ShakurM's Posts
Nairaland Forum › ShakurM's Profile › ShakurM's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 101 pages)
lagmostkuit:Come lemme show you |
lagmostkuit:I'm on my way |
lagmostkuit:Na Lagimo skit e mean , that Area video |
lagmostkuit:Na the name o, I'm very curious wetin e mean? |
[color=#000050] Who dey check name , no try am oo [/color] |
pretydiva:Trouble maker ni e |
[color=#000050]This ur name na wa oo, na Lagimo skit u wan write abi, I blame Autocorrects [/color] |
bishopoliver:My belle go bust ooii |
Kogi don dey lead table oo
|
Oya kneel down make we pray 4 u!! Where this schnapps se Our father in heaven wey no need microscope dey look inside our heart, bless our brother Jagaban, all those karishika girls wey no look him side b4 him blow no go near am when e don make am oo, , all those bruvas 4 street wey no allow am squat 4 dem side no go drain am o,those kind pple sabi beg, Audu reach promise land e no land ur own no go be like that o, dem no go jam ur car o, if dem jam am, e no go scratch, if e scratch, e no go dent, if e dent make you sef drive well, we too like you na why. Baba God, na CBN do mistake send money to one old baba wey no too need am, we youngies sef get account number o , We sef wey we never finish school go graduate and hammer double n triple if na daily sef, we no mind at all, we sabi manage am, manager na our middle name If na sin dey delay am, abeg clear am 4 us, we no say we dey fall your hand but street rough, butter our daily bread add egg join pass Meshayi. Deliver us from bad market o baba God |
I have nothing to comment honestly |
Tosinville:wa sherey brother!! |
EggPlant:I don even 4get this msg tey tey sef, Na wa 4 you oo |
Dear Op, the thunder that will fire you is still on steroids . After you have raised my hopes of cheating MTN finally You still went ahead to cheat the cheater. I would have involved the #Mods but for first time Front page customer sake, I won't. Please keep doing what you are doing, you hear |
[color=#000050]Don't knock masturbation, it's sex with the person I love [/color] |
olarhtunji:[color=#000050]Pls go to the hospital, typhoid isn't headache!![/color] |
[color=#000050]I don see am ooo ![]() 1. C 2. 6 3. N[/color] |
[color=#000050]I detest Internet dating ehn, [/color] |
[color=#000050]Shan George get patience o People fit talk rubbish on social media, na their type go see fight run away oo ![]() I trust Wizkid [/color] |
PLANETMARS:[color=#000050]Something just attract me to ur post o, I like your spirit, how you kon take survive those days, abeg brief me [/color] |
[color=#000050]Ehn, you will start going to jail at 20 years. [/color] |
[color=#000050]Piracy is criminal... [/color] |
[color=#000050]Temptation ooo God! Sch fees money [/color] |
pretydiva:[color=#000050]It's a funny world [/color] |
[color=#000050]and I'm just laughing sha [/color] |
[color=#000050]Na one person dey smash this one so[/color] |
[color=#000050]I prophecize that this man's prophesy be positive one day [/color] |
chimkaire:[color=#000050] Don't vex me ooo[/color] |
[color=#000050]Those girls that like to ' K' as if it's their birthright can just go n die [/color] |
EggPlant:[color=#000050]Don't post foolishly. [/color] |
[color=#000050]All these yeye doctors full hospitals like that! I have learnt that one shouldn't cheat in professional courses that have real life repercussions like Engineering n Medicine. It's not a must to be in first class or 2.1. Chase Excellence and success will follow.. [/color] |
[color=#000050]Just to point this out- 'Spare the rod and spoil the child', In all things, apply common sense and moderation!!! That's why I don't follow religious injunctions blindly.. being a disciplinarian is 4 the military not in a home. [/color] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 101 pages)



, that Area video 
[/color]
[email][/email]