Skryptchex's Posts
Nairaland Forum › Skryptchex's Profile › Skryptchex's Posts
. ![]() |
Pls, I know diz 'small' write-up is very long. Plz endure nd read it thru. It will help... Thank you as u read thru. I ave thought so much about diz nd i ave seen so much of it. Some parents dont know how to instill respect into dere child(ren) instead dey jxt make dere children to respect dem out of fear, which is nt supposed to be. Children re meant to fear dere parents n elders generally out of respect nd nt d other way round. I know one small pikin like dat, if d parle dey house, u no fit hear 'pim' for diz boy mouth even if he talk, na wit nose nd u go hardly hear wetin he dey talk. But if d parle jxt comot house like diz, O Lord ma God, O God ma Lord..no b only pim u go hear, u go hear wen join. In a situation like diz, d child(ren) cant say anyfin in front of d parent, not because he has nothing to say, bt he is afraid of wat dey mite say or do to him after saying whats in his/her mind. Nd frm dere, problem starts even till future if the child(ren) does nt know ow to voice him/herself out. What some parent dont know is dat, wateva dey do or teach dere child(ren) will go with dem forever. Its jxt like a parent packin somefins inside d school back pack of dere kids.If wat dey pack is good for d kids,he/she will b happy to make use of it nd if its bad,he/she will find a way ow to use it bt in diz case d back pack will b carried by diz kids forever. Xo watever is inside,dey will find a way to make use of it. Xo,parents/adults know wat u teach ur little ones cos if its good,its a + to dem n d pple around dem nd if its d other way round, him/her n d pple around dem will ave to deal wit it. Fear out of Respect n not Respect out of Fear.. |
*Infastructure development-5 *Aviation-3 *Health-3 *sport-7 *Agric-9 *Education-2 :ASUU wan dey plan anoda strike naw. *Transport-2 : our roads re wack,u no fit sleep 15min. *Power-1 : person no even sabi ow many MW remain for us. Today dem go talk say we don lost 1000MW, tomao, dem go talk say e don increase. Presido dey talk anoda tin, power minister go talk im own. *Freedom of speech-10 : one year old pikin fit abuse dat man, d man go dey look like .*Good governance-1 :d man no even sabi wetin e wan govern. *Job creation-4 : Lord help us d youth. *Fight against corruption-1 : #pheew.. Make we no touch dat one @ all *Security-2 : make we no touch dat one @ all |
Hmmm.....#blank |
Princecalm:both of dem sha dey make dere money whereva dem dey...wetin u dey make?? U dey make mouth..... orangutan oshi |
Princecalm:me no sabi d additional question wey u dey ansa o. Bt if e dey pain u,i fit give u t.fare to transport ursef to d nearest Transformer station to blow ursef up oo. |
No b dere fault....its a good sign dem sabi ow to economize.. Bt i think dat shld be a perfect gift on someones birthday..me tink say its good oo. If its me, i will carry my gf to france to propose to him cos i schooled in france ![]() |
lahit14:who b d monkey, who b d owner?? ![]() |
Dem try naa.. Bt dat baby too cute....chai!! make my babe jxt make sense like dat small boi, my pikin go over-super cute ![]() |
............ I was here .......... |
I tink being shy is not dat bad. It all jxt boils down to each persons 'temperament' nd wat some of us dont realize is dat diz temperament vitually affects evrytin we do in life. From sleeping to eating to even flirting sef. The one tin im good @ out of all doze tins mentnd is d one of phone flirting....i can neva be boring while chatin on fone. But if u c me one on one, u wont like me cos i wont talk dat much nd u would ave to do all d talking. Not proud of tho, jxt ave to b workin on ma weakness nd build on ma strength also (if dat makes any sense). |
E b like say d winch wey dey do Arsenal don wake up oo |
dmcdad: It's really childish. Simple! And it baffles me much that some so-called mature people would come up here to support this. Mehn, I sometimes wonder what maturity entails when I get to encounter such people one way or another.Bros....u are the boss |
But seriously,looking @ diz frm anoda perspective. Are there no true frnds or relations anymore to tell people who their husband/wife to be is....abi d time una wan go do introductn,na only u waka go. Moreover,u knew wat her behaviour was like and u still went ahead.u wan con come naija con dey beat ur wife, con later divorce.... See wat naija has turned into..chaii |
No sane woman will wait for 4years before asking the right questns she ought to ask before starting d relationship.... 4 years con knack....u con dey ask. after d guy don chop finish belleful, u dey tell am say the burnt part remain for pot...wetin he wan use am do? |

.
