Slimmy001's Posts
Nairaland Forum › Slimmy001's Profile › Slimmy001's Posts
1 (of 1 pages)
Wen dis show wan finish person wan sleep, make dem no go sack person frm work 2mao because of #ColorfulWorldOfMore............... Abeg make Psquare n Eja la come sing. D tin don too tey abeg |
Anytime I tink of dis it makes ma heart bleed. D death of ma younger broda n ma mum in d space of 4months. Ma younger bro died first so frm 2 much stress n tinkin ma mum developed a stroke n died too(1996). Still miss dem lyk crazy RIP Ola n ma dearest mum |
Anytime I tink of dis it makes ma heart bleed. D death of ma younger broda n ma mum in d space of 4month. Ma younger bro died first so frm 2 much stress n tinkin ma mum developed a stroke n died too(1996). Still miss dem lyk crazy RIP Ola n ma dearest mum |
Was dis how d government helped der mothers get married to der fathers............. Dey shld just go n luk 4 sumtin worth while to do wit lives, dey will see husbands...... Illiteracy of d highest order |
Stale gist........ Dis is somtin ma sch has bin using since 2009............. Don't see how dis is a milestone in Nigeria's educational system. |
BBA is just 4 'pervs' who don't av anytin beta to do wit der lives. |
See ow many thousand pple dey pray make naija qualify, later una go dey curse d players...... #smh 4 some nigerians |
See ow many thousand pple dey pray make naija qualify, later una go dey curse d players...... #smh 4 nigerians |
1 (of 1 pages)