Sikells's Posts
Nairaland Forum › Sikells's Profile › Sikells's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
odizeey: den u no dey stay warri,no mata hw warrri person corperate reach u dey see d signs,e no mean say him na jagudano generalizing bros |
I dont understand O..where are all d pharmacy babes naw..una dey hide..abeg u guyz shud come outside O..make we relate..i need one pharmacy babe...ASAP |
Swagalord18: what is direct entrydix guy self eh..well he said d guyz who joined dem were already entering 300 level in der present courses..but losed a year as dey switched to med... |
Quatermaine: sikells!!werin u dey yarn guy? |
Swagalord18: what is direct entrydix guy self eh..well he said d guyz who joined dem were already entering 300 level in der present courses..but losed a year as dey switched to med... |
[quote author=I_am_Sylva]dats the truth.. Its even on uniben's site..[/quote]unless itz recently..cos e get one guy for med 300 level wey tell me say some persons join dem for 200 level |
Swagalord18: clueless dude ddnt spot d jokewat da...'Drops rock on his head'... |
Swagalord18: if i search my room well, ...i should have tellers 4 all of 'em ...lolna U sabi..go use d one wey e date na 2009 |
Quatermaine: Even if you make 5.0, Departments of Medicine and Dentistry will never take you!.na where u take hear dat one? |
Quatermaine: hahaha. It's clearly obvious to me now that you never had a matric number.no ooo my guy..i get brother 4 there..i know all dix things wella...dont be surprised |
Ghyft: to medwell..to med?..den u have to be at d top of ur game..get a sharp 2.1..lyk uhm 4.0 to 4.5...d problem with med is dat,d slot given is really small..sometyms it's just less dan 7 studentz,n off course ur present dept. have der own slot to release...sometyms is not even abt ur G.P..but by God's grace..n dos sharp bros wey get long legz..na here dem dey profit..but just do ur thing wella n pray wella..u go get am wella |
kenneyyice: wat abt d engineering students, was it dat stressfulvery stressful..i remember a gal broke down n started crying wen she wasnt able to clear for lyk 3 weeks...but u dnt have to worry sha..if u cant complete ur clearance at d auditorium..u can complete it at ur faculty |
Ghyft: yeahoukay..make u just start 4rm der na...u can do a switch to ur med or probably pharmacy if u want to..or use jamb again..NO DULLING sist |
Guyz..have seen anybody admitted for nursing dix year? |
[quote author=d-natale]hw una dey.....abeg dis rumour abt online clearnce......abeg na true[/quote]No bros..just chill..aldo some persons blood just dey hot lyk say dem take overdose of adrenaline |
Ghyft: PBBokay..mine's pharmacy..u were going for med. huh? |
Ghyft: PBBokay..mines pharmacy..u were going for med. huh? |
Quatermaine: life science... not much!it's engineering n life sciences dat mostly pass thru stress..only one clearance officer go dey clear PBB,OPT,MCB,BCH and AEB..and word of advice..d life science clearance officer is very strict..make una just dey smile..even if derz nafin to smile abt. |
Jemimahsummers: i dey o. I see say una don dey start clearance. I still need to write my postume, eh, wait for the site's go ahead.ah..na which putme be dat? |
Mickey7: seriously? U dnt hv to steal it.just pick one. trust me no one'd careeh..dat is if dem nor see u dey wave am lyk handkerchief dey swag commot 4rm der bank |
Ghyft: did u notice sarcasm in his statementjust chill babe..'gives her one galln of zobo'..most of dix guyz are very nice..na just boredom for house..make dem dey search for fun..and its not bad if u just play along..uh..so which course were u admitted? |
Swagalord18: Olè!!! ...thief!!!u welcome..wen u one collect(according to u steal) d deposit slip..u can go with one of ur guyz...just give am d slip make e carry am go outside for U..den pretend as if u r counting some cash to deposit n make for d exit sharparlly |
Quatermaine: what was your former matric number?dis guy funny O...ain't gat a former matric. Number..just happened to be present during d last clearance n saw d ordeal.D students in life science will pass thru most of d stress,while med and pharmacy studentz will not pass thru much stress. |
To relieve Urselves off some major stress..b4 d physical clearance commences..if u r in skul already..go n collect d unity bank deposit slip which u will use to pay 4 ur record file,but dont let d cashiers catch U sha...or else u go stand queue 4 a week |
Ghyft: maybe u don't ave all the factsya..it cud be i dont..i was just talking abt d statement only..u guyz might have been having ur own personal vendatta..but u just gotta play along...ain't no need getting upset..it's just social media |
Anybody admitted for nursing here?..someone told me that nursing has been disaccredited in Uniben for now |
Jemimah..aw fa na..u enter here today..how mataz... |
Ghyft: hmmmmmmmm....dis guy has bin stepping on my toes of recent....correct it bronafin is wrong abt d statement..he's just admiring ur eloquence..play along |
Ghyft: hmmmmmmmm....dis guy has bin stepping on my toes of recent....correct it broNafin is wrong abt d statement..he's just admiring ur eloquence |
Profemmy001: Na fyt?dont bother urself for now..u can only get help 4rm ur clearance officer,if derz any available..but did u say u saw 'not admitted'? |
Wen e reach arsenal or man U..naxo man city go dey play lyk say dem take weed...but sure dem be liverpool wife..dem go equalize |
purpleprincess: Wowclearance was supposed to commence on d 17th of feb....but it seems it has been postponed to march 22nd...uniben has released der list sha |


