Shopclue's Posts
Nairaland Forum › Shopclue's Profile › Shopclue's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 58 pages)
Fhemmmy:lol ![]() [b]I no see this on time o! Your own huh? Ok, here goes! Make I call GOD by HIS name first for the kain blessing wey I wan make in give u. Akoda aiye, Aseda orun, eleti gbohun gbaroye, Oba nla, Oba loni, Oba titi aiye! Sebi iwo lalade wura oh! Ogbagba ti i igba alailara! Yagbo Yaaji alagbede orun. Orisa oke je ki nla bi onile yi o! Taleni to to o baba? Taleni to dabi re o? Yagbo Yaji alagbede orun o! Edumare mo gbe o ga o! Today na Oga Fhemmmy and his family I wan make u bless till im belle full so much that people wey see am go no say this kain transformation na BABA GOD O! Show him the secret knowledge, open those secret doors, create path in road where people no even no exist, set up shop of blessing for his doorstep that anything he touches becomes gold. Caress his path, decision making with grace, that type wey you dey reserve for people who are fortunate to find favour in your sight. Make u take am to a HIGHER LEVEL, the level of GROWN-UPs, clothe him with your unusual understanding so he can eat at the ADULT TABLE. Eyin loba to nje mu, Eyin loba to nje gbe ju sile. Eyin loba ti agara ki ida, ti are ki ise. Oba ti ko ni bere iranlowo enikan. Oba mimo to ga, to ko ni rele mo lailai! Oba to lagbara lori gbogbo eni to lagbara loju ara won. Oba alagbara iwariri, Oba to tayo wahala. Oba to nfun wa lounje, ti ki i jehun, Oba teni kankan o to rifin. Oba afase soro. Oba atobe nipo. Oba ti i soore fun ni laini siregun. E sokale si ile Oga Fhemmy and his family and show him the meaning of your NAME. (Amen)[/b] |
Holatunjiii:Oga mi, tomorrow don pass o! I never see pic o!!! Make e no be say spambot dey take style dey hide am for u? I just say make I check if u don wake up. Cheers. Btw, we don shift gears small since last time I post that pic request. |
spyder880:Oga Spyder, goodmorning. Am here just to wish you plenty good things wey pass human understanding o! For the inspiration u don give all of us, and your transparency. How wonderful it is to be able to share the fun of your construction with your kids? Carrying them along as the house take shape? Priceless! You are blessed. |
Fhemmmy:Ok, so oga stafflex, I apologize. Oga Fhemmy say make we give u "second-life". (I mean second chance). Make we tanda dey wait how you go give us detailed info for your next post. ![]() |
Fhemmmy:My brother, we better commot for here enter plane o! This kain daku-daji information no go help us. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 58 pages)
