Seankhalifa's Posts
Nairaland Forum › Seankhalifa's Profile › Seankhalifa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 57 pages)
Jagaban .... |
Atiku is coming 3rd in kano...and he won't get 25 percent... do you think is easy to get 25 percent vote in all the northern state for a yoruba man.. jagaban did it... tinubu don't lose any SW state... obi don't loss any SE state... atiku lost some northern state.. e.g kaduna kastina, kano and brono... why una think say Dino dey para |
Omo... I swear down i like tinubu... d nigga make politics in nigeria fun ... this is his first time contesting... everything is about him.. even pdp don forget say dem get candidate ... tinibu don change opposition part to LP... watin dele dy worry about b say pdp no go dey function after dis election.. tinubu carry dem handicap ![]() |
mariahAngel:last election... atiku won abuja all the SE and most of SS... dis time around na tinubu dey come second... dey follow obi for back... tinubu win all the SW... tinubu go still win like 3 to 4 North Central join.. con get close to 50 percent vote from the north... my gee.. tinubu is the president... obi wil come second.. atiku 3rd.. kwankwaso can be close to atiku by now... obi fit cause upset but lie lie sw no betray dia brother.... tinibu has the strongest vice president... kwankwaso won't move vote like shettima... make brono land first |
Dat is 45 percent vote for Tinubu in atiku state... hope u guys are understand ![]() |
seguno2:atiku no fit be 9ja president... the northno like am... it is between tinubu and obi.. dat the truth and the current situation... dat why obi fans wan tinubu to loss lasgidi.. but as per jagaban e no fit sup... |
SuperBlack:lol... better be crying for atiku... dat pdp stong area... if tinubu wins the north.. it is over for atiku... even if it is 50 percent... obi is killing atiku more dan tinubu... plenty second with some few first will make him d president... dy no dey even reason atiku d way dem reason tinubu for south together with north join |
Tinubu is a game player... the nigga is smart.. u see SS and SE.. he need 25 percent... which will be sure for him more Dan atiku base on the voting.. in the north.. Tinubu will win some state and get 25 percent in the rest of the state... in SW Tinubu will win all the states... north have 19 states and shettima is strongest vp in the race... obi might win kd South which is pdp strong unit in kd.. which is affecting atiku.... in kaduna north Tinubu is leading currently... u see kt and kd.. apc will win.. kwankwaso dey collect atiku vote for north dat one sure me... kano now .. is apc or nnpp... atiku no dey the picture |
lansile:na u give atiku north? |
missionmex:just chill brother alarm go soon blow... the north don't like atiku.. dem dy do tinubu pay back for putting buhari in power |
Tinubu has won kastina and kaduna... watin for kano update... for does dat bet the election with me... pls just dey ready the Money... jagaban is the president. |
Everybody in my location is voting tinubu... some people go humble after election ![]() |
Tinubu will win the election... all the people where say if tinubu win dem go credit me... make una no japa ohhh... ... tinubu go show atiku how it is done... ... we the people of northerner endorse 001.. jagaban of Africa... his excellency bola tinubu... we are giving hi. The north vote... SW and SS don't fall ur own hand... cause una done dey see as rock like dis. Is the time for the south to move the country forward but m*m* okowa sold his people... ![]() |
Na atiku talk dat tin jor ![]() |
Tinubu will get 25 percent in all northern state... which is 19 state and 70 percent in all south west... and 60 percent in PH ... tinibu is the president... if e sure u... put moni.... [left][/left] |
Am voting tinubu base on track record.. |
Barca fans please drop some likes .. hope una dey dis forum |
No nah... na 30million rig vote ![]() |
Wahala wahala in portable voice ![]() |
switlily25:remember me for aso rock matter ![]() |
[quote author= post=121055538]North Central and FCT will determine who wins, Northwest , Northeast is a battle ground for PDP,APC and NNPP, Obi have chances more than others, Obi has caged his base 11 states in SE/SS, he only need to go for 25% in North Central which no doubt he will get from Benue, Plateau, Nasarawa, Obi is possible to win Ondo, and Lagos and 0ne or two states in Northeast Adamawa and Taraba he is good to go[/quote]... lol if obi win any state for South west and North Central him try.... all North Central is for tinubu.. atiku will only win abuja |
switlily25:fine gal don atikulate ![]() |
muzilala:wat of kd.. make dis tin dey reach everywhere ![]() |
Abeg.. who wan bet with me obi no go see 400k vote for lag.. 20k if e sure u... after election money go drop |
Like if mancity will win the farmers league ![]() |
Haaland fit win balloon d'Or before psg star.. I no call names |
Luckysbab:ahhh sorry old man |
andrewgui:2023 peson no open account... dy must be mad... we can't afford to be backward all the time cause of people... my grand mama 96 die with a bank account... we have to find a way to know every one naira been spend... to reduce insecurity and corruption.... the time is now.... the only thing CBN need to do now is to reduce transfer fee... who need to be carrying cash up and down... with starlink Internet will soon be everywhere and very cheap |
Poverty will increase and corruption will reduce... cause of this policy... dis I have seen... |
I still dey accept... anybody wan give me ![]() |
Like for messi 8 ballon d'Or and super ballon d'Or |
Make dem accept usdt ![]() |
....
... this is his first time contesting... everything is about him.. even pdp don forget say dem get candidate 