Shox's Posts
Nairaland Forum › Shox's Profile › Shox's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 (of 65 pages)
faithesco:Was thinking about the same thing... As I see say Laura Don dey the mata...my mind dey at rest...But as I see say she sef dey campaign for money...my mind cut..so na we Wey Neva get range na im go contribute....dem celebrities must be madt |
franchasng:Well if you have better ideas you can post it here.... If not, forever shut up your mouth.. Mumu ![]() |
MariaLavina:I dunno what he is waiting for... Free tickets go London ND Paris... You get babe wey get money come dey suffer yourself with babe wey no "get" p***y Conclusion..... You're frustrating yourself PS... You fit gimme dat your lady friend number make we hook up tho ....help a bro |
E be like say thunder Don hear as we dey use Im name Anyhow for here..... No vex bro thunder... To the dead RIP Bro |
Jethrolite:Jah punish you |
Lloydfather:Noted.. But don't you think it's not polite to call our president mumu?.(I think you should respect elders). how you want make international community respect us... You should see how Russians defend Putin whether he does good or bad PS... Watch out for dss they Don see your post... I guess you know what will happen next.. Word of advice.... Delete the mumu part |
Jethrolite:Well I am referring to a man who has connections and the leader of about 180m people Not someone that is collecting stipend from CNN |
EVILFOREST:You be G Aswear.... Was thinking the same thing ![]() Fake news everywhere |
I think the op should be prosecuted SCAM |
Jethrolite:Too small Do You know his age? |
Terminator1234g:Person wey know na Dem go know.. But come to think of it... I think it's the opposition that is causing all this killings.. Cos the thing dey cause worry for PMB. PS. Thunder fire anybody wey talk say I dey campaign |
Anytime I see this milk factory wey this hanty get... I just dey weak for bodi ![]() |
No permanent enemy in politics PS. If you know you know |
If to say many people be like explorers... Things for no hard like dis....you talk say na picture., why I come dey see video ![]() |
Sweet science reigns..... Let's leave God out of this and give the praises to whom it's due. God dey look dem since and im no reason them anything. When pikin show face through science dem dey praise God... Hypocrites ![]() |
yeyerolling:I think she is ...i no think again "she is" |
Jimi23:Spot on |
soberdrunk:Sometimes I wonder wetin dey go on for this bros mind |
zombieTRACKER:Killings!!!.hell no.am just saying that we need intelligent people in political post nd not people wey do dey bow down for one pastor or imam... I think the reign of white man religion is OVer.its causing lots of harm.. We carry religion wey no care about black race for head like anything ...still con dey kill ourselves join.. It's not making sense don't you think so? |
Just put "buy me " on top of the car... No need to waste mb to advertise ...well my piece of advice.... You post Range we open saw Land |
Sapphire |
Marvel1206:Aswear... Make I try.. I fit buy Porsche wit the qun?@op.. Who knows |
LA click LA die |
No mind dem religious people op....no be him creat everything. The guy (God) wan sly im brothers by wanting to collect all the glory.. Na why devil dey follow the bros drag since .... I think you know who is winning? |
You need to find another shop... Na transfer me dey collect sha and I dey collect MA money till the kobo wey dey after the dot |
How this girl feat go reach fp for all to see .. But if na bobrisky et al... Or one yeyebrity wey open chest down.. E for Don reach... Well who am I to complain? |
maleekfrenzy:Well you came to the wrong place to look for answers... You should have directed all these to google. .you know he is your friend. Even in exam hall .if you know you know |
So the announcement wey the school do no reach... Must you bring it to nairaland |
Well it's election time and these pastors are spitting thrash again and some people will believe this.... Wetin person go expect from a nation that places religion over intelligence ....if I be president ehnnnn. |

