Skfa1's Posts
Nairaland Forum › Skfa1's Profile › Skfa1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 97 pages)
studio43:Heheheh samething happens to me, hope no be the same gurl ? |
Kai Ibk you don release another one. Na guguru and epa you eat? Kai kai kai |
ibkaye:Easy Easy ![]() |
@ spenchuks I beg take cover before its too late, this one wey IBK dey throw na the real atomic bomb ![]() |
Me I don already take cover ![]() |
Bros studio I gently o, na where u put me i dey o ![]() |
But one min guyz, something smell IBK hope u never gas out ![]() |
studio43:Probably might be ![]() |
Heheheheheh ![]() |
@ Ibkaye you mean you dont like fufu,chei you don misss o. |
studio43:Hey cbase thanks for the champ. na you be the man .Whats going on today, any party ![]() |
Hi ya all ![]() |
Bbeee:Rice and Beans ![]() |
Missy B:Yep |
Dual Core:And here we go end of story . |
[quote author=Ruby_Pearl link=topic=148209.msg2761646#msg2761646 date=1220656974]Nawa o!! Chamotex, see the wahala you dey cause with your dirty mind. David, tell them what was going on at that time na[/quote]Ok o broda david dem talk say o make you tell us whats going on downstairs o. |
But to be honest if you look at that picsure very well you will think that there is something going on downstairs .Now over to you Ruby, whats going on down stairs ![]() |
chamotex:Dild what? shake head in disbelieve. I cant believe that, Ruby cant do that. No no no |
Yebariba sombodybobo yawnwhere is my bed my eye dey close. |
doyin13:Hehehehehe ![]() |
OK o goodnight miss B I will see you tommorow to give you my acc. Make sure you urinate before you sleep o ![]() Have a good dream. |
Missy B:Me too , I dey yanw ![]() |
Opslag:I`m good as well, Soos ya choice pls paraga dey, schnap ,coke , fanta and maltina @ Ibkaye Where you dey, Lee chun chu ![]() |
Missy B:Hehehehe, na chop make I chop now ![]() Anyways ya too cute for that though, dont worry I will give you my acc and my money and nothing to cash back ![]() |
ibkaye:Yo what? ![]() |
Opslag:You alright pal? |
ibkaye:Buheheheheh thats your languege hehe Chicken chung chung ![]() |
Missy B:My what? Jesus Christ of nazareth. Zoom off , Ok take moet first pls we shall talk about my acc details later little peck. |
What should I offer you, wine ? |
Bbeee:Bored ke , ok take coke dey jolly for body ![]() |
[quote author=_bami link=topic=148209.msg2761297#msg2761297 date=1220652550]hi everyone[/quote]Hi ya bami, are you ok? what can we offer you ? we have champagne, ellese , moet , paraga , fona gau schnap and many more in the fridge. How you want am. |
Missy B:Hehehehe ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 97 pages)



.



