Shun12345's Posts
Nairaland Forum › Shun12345's Profile › Shun12345's Posts
1 (of 1 pages)
Pls get Analsol, dey insert it in d anus and der s an oilly liquid call polifin I thik, u can drink it too go to chemist |
[color=#550000][/color] MizTyna:. Yes ooo, Ughelli al d way Mama go say, if e better for hunter e go better for d bag way he carry. Trap plenty for bush no go make al animals com town com stay. RIP mama |
rufychuks:[color=#770077][/color]. As a pioneer student of dat university, Banking and finance departm, we did not experience dat kind of tin. Aunty Philo was known to be anti spy durin exam. If u don't read u wil not pass Exam. D university made me who I am today, no lecturer harassment. It was a read and pass tin. If u now say Philo is doing harassment tin now? Dat I can't say. |
Google say, dey too fat, dey no go war and na drink and women be der schedule of duty. Abeg make dem drop d title, Major General. Common Boko Haram dey no fit delete. Who dash monkey banana. I remember when I was an army. Story. |
swizken6: |
: :Even @ mile2 busstop dey re der, once dey see u dey wil first start wt pls where can I get badagry bus if u answer dem dey wil now start by sayin actually I am not from dis town and I ve bags of rice, pls shun dem and walk away |
[color=#770077][/color] : paulolee:Pls, dis story is just like what I went thru too m self @ Agbor in Delta state goin back to m station in Kogi and even in festac town. |
1 (of 1 pages)