Shillla's Posts
Nairaland Forum › Shillla's Profile › Shillla's Posts
1 (of 1 pages)
you no wel she ,na must say you go go there on that day beside my peopls wetin make we dey see this val day as a day we must da sef? |
Nigeria's we complain too much if is borering then go to Ghana land is ukwu |
goat where you see the face b4 ![]() |
mr no all no go look for who u go win him heart dey wait for who go win urs ashawo back yard |
men una bad ooo see the girl face na waooooo |
both but i think ibu ewu meeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee |
hello my fellow naira land how do i help my girlfreind she is so pritty every thing a man want in a woman but she has a body odour pls pls home and abroad help thanks hope to hear from you |
otunba i do not get you right but i think i can and if am in position of providing him a nice job i will that is price we pay for love |
why u no ask why ladies date arm robers na wa for u ooo sef |
why we no go form una no dey form ? |
my people na waooo na so una take hate the boy make we ask am where him dey write from first make una no muder him dream oooo abeg |
lol good things ooo cos we like to hear them ,that na if nobi her mango u want to ploc ![]() |
my boyfriend is killing me, please people help me all i want is a good advice ,we had fight everyday on thing that are common but in portant to the relationship he never say things n do it.> like telling me he will cal he never n when i call and get angry he try to tell me his sorry.and the worst is that when i cal him sometimes he try to pass my cal to his friend keep saying he loves me am confussed should i go on with the marriage |
hi na so u take like the food amala na waaoooooooooooo hope u are not missing it much |
hi tell her as for the yam is really unconpitable in the world igrow up in logo local government i cook paound frie the thing no be small thing oooo |
is nice but the price is not clear can u pls make it more clear ?thanks |
hi i need 3bed room flat to buy withen the island (btween 4millon and 5millon waiting for reply |
1 (of 1 pages)

hi tell her as for the yam is really unconpitable in the world igrow up in logo local government i cook paound frie the thing no be small thing oooo