Shopclue's Posts
Nairaland Forum › Shopclue's Profile › Shopclue's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 58 pages)
saibuhari:Thank you o my brother! Simple thing wey dey suppose to put for the benefit of their own business when they post. Is it not easier to simply easier to answer a question legitimately so other parties interested can read and make up their mind? |
rastaman20: Fhemmmy:Where u guys dey o! |
brabus:Oga mi, How traffic and congestion be for that RCCG area? How the convention dey affect people living around that area? We just wan know how that express life dey impact other things around that area. Thank u in advance for ur detail opinion. How far is that place from airport sef? |
staflex:Why call first, why can't business info be given free of charge considering am a potential client? What if what u have doesn't fit my needs. I beg i no get time to waste. Simple question, u say make I call before i get response from you. Na so dem dey run business. Call to discuss wetin? When i no sure wetin u get go interest me? I ask for the area where I get interest, if u explain am, if i wan go ahead, i will get in touch. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 58 pages)