Seanwilliam's Posts
Nairaland Forum › Seanwilliam's Profile › Seanwilliam's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 544 545 546 547 548 549 550 551 552 (of 574 pages)
shey nairabet get flex option? and can someone tell what it all about. people talk much about it |
Samsung j6+ |
my rollover crew where are thou? |
i notice 1realbobby is running mad o. idnt tink hes normal again. alabi shey na wetin u one turn me to be this? |
2odds starting soon.. hit me to knw how many is ready |
THERE IS NOTHING LIKE BET FOR FUN; WE BET TO MAKE MONEY! |
BETPAWA:u don craze walahi |
betting ehn, i just decided to go betshop now, i kon see eggburns pass bye, i buy am for 70naira.. i use d change buy pure water. i don finish am sha.. my rolloverers, are u with me? |
oga o, make una no worry.. na person come back people go hear |
abeg som1 should fun my nairabet na. i one start mx rollover 100h for mtn abeg please |
lordparcel oya oga me sir |
Lordparcel can u fund my nairabet account with 100h abeg? mtn |
Christardor:y na |
2odds twice a week for four times= 8. green is our color |
dnt worry, if dem close the thread, i'll knw wat to do to bypass that on weekend .good luck |
tahir01 thanks.. im joining too .. percival09, jagaban and interested party should join.. i'm sticking to DC 12, OVER 1.5 .. na market i sabi bdis.. odds should be 1.20 upward.. i'm starting on weekend with 200h |
if ur ready u can start with mavor today. but me im start this weekened. goodluck |
The spirit that will let u add,play,win and lose more is in acca.. naso egodey raise ur hope everyday. mavor when u starting |
Mavor:BABA 2TIMES perweek is ok. or wat do u tink? |
no be everybody go make am for acca.. i suggest pickings should be sat and sun alone because plenty match dey dey. perhaps if we sail through, we can be staking high like chewbaccca, bigmexx and other huge stakers.. i will rather lost my money to rollover than acca |
abeg na small phone i dey use type, high voltage spoilt my phone week ago.. i no fit quote all mentions.. odds should nt be less than 1.20 odds. |
when the odds is dropped, everybody go scrutinize it to achieve 80% accuracy and leave the remaining 20% to luck |
make the staking no pass 200h so that if it cuts, eno go too pain.. and if it sails through, we can increase to 500h..we just need 4odds per week.. alabi abeg no too wound us oo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 544 545 546 547 548 549 550 551 552 (of 574 pages)