Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:46pm On Jun 23, 2020 |
Una dey see porto ba 
yeye mudafuckas |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:43pm On Jun 23, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:39pm On Jun 23, 2020 |
dont congratulate yet oo those ATB guys sabi score late goals oo |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:36pm On Jun 23, 2020 |
NLReposter: ATM has something to fight for but Bilbao 
They suppose relegate that team funny as it may sound ATB never go relegation before |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:32pm On Jun 23, 2020 |
NLReposter: Ath Bilbao no go score, they no go allow person score same style of football with ATM just that ATM does it better |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:30pm On Jun 23, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 9:28pm On Jun 22, 2020 |
Geeksamir: Some football clubs Sha
Burnley 60 minutes no single shot fired on/off target This is total annihilation and bullying |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 8:37pm On Jun 22, 2020 |
tobicool: Please pray for me!
remaining two. If it goes well, I will share 50k!
I am in serious debt now and na my only hope be this.
Betpawa no dey do cashout. wetin u play them ??
straight win abi wetin i dey see there so |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 8:44am On Jun 22, 2020 |
Happy Birthday Chiefheywhy And oga lhimeet
more grace and good health ma niggas  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 9:37pm On Jun 21, 2020 |
ComradeShegs: B943TPEPRCTEQP-6795380
Na stubbornness abi I go say greed nayim make me reach this stage o.
Atalanta, can you give me over 0.5 HT?
Inter, can you win HT?
abi make I just cash out jare  e sure me say u no do any analysis for this ticket
congrats man be like na only u survive alabi today |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 9:07pm On Jun 21, 2020 |
yeee 
after penalty game ends match fixing has taken over |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 7:39pm On Jun 21, 2020 |
FuckloveJnr: Early this year i was banned by whatsapp for using GB whatsapp and since then, they keep closing accounts opened with another line on my phone. Does it mean that my phone is blacklisted or what. How can i solve this issue guys this is spoiling important communications for me your phone's IP Address na them ban.. just go buy new phone or flash am |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 7:26pm On Jun 21, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 7:04pm On Jun 21, 2020 |
TheRealProphet: dat guy don dash alabi 66900 for d past 2days. he fit don recover that money back as we speak  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 6:57pm On Jun 21, 2020 |
Island01: Thanks God bless I no fund again lemme use the money and buy pepper soup � my brother you made the right choice, today get as e be  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 6:54pm On Jun 21, 2020 |
kaycee125: My NL crush is Yoruba  be like say i know who the crush be  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 6:35pm On Jun 21, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 4:40pm On Jun 21, 2020 |
chai basel 
it has been sealed |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 2:03pm On Jun 21, 2020 |
Tk4all: Ok.
But the scoreline is somehow sha na so the thing shock me too bro  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 1:53pm On Jun 21, 2020 |
Tk4all: Celta Vigo ooo
Ma guys wan Kill person they really need this winning else they might fall into the red zone |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 1:44pm On Jun 21, 2020 |
Celta Vigo 4-0 first half jesu  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 1:38pm On Jun 21, 2020 |
Leeds Utd X2 about to be set on fire  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 1:34pm On Jun 21, 2020 |
na when season don dey end this celta vigo dey gather form  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 1:15pm On Jun 21, 2020 |
TheRealProphet: na small pikin dey pick 1.02 odd add for him game. asin ehn nothing person go pick there wey go enter except "X, UNDER 0.5, and your mind no go even go there sef |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 1:04pm On Jun 21, 2020 |
6ixT8: pls how do you explain this odd?. I smell match fixing here |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:50am On Jun 21, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 9:21am On Jun 21, 2020 |
nellyquash: ZS73JQR abeg which bookie be this. Someone sent it thats bet9ja code |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 9:20am On Jun 21, 2020 |
FREESTYLE #100 to win 45k >>ZS2LLCJ<< |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 8:30am On Jun 21, 2020 |
NLReposter: try to always remove any game 12AD double chanced. you and this your analysis sha |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:22pm On Jun 20, 2020 |
Corbin: this ticket cut and heart break which one worst pass punters dont have hearts anymore bro so they can never experience heartbreak |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:12pm On Jun 20, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SirDanny7(m): 10:02pm On Jun 20, 2020 |
Jagaban880: ah baba corona oooo Just hang men no be lie baba, oga coro don already spoil this season for guys now even 2 odds be like rocket science  |