Skfa1's Posts
Nairaland Forum › Skfa1's Profile › Skfa1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 97 pages)
H2O2:I think it should be vegetable now, well just what i though it should be . |
snazzy82:Abegi na u dey bed wet jare ![]() |
see his head like opioro mango Shoooooo ![]() |
oops, I knew it, I knew it, so na Jenny be whatever90 hehehehe I cant shout my wify na u be that longest time *jump up and down and summersault 20 times* abeg take am easy make dem no ban u again, welcome back. |
TONDO:Correction : I will like to know,if Nairaland is for sale |
whatever90:Haha u remember sha, men that fight no be small thing o , na so adebisi slam jenny for ground in my face o, na hin jenny no gree o come break adebisi leg, omo men see me just they run up and down i no know weting I go do hehe. That day na fire and since that day i no see Adebisi again, maybe he don retaya for NL.Jenny still dey till some time and afterward I no dey see am again. I no know say u dey NL that time and u for come join supporters club that time na ,anywayz nice to meet u and nice to blog with ya today. |
@ poster Use pampers (Wa fi te Gfriend ni idi ti o ba fe sun ) |
whatever90:Hehe thats my wife o,we dey rock NL togerer, I no see am since all this days, really missed her Anywayz hope u are ok? |
@ sistawoman I like ur post on page 2 keep it up |
@ whatever90 Are u jennykandri ? |
Unirate b4 u sleep |
spikedcylinder:Abi o , I can`t readeth or speaketh yoruba o ![]() |
netsurf:So this guy is something else, people have to be careful |
[quote author=n-guage link=topic=197440.msg3105893#msg3105893 date=1227047265]English motherfucker, do you speak it? http://pulpfiction.ytmnd.com/[/quote]I guess thats not for me cause I dont expect you to be swearing like that,try to keep your maturity up pal. |
[quote author=n-guage link=topic=197440.msg3105878#msg3105878 date=1227046792]Se habla inglés? Tu pas anglais?[/quote]I no dey hear wetin u dey talk o, express urself in English pls |
@ Y Abegi jare which man? which gurl ? abegi shi won le jare. which kain yeye E-reputation be that ? do ur own thin bro. please give mr Y a break. |
TOYOSI20:what for? dont ask me again just run with me, oziomatv "Feel like shooting someone right now." |
myndofgold:E don tey wey u don dey click on "I Agree" |
@ silliboy You this sillyboy, na the thing wey u dey find na hin u see ![]() |
OTONDO confused me again ![]() The hairy of the Dog Buahahahahahahahah ![]() |
[quote author=*osisi link=topic=197242.msg3105261#msg3105261 date=1227036744]to milk my cows again,24 posts. haba[/quote]She u don kill one cow, that will be cool, I don put water and pepper for fire so that we can boil it then later fry it. NLanders prepare for the party. My friend IBk oya go tie ur Gele. Tope put on ur Iro and buba and make me dey put on my agbada ![]() |
oziomatv:Ewww make I run for my life before u shoot ur gun @ toyosi Pls run fast I love ur life so much. |
As for me I will say toyosi is the one in the left middle, oops sorry the one in the middle right,yes that one,yes exactly that one reading stroy book ![]() |
[quote author=~Sauron~ link=topic=197242.msg3105193#msg3105193 date=1227035959]Noted!!!![/quote]Erro Erorr Error |
chamo the Gedi Gedi ![]() |
MrCrackles:Chamo told u or u peep from the back door ? |
Brazilian wax? Whats that? new to me. @ IBK my sharp clipper is still available if u still need o ![]() |
ibkaye:How do u know thats me, kudos to ya ![]() |
[quote author=*osisi link=topic=197242.msg3105033#msg3105033 date=1227034419]went to milk my cows.21 replies[/quote]Hey u gat cows @ home ? I like cow meat, lets kill one of ur cow and eat pls ![]() |
Moyola:Ha ha ha , cause I have a nice clipper @ home if u need help to shave ,have been helping peopl on this NL free of charge (FOC) ![]() |
[quote author=~Sauron~ link=topic=197242.msg3104824#msg3104824 date=1227031764]I saw it in a movie and it was dreadful. There were razor bumps there too which makes it atad tacky. [/quote]Hehehe wetin man no go hear from NL ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 97 pages)
.
I'm cool,how body
,anywayz nice to meet u and nice to blog with ya today.
[/quote]Hehehe wetin man no go hear from NL