Sevo's Posts
Nairaland Forum › Sevo's Profile › Sevo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 (of 57 pages)
Abeg,where my Vaseline cos I need to get rid of this 'attension' wey her 'album' don cause now |
Some people will just use dere hand and waste dere MB.one opontu said he is doing it for his fatherland. Haters will always hate. |
2002 and 2003.also sienna same years.thanks |
How much will land Lexus rx300 to lagos |
Make una cut d man some slacks,at least him predict sai Chelsea go win champions league if John Terry no play |
Nah one watch d guy get ![]() |
I thought d spelling of buhari's name was intentional... Not until I saw d spelling of government. Which kain life be dis....no wonder CBN ban ATM cards outside naija. |
O boy see groove! Lucky b.astard! Him go sai if ISIS like make dem throw bomb, I no go leave dis n.yansh.... |
I no get ur jerk but yes na v6 I get and d tin dey drink ma fuel like madt Mad 406 na V6 i think say na V2 or Vboot[/quote] |
Beta post.nice write up bro.it came in timely because am abt to travel and I was worried that my v6 406 go finish me b4 I reach. |
Walk away niggur... jst walk away |
Fpt |
GEJ till ISIS repent and accept christ. |
I wonder how dis people dey commit these kind of atrocity in the name of religion. DIs our God too dey merciful.smh |
We dey follow u sleep for nite?? |
Abegi!!! Mai hear word.others wey steal our money before pledge to sango abi ? NEXT!!!!! |
Only God know aw much MTN collect to advertise APC. NCC.....dealing with network providers since 1914. |
Bros abeg u fit explain further wetin u say.e be like rocket science to me.or give me ur contact make I call u.thanks |
Hello house! I like to know aw to show 3 matches at the same time.i already have extra view with dstv but I can Only show 2 matches.i reside in abuja.ur urgent response will be highly appreciated. |
cant really remember the name of the song or the film,but i know its DMX sountrack for the film he co-acted with steven seagal.X GON GIVE TO YA!!!!!!!!! |
roflmao |
@irejoice,well said bro,well said.if the gunners want a win against chelsea,let them take out d drog first. |
to anybody wey no like the album 'walk down the road and go hug transformer", "go bleach your head dey form sisqo", "climb NEPA pole begin dey dance disco" |
thats wat u get when u put square pegs in round hole.e be like say she no tink of the implications of her statement b4 she begin run her mouth like brokrn tap.madam,i respect ur works in the food and drug industry,but not this crap of not callin nigeria naija. |
thief thief thief thief thief thief thief thief thief, I can go all day, thief thief thief thief theif thief thief thief thief (stops to take a break), thief thief thief thief thief thief thief thief thief (kai, my eyes don dey turn me, but must continue) thief thief thief thief thief thief thief thief thief |
make we tank God sai d guy no carry knife enter field.we wey dey for north here know sai anywhere were u c aboki man knife must dey with am.torosidis abi na wetin be him name-make him tank God sai kaita no enter field with him jack knife. |
Our problem in this country is dat we are never sincere with our selves.if u look clearly u will knw dat Mikel"s absence was really felt.for once lets all be sincere with our selves.all dis rubbish of backward pass/sidepass. if not for mikel's brilliant pass to martins, we wouldn't have been in dis world cup. so many anti mikel mumu don forget dat 1. |
ma guy, wen u have one teller attending to over 200 people ina day,y him no go dey disatisfied?wen i been dey work for bank before, idey leave house in d nite(very early in d morning) and come back house in d nite(very late in d nite).u expect me 2 dey satisfied?dat one no b d main issue.wen u come do jogodo posting, or u no balance at d end of d day, ur own don finish b dat.ur ogas go dey look u like thief. |
oga are u saying dat becos u may have friends or family members working with dem dey have d rite 2 milk us, no scratch dat, milk u dry? |
I meant 2 sai make u no dey waste ur time dey argue.some people just no like d guy face. |
cos I need to get rid of this 'attension' wey her 'album' don cause now