Seanwilliam's Posts
Nairaland Forum › Seanwilliam's Profile › Seanwilliam's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 502 503 504 505 506 507 508 509 510 (of 574 pages)
I can't buy phone on jumia |
Martinez39:u go laugh at people comment after me https://www.nairaland.com/4957496/ashewo-beer-parlour-share-ashewo/1953#84104833 read am from page 1949...lol.. I wonder why u never come across that thread on nairaland. Mlol ![]() |
Money wey don dey my bet account since last week make I use am today..someone send me any game of any market make I bet the money |
Martinez39:cool bro.. dem no worth the stress |
Martinez39 and isyourboy, you're all fhucking up by quoting and responding those girls ... all women reasoning na THE SAME.. dem no worth the stress.. btw, martinez39,harddon , ubunja, ilgend, and logobenz, these are the people that redeemed me from emotional burdens and financial contributions to women... @op, follow those people moniker and ur life go change for better.. martinez39, read up my post on ashawo thread...wey I go carry our first born as ashawo hahaha ![]() |
Michael781: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 502 503 504 505 506 507 508 509 510 (of 574 pages)
