Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 3:34pm On Mar 15, 2019 |
i don pick her, she don enta.. cyberhike no vex |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 2:46pm On Mar 15, 2019 |
who remembered one girl wey i talk say i dey expect wen i don take one aboki drug wen him mama no gree the other time? she don dey come o. chai. since alabi no gree make me api.. i go gist una |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 2:53pm On Mar 14, 2019 |
seanwilliam: daily 2odds who is ready make this 10 people wey like this quote me |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 10:45am On Mar 13, 2019 |
daily 2odds who is ready |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 9:45am On Mar 09, 2019 |
who needs 30odds? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 1:22pm On Mar 08, 2019 |
SirDanny7: udontmeanit  baba if i lie u i no fit lie myself |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 1:18pm On Mar 08, 2019 |
since the biginning of this year, i neva win 1kobo( i really mean 1kobo walai) |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 7:23pm On Mar 07, 2019 |
seanwilliam: ggor2.5
Z62LS7TR
35ODD who played dis boomerang? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 3:19pm On Mar 07, 2019 |
ggor2.5 Z62LS7TR 35ODD |
Literature › Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by seanwilliam(m): 7:56pm On Mar 06, 2019 |
this is the second best story ive read so far after devil wears okrika by solouho19 on nairaland |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 10:41am On Mar 06, 2019 |
it's football anything can happen. oya remix it na naturepride008: later you will come here crying out loud, u carry all strikers put for players not to score...... who go con score for them |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 8:42am On Mar 06, 2019 |
jimmynauty: I just learnt sumtin and prayers b green wetin b dat? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 8:03am On Mar 06, 2019 |
seanwilliam: make we try this no goal scorer
140k+
z62tbww7.. someone should quote me with remix of 40k |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 7:55am On Mar 06, 2019 |
make we try this no goal scorer
140k+
z62tbww7.. someone should quote me with remix of 40k |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 11:48pm On Mar 05, 2019 |
abeg i couldnt locate the flex option on sportybet. sombody elq me |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 10:18pm On Mar 05, 2019 |
make person help me with "SURE" 100odds for 2mao. i die here. make alabi kuku finish me |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 10:15pm On Mar 05, 2019 |
abeg shey cashout dey available for shop? how dem dey do am? also who can help me open sportybet acct. na small phone i dey use. abeg |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 8:15pm On Mar 05, 2019 |
alabi the one name they are fear |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 8:13pm On Mar 05, 2019 |
alabi no retreat no surrender. it's either u kill me or i WOUND u |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 8:11pm On Mar 05, 2019 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 7:42pm On Mar 05, 2019 |
Com see as person wey i use hin money bet dey yab me. ha alabi u don downgrade me. i say make i double hussle nio |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 5:13pm On Mar 05, 2019 |
oloriburuku nie walahi seedorfy134: don't quite now... Bcus if u do so nah alabi win you. We must win alabi by all means |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 5:11pm On Mar 05, 2019 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 5:07pm On Mar 05, 2019 |
i neva chop reach 10k 4 dis betting o. ha a a aye le o |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 5:06pm On Mar 05, 2019 |
if i bet again this mnth, make i no swear |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 5:03pm On Mar 05, 2019 |
alabi eno go beta 4 u. i dn loose 20k 4 betting since i start. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 5:01pm On Mar 05, 2019 |
betting has spoiled my life o. i use person money play in u2.5 |
Literature › Re: Teacher Chuks by seanwilliam(m): 2:23pm On Mar 04, 2019 |
God i don die o. i no fit count sperm wey dn comot for my body. God abeg help me zipup 4 d maintym |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 1:57pm On Mar 04, 2019 |
bigmex, mavor n all. i dey play 8 straight win of 2odds+ each everyday to win 40k+ ..most time 5 out of 8picks dey com. abeg shey sporty bet dey pay 5 to come? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 11:43am On Mar 04, 2019 |
choi, see as guys dey jolly.. alabi abeg just gv me 100k i swear i ain't coming back. alabi jooo or |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 3:20pm On Mar 03, 2019 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by seanwilliam(m): 2:54pm On Mar 03, 2019 |
alabi, i promise u 100 naira everyday.so help me God,amen. |