Scorpio's Posts
Nairaland Forum › Scorpio's Profile › Scorpio's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 115 pages)
@ timmy,lmao @ c0dec, i throway salute o n u know i can't be jealous of her ![]() |
Snazzy, Snazzy, Snazzy , y r u alwayz late ehn? just like u did for ur last wedding, u slept off till d guy married someone else n then u started runnin ur mouth. now it's d same thing happenin again, sorry sweetheart, dem two r already married n u missed it again. but if u behave, i'll send you some cake, pictures n d Aso-Ebi(i know u like that) oya, wat do you say b4 i ask da doctors at Uselu to intervene? ![]() |
yes, i sabi Suya. dat na anoda $30 for da spices, u know i have to order them str8 from naija ![]() |
k, iono know wat it is then. i never chop hausa food reach dat side yet. ![]() |
abeg sisi, werin dem take dey cook d masa? mayb i don chop am but i 4get ![]() |
y am i nervous? ![]() |
u crazy he meant on NL n besides, do ya think u can handle her? just kidding, pls don't eat my head of ![]() |
i get rice full ground, but which one be masa again? abeg refresh my memory, i don too cook sotey i don dey forget d foods them ![]() |
![]() |
obj ain't got d time jo, he's busy. Nelson is aiight, but y'all had better ask him to sit n don't stand much o else i won't be there when they sue y'all for elderly abuse. ![]() |
ok u don dey push ya luck, slow down sis. i ain't got the time to process da goat head, come back during d summer aiight. n as for pepper, na winter be this n you need am besides, no dey disgrace me again jo. how you go talk say u no dey chop pepper? @ damygurl, this pikin na only u n ya pastor know werin dey sha, as for d food, i fit arrange am, but e go cost am plenty cos i know say im get money. but becos i know you, i fit do discount n if u ain't gon be at d deliverance, no need then. ![]() |
i'm so lookin forward to your wedding girl. don't nobody want Paul in there, he's gettin thrown out very soon n then he's gon be upset n that won't be good for the 'love' mood y'all will be in, so how abt we throw him outta d list? i gots to go get my dress ready, where's dat sister(icingbaby) of our's when we need her ehn? |
girl, i get stockfish plentiful even the ones wey dem never cut so no worry, ya pot go contain. @ damygurl, ask ya pastor if he accepts food. if he does,i'm game as long as u gon be there aiight ![]() |
oooh, i like your tastes in men too can we squeeze in a lil poutine, u know how canadians do ok then, do ya want the venue in Manitoba or in Toronto? me thinks da T.Dot would be the best place, you know we got some pwetty churches ![]() |
this girl i no dey take that one play, no be so i dey run my canteen bizwax o. talk better na, i put other ppl on hold just for you ![]() |
i got you girlfriend, i know your tastes. now let's talk abt the food, wat do you like? ![]() |
how about you do the deliverance for me, is friday free for you? do ya want a pot too ![]() |
|
no dey expose me now, no worry na special order. you go see am when you see am, trust! na money first sha |
i knew that, just didn't want snazzy to feel like she didn't fight. so back to da wedding plans, wat type of flowers do ya like? ![]() |
this babe, na because i know you, na im make i take $50 o, ask people, i no dey do bizwax like that. abeg do better jare ![]() |
me thinks snazzy has been overthrown, hehehehe ![]() |
ocho:for $50, i could hook you up with a fine pot of yam porridge and beans, trust me abt ya vanguard, that can be arranged if you co-operate ![]() |
![]() |
muahahahahahahahhahahaha ![]() |
*coughs* ![]() |
i see we're thru with fighting over tuface huh; noice. now who's payin me for all d wedding arrangements n ish? ![]() |
una no go kill me with laughter sha ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 115 pages)

