TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 11:23pm On Feb 18, 2017 |
but truly dem suppose land that Biggie abi na Gala better slap... person go spend the whole week looking forward to a party, the whole day preparing for a party and then party go last just 1hour with some smellos like TboSs doing shakara on top and then u no wan make HMs shak! or do truth or dare! |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 11:20pm On Feb 18, 2017 |
Bally be like:
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 10:47pm On Feb 18, 2017 |
the DJ jus dey make brain now... oshey! |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 10:34pm On Feb 18, 2017 |
I wish all these guyz can all just leave Tboss from start to finish of d party in back-to-back parties let's see if she won't come begging for attention |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 10:32pm On Feb 18, 2017 |
how much D'Banj pay this DJ? |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 10:31pm On Feb 18, 2017 |
abeg wetin Efe dey see for Marvis sef? she no get Bobby, no ikebe, Not attractive |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 10:04pm On Feb 18, 2017 |
This DJ is WACK!!!! |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 10:04pm On Feb 18, 2017 |
I think I like Ese n she is going about her mission well unlike Jon |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 11:01pm On Feb 13, 2017 |
pls how can I vote TTT |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 10:55pm On Feb 13, 2017 |
abeg oh! is it "vote TTT" or "vote Thintalltony" |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 12:48pm On Feb 13, 2017 |
Ese get forehead and her mouth is literally wide...lol |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 12:43pm On Feb 13, 2017 |
so Gifty said she doesn't know Falz
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 9:42pm On Feb 12, 2017 |
this Debbie-rise no smart |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 8:09pm On Feb 12, 2017 |
Nikapetrelli: She is o.I fear as d say na Beauty queen oo dnt worry by tomorrow all d makeup for don comot we go see her real face. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 8:06pm On Feb 12, 2017 |
How come Uriel knows all the new housemates? |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 8:02pm On Feb 12, 2017 |
this new female Hm no fine joor.. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 7:54pm On Feb 12, 2017 |
Kemen like semen.... hahahaha I like this new guy already. Jon |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 7:50pm On Feb 12, 2017 |
Tboss Don see Miyonce replacement... fine boy |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 12:25am On Feb 12, 2017 |
I love Tony n Bisola |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 12:17am On Feb 12, 2017 |
ninnyanny: Tboss just poured some alcohol Into Efe's mouth using her own mouth... Yak that's so disgusting |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 11:41pm On Feb 11, 2017 |
does cocoice really wanna give kemen Mouth Gig? |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 11:26pm On Feb 11, 2017 |
Nikapetrelli: Una gud nite . Tomorrow na Sunday,I no one sleep 4 church nipple-sucking don pursue u? :-D |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 11:23pm On Feb 11, 2017 |
omg Bassey sucking Cocoice breast!!! I no fit take am again! I dey go next year BBnaija |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 11:20pm On Feb 11, 2017 |
kemen is getting a lapdance from Marvis with his pants down |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 11:18pm On Feb 11, 2017 |
Bisola dey suck that finger wella! damn erotica |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 11:11pm On Feb 11, 2017 |
Kemen kiss Gifty, n Uriel within 30mins; Trump became US president who says you cnt make it? |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 11:09pm On Feb 11, 2017 |
ghen ghen Kemen dey kiss Uriel |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 10:58pm On Feb 11, 2017 |
Efe don drunk, e don dey talk rubbish |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 10:57pm On Feb 11, 2017 |
Cocoice is 'kirring' me |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 10:51pm On Feb 11, 2017 |
sirfee: She just kissed him right now that one na toss-me, I mean beta long one like d one Bisola got. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by shegz24(m): 10:50pm On Feb 11, 2017 |
carammel: You noticed too,she is a beauty. me too see am, surprised |