemouth Vs Arsenal (2 - 3) On 3rd January 2026 by Sccarrr(m): 8:08pm On Jan 03 |
Sonofgod1990: Yessssssss. Bournemouth we can do this I'm seeing 3 3 dey play😹 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bournemouth Vs Arsenal (2 - 3) On 3rd January 2026 by Sccarrr(m): 8:04pm On Jan 03 |
Gabriel be like...guys make we give haters worldwide small hope and take away their joy after 5mins😹😹 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bournemouth Vs Arsenal (2 - 3) On 3rd January 2026 by Sccarrr(m): 8:02pm On Jan 03 |
Enikure!😹😹😹 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bournemouth Vs Arsenal (2 - 3) On 3rd January 2026 by Sccarrr(m): 8:01pm On Jan 03 |
Arsenal ❤️❤️ no be woman united |