Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 12:09am On Jul 03, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 12:04am On Jul 03, 2020 |
Xanslyte: Bros stop abeg the one wey him don receive here too much.If you see am now he be like person wey village pursue make him enter evil forest.I don see am for ashawo thread, Romance thread, business thread and other threads.The guy don frustrate dey Waka dey view thread like castaway. sorry seniorman  i just wan call am make he come see real gee |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 12:02am On Jul 03, 2020 |
ndlife: 10 people should drop their bet9ja id generalyy 6231614 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 11:59pm On Jul 02, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 3:47pm On Jul 02, 2020 |
TheRealProphet: na wa oh...no body drop tips today....12ad anywhere u dey na God go punish u. yehmy drop tips this morning you better go play am |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 3:32pm On Jul 02, 2020 |
Xanslyte: A short review of what happened between the woke punters of the football thread vs the clout chaser werey  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 3:28pm On Jul 02, 2020 |
Spman: i swear to God nothing yet,maybe it is network isssh wait he dey go find money borrow |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 3:27pm On Jul 02, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 3:25pm On Jul 02, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 3:22pm On Jul 02, 2020 |
spman howfar ?? shey the money don land for inside your account ? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 3:15pm On Jul 02, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 3:08pm On Jul 02, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 3:05pm On Jul 02, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 2:47pm On Jul 02, 2020 |
12AD: Oh, it's no longer my bank account that's photoshopped : my betslips and winnings are also photoshopped.... How low can Nigerians go with hate and unnecessary envy. Jealousy hinders and blocks your own blessings.... Eeeeew.... Nigerians are the worst sets of people... Guy you talk too much be a man of integrity and keep to your promise afterall everybody was here when you turned the thread to comedy laugh hour and chose your winner so do the needful unless you're just being a huge fat clout chaser  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 9:54pm On Jul 01, 2020 |
21void: small goal wey Milan score, Dem cancel am. you for just play am over2.5 well you wouldn't have known |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 9:37pm On Jul 01, 2020 |
[quote author=12AD post=91280536][/quote]This Guy sha i like your "no send" attitude |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 9:35pm On Jul 01, 2020 |
mistercharles: i thought i saw 2:1 now it's 2:0 VAR bro alabi play straight home win |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 9:32pm On Jul 01, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 9:30pm On Jul 01, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 4:25pm On Jun 29, 2020 |
crystalboss: i hail boss howfar ma nigga  this one you just dey come observe come do that your magic again na  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 4:23pm On Jun 29, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 1:44pm On Jun 29, 2020 |
Chicent: 12AD. Drwise we know... who know you?? you know like am as the thread peaceful ??
no ignite fire oo  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 12:51pm On Jun 29, 2020 |
yellowgarri2: Mrlekan95 has been settled. I owe no one money again you get mouth my nigga nice one  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 12:25pm On Jun 29, 2020 |
crystalboss howfar na my nigga  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 12:20pm On Jun 29, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 11:53am On Jun 29, 2020 |
12AD: I'm feeling happy. Quote me on a dead thread with your account details. Envy and jealousy will block some unscrupulous elements from receiving their own blessings... Eeeew.. come dash me 50k na i wan buy lappy make i start kdp and fiverr business  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:26am On Jun 29, 2020 |
FuckloveJnr: I will become a millionaire if maritimo wins benfica today  you must be joking better cashout now |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 9:03am On Jun 29, 2020 |
Xanslyte: No na na millionaire.Person flash 10 milla one time but Mr.Pikko dey do cut and join of thousands to show us one Milla.I be hustler for now and I still dey seek help from people but when the time comes we go know the real millionaires. ahhh you sef go soon join millionaire gangs !!  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 8:35am On Jun 29, 2020 |
Xanslyte: Ah you be Werey ooh.Alabi sef dey fear you ooh  trust me he no go feel he's a millionaire |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 8:33am On Jun 29, 2020 |
Schelube: One day,it will drop for sure. sad thing that day na 1 or 2 people bet9ja go pay their winnings out of the over 10 people wey go play the ticket |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 8:31am On Jun 29, 2020 |
12AD: dear sir. That is Ten million and this is just one of my bank account. I have 3 more.... Please sir, I don't bet for money, but for fun and thrill... I'm out of this thread oya make we use am carry 2odds  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 7:31am On Jun 29, 2020 |
joearinze: Pls what is /NG 2+ ? scoreline must be 2-2, 3-2, i.e both teams must score 2 goals each or more |