Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 12:06pm On Dec 09, 2019 |
israelp: ntin much,jst dy wait mk alaci pay me as usual  na tomorrow be deadline oo hope u dey cook your games  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 12:00pm On Dec 09, 2019 |
israelp: danny hwfa  baba i dey oo wetin dey for your boy na |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 11:57am On Dec 09, 2019 |
israelp: try it,i asure u red red tomatoes await ur slip 
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 11:14am On Dec 09, 2019 |
andycoal40: Inter needs d match..but i doubt if they cn beat barca 2-0 so what do you suggest handicap looks good sha |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 10:14am On Dec 09, 2019 |
JamesReacher: How's it unfair? You never chop from other leagues wey dey na from Gambia u wan chop  
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 8:37pm On Dec 08, 2019 |
Zontage: I know you too well and I know you are a good punter. Just cool down and cook your game bro.
This one "was just randomly" picked I guess.
It must not be 100 and above odds bro.
I am still sun drying the red tomatoes for Xmas LOL that game na trial and error picks nothing spoil arranging a carefully analysed game for cl any which way winning no go pass us this week |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 7:48pm On Dec 08, 2019 |
nawa oo how come the page don skyrocket and viewers don multiply like this
psn win big ni  |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 8:28pm On Dec 07, 2019 |
Hammer2019: Young Boys please 2 more damn goals  swiss league today don cast oo |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 8:13pm On Dec 07, 2019 |
9PBLIVE: Na audio giveaway be this? no mind am na 210 the guy win |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 6:09pm On Dec 07, 2019 |
alexistaiwo: The games are not concluded yet but if I had shared, whoever has any 30k financial emergency will just withdraw and problem solved. Nothing gladens my heart more than seeing people cash out from my forecast. alabi money dey sweet no be lie |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 5:44pm On Dec 07, 2019 |
Hammer2019: Just quote after they play. Doubt me further and you see me gift another the 5k  omoh dis ticket make oo Make the gbedu reach my side oo  congrats in advance |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 5:30pm On Dec 07, 2019 |
ihedioramma: Bet Won this week good o 6UR8-GG71R-9-XQQT . Let me bless people first ten people to get 1k . oya drop something for boys Generalyy 6231614 congrats bro |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 10:06am On Dec 07, 2019 |
Zontage: I don stake am with 2h.
50/50 senior man no be small blood yesterday oo  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 10:06pm On Dec 06, 2019 |
Jerkules: God my 5k,And someone asked me to Lend him this money o,i denied having such  now you'll join him in the village inside life hope u don catch your seat inside bus  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 9:56pm On Dec 06, 2019 |
oboy ee village go full like say na NEW YAM FESTIVAL
all thanks to ajax, locomotiv moscow, frankfurt |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 4:49pm On Dec 06, 2019 |
drmikeadams: . Dis under 23 epl teams I don find am for dem bookies I no see am,how u take see am sorry bro just coming online now hope you've seen the teams one game has already played |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 11:52am On Dec 06, 2019 |
Zontage: I don stake am with 2h.
50/50
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 11:39am On Dec 06, 2019 |
Zontage: Code error sorry z3lwy67l na 2h i plan to stake ontop so how e go be na |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 11:10am On Dec 06, 2019 |
SirDanny7: eze2odds come fund me 200 na ma send u 200 mtn card nawa oo my odds don almost reduce finish abeg zontage come help me stake this game z3lwy67 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 10:48am On Dec 06, 2019 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 10:44am On Dec 06, 2019 |
10 odds
Z3LWFN9C
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 10:02am On Dec 06, 2019 |
Alabi right now waiting for the weekend 
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 9:33am On Dec 06, 2019 |
eze2odds come fund me 200 na ma send u 200 mtn card |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 9:20am On Dec 06, 2019 |
Hammer2019: Just to delete my bank account details which I'm having issues with, so I can add another one to effect a cash withdrawal. msg them on twitter na or fb |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 8:51am On Dec 06, 2019 |
Hammer2019: Trust me, bet9ja isn't as sincere and serious as they claim to be. No one even picking up the damn customers' help line  baba wetin dey happen na |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 1:17pm On Dec 05, 2019 |
Jessewhyte: no yawa boss, me no been even play am, cause i no get funds anywhere sha, na my guy whey i give wey play am be that , now i have lunch man wey sabi
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 1:13pm On Dec 05, 2019 |
one bastard idea just enter my head just now
ma test run am first
STAY TUNED |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 1:12pm On Dec 05, 2019 |
Jessewhyte: hustle and pray NO CASE boss  you played it? at all bro na for betpawa i get funds well congrats |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 1:04pm On Dec 05, 2019 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 1:01pm On Dec 05, 2019 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SirDanny7(m): 12:02pm On Dec 05, 2019 |
|