Seunfunmi18's Posts
Nairaland Forum › Seunfunmi18's Profile › Seunfunmi18's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 35 pages)
Tolutost: Dose waiting for 2nd list should relax and dnt b too anxious because of blood pressure...if e b say na nxt week sumpple name go join d 2nd list make d person cum dey shout/complain dis week...jst pray and relaxfhanx |
Make we see hw 2morrow go b..... Cause anytyme sumfin wan come awt frm poly na either 2morrow or friday.... |
Honest gal: So the list is nt out.nawa oabi oooooo me jst hate how poly dey do |
lordharrick:me sef ooooo..... M jst stressed awt jhre.... Its 34days 2dae since 1st batch comes awt.... |
[quote author=Yo'Boyfwend]HeLLo everybody, Abeg, we wan vote for who get plenty post pass for this thread...oya start posting their usernames..so we can get a winner... VOTING STARTS NOW..!!! My own answer is.......[/quote]bro dey use style talk 2 me...... Cause i no say na me u dey refer 2u |
Its naw 34days since dey release 1st batch nd 2nd batch haven't show face....... Me jst tire 4 dis sch jhare..... True talk# |
lordharrick: U no see I as I keep mute yesterday waiting paitiently 4 d list I even slept@3am!!!please if u not sure of d info don't post here......cause I dey para(I no wan abuse anybody)bro no vex jhare |
akboze: See th0usands of pe0ple waitinq for 2nd batch...ch0i...i pray i get admitted in diz 2nd batch list 0...me 2u oooooooooooooo |
Egun........ Hw come u go dey cook up stories for us here naw.... Dat isnt gud.. |
Oluwaseytiano: Dont be decieved. The list is not out. I was at the admin office to collect my file when i heard the admin officer tell someone on phone that he should wait a few weeks. So be patient and dont let anxiety get the better of you.dats isnt possible jhare..... |
Raji Babatunde: SHIT!, No fuckinq list is out...d guy cum dey give us fake newz fu*k ya niggabro my account number is already wif u.... Go holla d money insyde... Asap... Cause me don chop ya 2,000 |
ABASS51: abeg,is it true 2nd batch is finallly awt?if yes who as check nd see his/her name on d list? pls dnt giv us fake info oooooooooonone yet bro....... He say make we check 2nyte or midnight or 2morrow |
ItsUncleDee:he talk say make u try am in d midnight or 2morrow |
[quote author=Yo'Boyfwend]Under 30 minutes... 53 posts... Una dey vex oo....[/quote]abi na.....we dey vex joor |
Raji Babatunde: i beg shey na true d list don come out.@seun 4get na diz nite b d koko na me win u sheyfor where?? Me wey don put budget on d 2k |
egun1993: Guy no alow dem lie to u oo saki is d most social of d three campuses u go enjoy life everytin is cheap dia plnty of fud frree life no portal will tell u to enta hostel bfor 10 if u lik u can slp outside,,,,,,difrnt tins dia ooo its fun,,,,d funi langauge of d people tooo...guy main campus b lik boardn ouse ni oooobro shey na computer we go use check am or wat?? |
akboze: Egun na min0r mech w0rk o...ah be c0mmercial student o#acc0untancy...buh i n0 much ab0ut d w0rk my elder br0 na mechanical enqineer main campus... Pr0ject and i.t stuffabi na |
@raji....... D fin isnt yet confirm nd if na 2morrow d fin is solved na u go pay me oooooo |
egun1993: Pls guys dnt forget to cum and drop ur testimonies so dat ur testimonies can pave way for d odas.......ur testimony is our joy on nairalandno prob once i don see am |
![]() Raji Babatunde: @Seunfunmi i no 4get o una don c say d list don cum out,i want ma mani in ma gtb bank acct b4 2mawo. stl reppinq marketinq Holykidbaba on 2go ![]() Raji Babatunde: @Seunfunmi i no 4get o una don c say d list don cum out,i want ma mani in ma gtb bank acct b4 2mawo. stl reppinq marketinq Holykidbaba on 2go d list isnt yet confirmed |
egun1993: Yep sure check bak at nite.....cos ryt nw i av confirmd 4people dat av seen dias today on second list......hey wias is dizrack i dnt hav ur fone number ni oo i for don call u........saki sug president say make u enta saki dis weekend or nxt week ooo bkos of catch dem young and orientation....miss u broo aw ur siwes....bro.... If u hav pple wey don see deir name..... Wen is d clearance startin?? Reply asap... My num is 08155865588 |
holumart: plz wic bank can poson u;cuz i fink durin reg;dey don ask us 2use Gt-bank;sey na only GT bank dey dem conect wif nint only gtb |
egun1993: Bro polyibadan has just introduced d use of atm card oooo.......due to d fact dat d banks dey sre using bfor for schhool fee payments are rili extortn money from dem so dey are tryn to put dat in check......so its atm card payment oooso make we check d fin in d mid nyte abi?? |
egun1993: Wu tld u polyibadan is nt lik secondary school guy i pity u ooo u will write note as if u will nt write anoda one.....dnt u knw d motto of d school....ise logun iseabi oooooo |
egun1993: And get all ur documents ready and dnt missplace all ur scratch cards ooo,,,its very important.....gudluck guysbro everyfin is ready includin our fees...... Buh we arent usin card dis year ooooo |
egun1993: Lordharrick u will still meet up oooo and by d way u guys cant start lectures today or nxt monday bkos d school fees portal is nt yet fully opend .....and lecturers wunt teach u witout u hav a course form.....so lectures wuld start wen d school autority has seen dat a hand full of people are don wit dia registration and d payment of d school fee will b by atm card,...ooo....u will payn using and atm card....dats e-paymentfhanx dude |
egun1993: Yap d second batch list is out bt d network is so so busy dat its all bringn out difrnt stories sum will get wrong clearance number and password some will get 404 error......dey are fixn d probs i will advise u check bak by midnight dat was wen i checkd mine last year toono whalmz bro |
lordharrick: Even though the list comes out 2dae we no fit meet dat lectures.....secondary skul all over again go and borrow notes......chai!abi oooooooooo.......... Dats bad nd unfair.. |
egun1993: Ivn if lectures start on monday u will meet up.,....wen i entad last year we had alwedi startd mis semester test wen polyibadan was admiitn batch 5 and bkos dey still admited up till batch 8 dey had to post pone our 1st semeter xams from february 4 to march 22......till d end of february dey were still givn pple admissionso any info abt d 2nd batch |
@holykidbaba..... Shey u neva 4get our bet sha........ 2dae is almost comin 2 an end oooooo |
Peeps any info abt d 2nd batch.... Cause i heard dat lecture is gonna start next week monday..... |
egun1993: 08066177768d stuff isnt out yet |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 35 pages)
Tired is an understatement@seunfunmi M stressed out....na pray I dey pray make my name come out with d list,so dat wahala would not be in vain!