Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:42pm On Jul 17, 2020 |
locust: 50k each see cool cash oo how come chief no announce am for here make guys fall in |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:39pm On Jul 17, 2020 |
Hunry:
wetin you win oh alaye wetin chiefheywhy win from don jazzy  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:37pm On Jul 17, 2020 |
Corbin: big man I greet you senior wetin dey for your man na, hope una dey wound Alabi |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:27pm On Jul 17, 2020 |
Its another weekend again my people 
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:40am On Jul 11, 2020 |
6ixT8: sure. we bet base on trust. and its also days like this with wack permutations that could put smiles on punters faces.
meanwhile where is profbet, holihistic(realbetpawa) etal? base on trust and fear may the odds favour us today alabi don too cause havoc |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:32am On Jul 11, 2020 |
ndlife howfar bro hope you're good  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:31am On Jul 11, 2020 |
greendice: Stake your house rent on this!!!!
Both playing at 11am. so that we go sleep under bridge when e cut abi
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:27am On Jul 11, 2020 |
6ixT8: today wey all the fixtures no make sense? upsets no go too dey mix ur ticket with goals market and dont be greedy you hear ?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:17am On Jul 11, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 3:48pm On Jul 08, 2020 |
deltateam: I won't be surprised if this game greens. $tarts by 4pm. you dey form oo deltateam you just dey deal with alabi  |
Romance › Re: This Is the Stage I Want All Smart Youths To Be In [Picture] by SirDanny7(m): 3:40pm On Jul 08, 2020 |
ilegendd my friend howfar na longtime the lazy millionaire 
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 3:35pm On Jul 08, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 12:56pm On Jul 08, 2020 |
NNAMDIII: if u wan reply na that place wey them write quote for under the person comment  artyman we get talk i go mail you later |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 12:38pm On Jul 08, 2020 |
Today's Looking Good Lots Of winnings will happen here today games are looking good  50+ ODDS dropping soon |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 5:39pm On Jul 06, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 4:49pm On Jul 06, 2020 |
Hammer2019: No shakings. Today own don finish. No Be Lie My Brother alabi no Go See Our Breaklight 
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 4:18pm On Jul 06, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 4:16pm On Jul 06, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City vs Liverpool - (4 - 0) On 2nd July 2020 by SirDanny7(m): 4:07pm On Jul 06, 2020 |
EbenezerTriumph: guys please this is a new .moniker so I can't comment on the football betting section. inter and man city made my lives so miserable last night anyway I don forget about am.
So guys I need your input on this Ac Milan and Juventus match. how una see for that game? TheRealProphe t Sirdanny 7 mistercharle s Abio la4eva Nlposte r two tough teams should not be hard but dont trust this teams they might decide to play under 2.5 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 12:12am On Jul 06, 2020 |
sultanofabia dey find money for 2 ODDS  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 11:23pm On Jul 05, 2020 |
mistercharles: I don win 12k LOL Today bloody nobi small, atleast i recovered my stakes. It's from a 10 odds i saw on twitter... dude staked 200k and won 2.7 M Last game is Porto... luckily i played but they gave me useless cashout so i allowed it sail after all the blood  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 11:09pm On Jul 05, 2020 |
another 9PBLIVE scenario about to repeat itself  hammer2019 if you fall for this guy pranks na fvck up oo  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 11:02pm On Jul 05, 2020 |
DoubleEngine007: ndlife is a current guy,l love the way he is cool with guys here... na seniorman "RESPECT IS EARNED NOT BOUGHT" |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:52pm On Jul 05, 2020 |
ndlife winning or no winnings you've earned my loyalty
you be real MVP
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:46pm On Jul 05, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:41pm On Jul 05, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:38pm On Jul 05, 2020 |
ndlife: When I went to do cash out
Y napoli chai alabi played a fast one on you mehn
we move bro you try |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:22pm On Jul 05, 2020 |
SultanOfAbia: In my whole 22 years I have never begged online. Today was too brutal to the point I have to beg online to survive. I don't need money to bet I just need 3k I took a high risk and it bacfired badly Now I have learnt my lesson, such is life alabi don humble baba las las |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:05pm On Jul 05, 2020 |
udwise123: person were win 1.7 million was week for inplay.I dey follow her for telegram. na 1Xbet abi ?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:03pm On Jul 05, 2020 |
ndlife: My sweet barca you dey see barca abi  man city don fuk up and na the smallest odd for the ticket oo |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 7:57pm On Jul 05, 2020 |
TheRealProphet: u don turn special adviser.  no forget say we never get any millionaire this year i can see that record breaking tonight |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 7:42pm On Jul 05, 2020 |
ndlife: Man city hmmm no fear chairman alabi just want test your pressure |