Sevo's Posts
Nairaland Forum › Sevo's Profile › Sevo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 (of 57 pages)
faze has more creativity dan 2face.i only like if love is a crime,d song and not the video.i know no why naija artists no fit do gud videos 4 their songs.faze pass 2face period. |
same girl rkelly feat usher. what a colabo. ![]() |
na who dey compare stylplus with 112?even d song what if by 112 from their pleasure and pain album pass all d song wey stylplus sing put together.d guys no even know how to make a gud video for their songs esp imagine dat. ![]() |
