Sevo's Posts
Nairaland Forum › Sevo's Profile › Sevo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 (of 57 pages)
13 billion 2 small nah.charge more.dose thieves.yesterday, one of dem send me msg sai ma 10 points fit win 2 million naira.something wey ma mama don dey play since and she get 10000 points and she neva win, na me wey get 10 points go come win.God go punish their mama.THIEVES, THIEVES, THIEVESSSSSSSSSSSSSS |
me tink mikel was only being patrotic wen he said he cant play in d WC.una wey dey make noise abt d issue- would u have prefered he keep quiet abt his injury status and later become a -1 in d world cup?God forbids wat if haruna or/& etuhu gets injured in d world cup as well.who go replace dem? @chidichris make u dey waste ur precious time dey argue in favour of mikel.d popular saying "one man's meat na anoda man poison" suppose 2 guide u.back pass side pass and yet him dey play for chelsea regularly wen him no dey injured.una wey dey play front pass where una dey? |
dat afenifere man say he has d right to anything he wants.until him com bang ur wife, na dat time u go knw sai him no get d right 2 do anything wey him want.u dey talk like dat because d woman involve nobi ur sisiter or your pickin. |
shotster50, u try for dat ur post.who wan leave Emile Heskey behind?all d goals wey him no score for Aston villa, him go score dem with their wives.i no sai if him reach John TERROIST wife na hattrick him go score |
profdee, were u trying 2 say disadvantages of polygamy.cos i dont c aw beating ones wife is an advantage. |
u no c d mumu face?na d problem wey we dey face for dis country be dat.2morow now dat n.i.gga go contest for governorship post and d goat go still win am.even if him dey 4 jail contest, him go still win election.our logo for dis country suppose be "ANTHING GOES" |
oga snakova, from wat u wrote earlier u only talked about messi.is he the only lethal player in the argentine squad?argentina should be worried with wat we played yesterday in the friendly game.argentine beat canada 5 nut without the almighty messi.u also made mention of mourinho"s tyactics. mourinho succedded in using that tactics becos he has the players in maicon, zannetti to do the job of holding messi. who do we have? na yobo and shittu u wan use play mourinho tactics? NOW NA WHO BE D AMATUER? |
yes lager beer, yes. argentina should be worried about us. they shoould be worried about yobo, yakubu.they should be worried as other teams are in camp preparing, training, playing friendly matches we are busy donig sendforth party. they should be really worried sick. |
people dey tink sai if u chop d money, u don cheat d bank. no!!!!!!!!!. na d teller wey do d posting na him go bear d full brunt.so if chop d money, na d teller u wan put in trouble and not d bank.if u chop d money, d kain swear wey dat teller go give u, even ur upcoming generation go feel am.RETURN DAT MONEY FAST FAST. |
u wan stop messi. wat of tevers, aguero, hugain, milito? make dem dey do d scoring? messi no even need him mates help if him wan score goal. him fit do 1 2 with yobo sef score as him score d first goal against arsenal for champions league. |
@papabrown u tink sai na only COT bank go get from dat 5million? 2morow, somebody like u wil walk into the same FCMB requesting for loan. they will take from that 5million, give u d loan u want with mind bogling charges and high interest. b4 u finish paying up d loan, u have already paid twice the amount dey gave u. so no dey talk like dat. |
una dey talk of promo.wat of their mast wey dey everywhere? dat tin dey emit some kind of radiation wey no good for health. yet the tin dey spring up everywhere. if na lie, check outside ur house na u go c one wey dem dey build now. bunch of theives. na God go punish all of dem. amen |
i no know if na only me, bt dat guy ill bliss dey rap nonsense. |
dat guy and him song sef correct. i like d part where he said something abt disconnect. |
to get a draw from argentina? easy. do as mourinho do agaist barca. park ur team bus in front of d post.so lagerback. tell yobo abi na mikel or grandpa kanu who ever wan be our captain to drive d team bus into the field and park for enyeama post. make e park well so dat space no go dey for one side.cos i trust messi, d guy fit take dat him wicthin eye c small space take score us.gbam |
which kain referee be dat. even if na dive the guy dive, d referee suppose to wait until the guy get up first b4 e issue card.i dey sure sai as d referree issuue d card, e just turn him back, blow whistle make dem continue match.no be so dem dey do am na! |
dat issa hayatou sef. him no dey retire? since when i first know football, i don dey hear d man name. no bodi dey to take over dis guy place? they kill people wey one go play ball, yet u still dey ban them.e no make sense na. |
na which time dey start to select players on the basis of ur phyical apperance? they tell u sai na mr world beauty contest we dey go for?2morow now, nigeria go dey struggle to employ u as our national team coach. |
dat guy and him song sef correct ![]() |
idiot any normal coach should pai apam and adeleye against argentina, and if they do messi would be fairly handled like they did in olympics, and then the likes of tevez, huguain and agueruo should run wild and bang goals like mad abi? |
among d list of defenders, na who wan hold d likes of messi, tevez, aguero, huigain? |
what if by 112 |
offen wetin? d guy dey see and suck beta milk.wetin him wan dey offended for? |
how 40 something abi na 50 something year old man wey sai him go school, wey be one of our extinguish senator go dey to ino sibe with 13 year old gal? no pls somebody explain becos i cant just understand! |
this topic is touching. i lost a luvly gal last year becos i tot if she noticed am disabled, she wouldn't agree to be my gal.i didn't know she already knew. because i work with a bank and am always in a sitted position anytime she comes in. she must have seen me strolling aroud in the banking hall and she took note of it. its pretty hard getting somebody to luv u for who u are. once they notice u r disabled, they are looking for the available back door to dump ur ass. that was my understanding/mindset then, so i tot she too will follow suit. but i was wrong. she even confessed her love for me but i took it a bluff. and i know she wasn't after my money because she 2 hold side. |
ladies, fellas, gangstas and killers i like to welcome ya to the terror squad thriller. (fat joe ft r kelly) people say MI, who's the best three, i say let's see, me me me. (mi ) i can change ur life, make it so new. make u never want to go back to the old u. i transform her 2 dugati. den i transform me bugatti. cos her form, puts me in trance i transform smaller and she puts me in her pants. (lil wayne - i can transform ya) |
PEOPLE, MAKE UNA HELP ME. I DEY KD AND I DEY FIND PS2 TO BUY. NA WHO GET PS2 FOR SALE WEY DEY KD AND ITS ENVIRONS? |
implication by 2baba crawl by chris brown OMG by usher |
1. imagine dat by stjlplus 2. if luv is acrime by2face 3. jaga jaga by eedris 4.for instance |
r kelly and awards.na y dem dey nominate the guy for award but him no dey win am? ![]() |