|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Christianity Etc › Re: Holy Bible Spared As Fire Burn Cars In Onitsha, Anambra State (Photo, Video) by shortIGBOman: 2:35pm On Feb 09, 2022 |
|
Car Talk › Re: MRS Oil Denies Importing Adulterated Fuel by shortIGBOman: 2:14pm On Feb 09, 2022 |
bennybuhari: I believe MRS. Northern Nigeria Petroleum Corporation (NNPC) is the sole importer of PMS So what?
|
Politics › Re: 10 Nigerian States That Can't Survive Without Federal Allocation - TheCableIndex by shortIGBOman: 1:39pm On Feb 09, 2022 |
|
Politics › Re: 10 Nigerian States That Can't Survive Without Federal Allocation - TheCableIndex by shortIGBOman: 1:38pm On Feb 09, 2022 |
Prechboy: meat dey raise hand for pot kpomo sef wan raise hand � �. Abia that has its government house sitting on top dirty. Dirtiest state in Nigeria lol Na lie. My beloved Abia is clean. Una get fine flyovers like this for una State?  Check out beautiful flyovers in my beloved Abia State.  Delta no even get flyover sef
|
Politics › Re: 10 Nigerian States That Can't Survive Without Federal Allocation - TheCableIndex by shortIGBOman: 1:31pm On Feb 09, 2022 |
|
Politics › Re: 10 Nigerian States That Can't Survive Without Federal Allocation - TheCableIndex by shortIGBOman: 1:28pm On Feb 09, 2022 |
gwafaeziokwu: Over 90 % Nigerian GDP is from non-oil activities. Oil contributes only a paltry 10% and that revenue goes most pot bellies of the ruling class and their allies in the civil service. South East still contributes in that respect.
Some of you can't differentiate between simple economic terms but will open their mouth to talk rubbish. Na Lie. South East contribute zero to the Economy. They are being spoon fed with the resources from the North, West and South South. |
Politics › Re: 10 Nigerian States That Can't Survive Without Federal Allocation - TheCableIndex by shortIGBOman: 1:26pm On Feb 09, 2022 |
Prechboy: I pity you. I don visit 20 states for this Nigeria and almost all Nigeria states nor dey live well. E get one state wey people nor dey suffer for this Nigeria? Name am. Una problem be say for nairaland everybody na elephant but for real life them be ant There is poverty in every State, but Delta own worst. For Delta, you go see as poverty dey walker upandan everywhere. |
Politics › Re: 10 Nigerian States That Can't Survive Without Federal Allocation - TheCableIndex by shortIGBOman: 1:24pm On Feb 09, 2022 |
|
Politics › Re: 10 Nigerian States That Can't Survive Without Federal Allocation - TheCableIndex by shortIGBOman: 1:20pm On Feb 09, 2022 |
heniford2: nobi to chestbeat truly igbos are fucking proud people but lets say the truth bro and you shall be free how many states in Nigeria can build Airport,seaport without Fed help or loan go to Aba in Abia state from shoe making down to cloth making,down to industries most people come from Togo, Benin Rep,Ghana, Cameroon and etc recently i just bought a Aba made suilt in Finland here for a friends get together how many states are doing so Na lie. No State in the East ever build an Airport by themselves. Anambra Airport wey you dey see so, na Buhari build am for them. Anambra just contribute small percent. |
Politics › Re: 10 Nigerian States That Can't Survive Without Federal Allocation - TheCableIndex by shortIGBOman: 1:18pm On Feb 09, 2022 |
Prechboy: you this short igbo man wey dey talk so, I dey respect igbos o but since you dey cap nonsense make I clear you. Most igbo states na one town state. Apart from Anambra. Even Afipko the second most developed place for Ebonyi state get one 3 banks. Just imagine. Una people dey suffer well well. I dey weep anytime I visit some of una states. Na farm work and selling of okpa, slippers and charger na many of una dey do. No companies sef. Too bad Guy no talk weting you no know. I'm from Abia State and Aba alone is better than Agbor and Warri put together. 
|
Politics › Re: 10 Nigerian States That Can't Survive Without Federal Allocation - TheCableIndex by shortIGBOman: 12:56pm On Feb 09, 2022 |
heniford2: so u go to Onitshia every week and in onitshia know is Raining season abi get sense small oh What is this one saying?
|
Politics › Re: 10 Nigerian States That Can't Survive Without Federal Allocation - TheCableIndex by shortIGBOman: 12:55pm On Feb 09, 2022 |
|
Politics › Re: 10 Nigerian States That Can't Survive Without Federal Allocation - TheCableIndex by shortIGBOman: 12:54pm On Feb 09, 2022 |
heniford2: IMO,Anambra,Ebonyi almost done,Enugu state Airport FG has a percentage in it no let ogon kill u oh Una own na to come dey display una ignorance online. In a bit to Chest beat and claim what you are not. You be IGBO Man na, na una way.
|
Politics › Re: 10 Nigerian States That Can't Survive Without Federal Allocation - TheCableIndex by shortIGBOman: 12:51pm On Feb 09, 2022 |
Prechboy: the hardship of Naija don affect your brain. If they check well maybe na one kpafuka state you come from sef. Simple question you nor fit answer. You dey here dey rake. No State get hardship reach Delta. A State where their Women work all sougths of menial jobs and farm work, while their Boys and men relax under tree dey drink Kaikai  Abeg when people dey talk about States wey matter, no mention Delta. E be like say, you never travel comot from Agbor. Travel and see my friend.
|
Politics › Re: 10 Nigerian States That Can't Survive Without Federal Allocation - TheCableIndex by shortIGBOman: 12:47pm On Feb 09, 2022 |
|
Politics › Re: 10 Nigerian States That Can't Survive Without Federal Allocation - TheCableIndex by shortIGBOman: 12:42pm On Feb 09, 2022 |
|
Politics › Re: 10 Nigerian States That Can't Survive Without Federal Allocation - TheCableIndex by shortIGBOman: 12:40pm On Feb 09, 2022 |
Prechboy: I just ask you question now and you nor fit answer. You know wetin dey come out of escravos alone? You fit count the number of companies wey dey operate for escravos? Incase you nor know Delta, Bayelsa, Rivers and akwa ibom na be the revenue allocation themselves. Without this states Nigeria nor fit survive. So rest Who tell you? You just dey display your ignorance here. So many Countries are doing excellently well without oil. Besides, the Oil go soon dry up, how will you survive then? |
Politics › Re: 10 Nigerian States That Can't Survive Without Federal Allocation - TheCableIndex by shortIGBOman: 12:31pm On Feb 09, 2022 |
Prechboy: I just ask you question now and you nor fit answer. You know wetin dey come out of escravos alone? You fit count the number of companies wey dey operate for escravos? Incase you nor know Delta, Bayelsa, Rivers and akwa ibom na be the revenue allocation themselves. Without this states Nigeria nor fit survive. So rest See as this one dey wail upandan. Delta State can not survive without FG QED. Delta with the resources from FG, monthly allocation, 13% deprivation and other funds, yet State still remain one of the underdeveloped States in the Country. Give Delta State the entire funds FG makes every month, the State will still remain the same. Delta will never develop beyound this.
|
Politics › Re: 10 Nigerian States That Can't Survive Without Federal Allocation - TheCableIndex by shortIGBOman: 12:25pm On Feb 09, 2022 |
|
Politics › Re: 10 Nigerian States That Can't Survive Without Federal Allocation - TheCableIndex by shortIGBOman: 12:21pm On Feb 09, 2022 |
Prechboy: wetin you mean say no better company for warri? You even know wetin dey come out from only escravos alone? Abeg I nor get time for your argument You no fit argue with me, cause I know both Warri and Agbor very well. Infact, I drive through Agbor yesterday from Benin, on way to Asaba. No follow me argue |