Seunfunmi18's Posts
Nairaland Forum › Seunfunmi18's Profile › Seunfunmi18's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 35 pages)
homeboi95: Pls any information abt mechatronic oooo......add me on 2go HOMEBOI95...... Bbm 2A12EABB .....whatsaPp 07037813854add me up omosquare18..... Team mechatronics |
Seunfunmi18: Shey nobody gat information abt our own list....... I mean mechatronics studentcause oder department don dey see deir own nd we neva see our own |
Shey nobody gat information abt our own list....... I mean mechatronics student |
Seunfunmi18: i havent seen any admitted mechatronics studentor wu don see any |
hardtonny: Abeg help me out oh to check it trying to check it here na wrong tinz it dey display and av seen their text 36356100FCcheck am 2morrow |
skipon: so what's the next thingwait nani |
skipon: which kind school be this self haaaaaaai no no gan sef |
skipon: did they admit mechatronic in first listGod nos |
skipon: mechatronic list please show face now. any admitted mechatronici havent seen any admitted mechatronics student |
Madekel: God pls help me on ds list o,ani mechatronics dat v cin his/her name shud signify o,abi na d 4one weh i use check am ni,pls help me check mine o @ welwishers 36249706AHmine 2u 36355427de... Mechatronics team |
Seunfunmi18: Abi is deir any mechatronics student dat have seen his/her name ?? Wats wrong wif mechatronics list @feranming,seylad nd beshiman |
Abi is deir any mechatronics student dat have seen his/her name |
I fink dat dey havent released mechatronics list.... Cause me nd my mechatronics frnds havent seen our names |
fabulous fash: its no more at v.i,its now situated at ikeja gra,cos i went to dat v.i wen i wanted to collect my own buh dey said dey are no more dere.i don collect am |
Gat my state of origin certificate wif me naw... |
hardeyincah: which liaison office?ogun state...... |
Can any1 give me d direction frm mushin to gra ikeja |
holumart: I pray next week wl b d happiest wik 4 ol aspirant waitin 4 2nd batch @poly ib (yah latif altufuni ,wahinajudanalahumalgalibunah,tabaraqal ladhi biyadi li mulku wahuwa alakuli shehi qodir ) jus say amin i pray d list favour us by God grac ....i rep local govt ..virginboy379 on 2go or watsapp my digit 08064151682.amin |
holumart: ok;no yawa bro;mak d tin sow face den*preparin 4skul;jus cross hand nd de luk@God fac ooo;ah pray d fin favo us sha*holumart n 2gosame bro |
hayor88: BY DIS TIME YEARS BCK....A BABY WAS BORN....NOW D BABY IS CALLED AYOBAMI...happi buyday bro..... Wishin u llnp+ggmub in all ur endevours |
Madekel: 2nd list is komin 2nd list is komin,lord make it favour me,lord mak it favour us, so we wil rejoice so we wil shout halleluyah o . Gudam my felow aspirants. Its a new day komon cheer up,we wil laugh at last. Team mechatronics on pointamen bro........ I rep team mechatronics |
hardtonny: Where u see am dey said d skul not used to admit l.g.s 4n 1st batch so tell me where u see ur own oh@seunfunmiwat?? |
Can any1 tell me where ogun state liason office is located in lagos... Pls reply asap.. M badly in need of it |
.............. |
Folashade999: Pls, did Polyibadan really mean d closin of skul fee and oda registration on friday 6th dec.? Nid reply asap. At feranming or beshiman.ya ooooooo |
holumart: Gud aftunun 2u ol;ao r u doin;2ol 2nd batch aspirant;hop ua prayin sha oo;i dey pray 4evry1 of us oo;mak our nam com awt;repping Holumart or holuwarsayyi1 on 2goi dey pray wella....... I jst knw its gonna favour us |
attitude76: IBADAN poly aint releasing any other list this year so just get Ʊя mind. Off it and obtain 2013\14 jamb form........ No time to check time, mapoly on point...... Loading.... i don port!!! Bleep ibd polyshut up jhare...... No make me vex 4 u |
2dae is wednesday nd 2nd batch neva show face |
holumart: I pray wen eva d list wl out it wl favour every1 of us nd i belif d latenes of it is dat it comprise ol our name nd i blif God wl do d best i rep 2go virginboy379amen bro |
tolam4skywd: Bro,, let us be optimistic.. Dey will surely release it dis monthya sure fin |
Stundey: Ogaragan ooo, so na only me and d guy i met wen doin clearance b d only 2 wey dey architecture departmentGod nos |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 35 pages)
?? Wats wrong wif mechatronics list @feranming,seylad nd beshiman