Smileprecy's Posts
Nairaland Forum › Smileprecy's Profile › Smileprecy's Posts
Man Utd is an official Ewu |
>>> Belarus <<< Match:Shaktior Soligorst- FC Gomel Pick: Under 2.5 Odds: 160 Time: 18:00 >>> Germanyy 2 <<< Match: Sadause - Kaiserslauter Pick: 2 Odds: 1.70 Time: 14:teti kepad malfuctio pardo me |
Cesclxg: Yeah... Gtbank operates zero dom acc balance... U just make initial deposits into it to activate it, after u fit withdraw everything... Gtbank is the best in naija sha... And I'm talking from experience, not hearsay... I have accs in naira, Gbp, dollars and euros...Are you really a punter or just pulling our legs here cos u neva drop picks here b4 and u even get GhCedes account, I dey fear u oo. |
See men dey vez and exchange words, na siddon dey look na im i dey lokk una, who don withdraw millions, who neva withdraw kobo, this is suppose to be fun guys, don't let it be otherwise cos if we are quarelling when we are nt sharing even N50 then i don't blame politicians who kill because of billions. One love to da house and more greens to us cos datz wat we need not negativity, datz y i dey take one eye look kingofcasting but all na fun. |
nero18:Following ur project like KILODE |
Cesclxg: Pls tell him ooo. Wetin a potential profit of #266 fit do u?? And he was talking abt taking vengeance on bookies?? Sey nah the win of #266 be the so-called vengeance? Mtccccheeeew...LWKMD make una leave d guy make e kill d bookies in his own way, na fear of odds and villa. Choi Alabi Deris God Oo |
>>> Ireland Div 1 <<< Match:Galway FC - Cobh Ramblers Pick: 1 Odds: 1.20 Time: 19:45 >>> Ireland Div 1 <<< Match:Wexford Youth - Shamrock Rovers II Pick: 1 Odds: 1.45 Time: 20:00 >>> Ireland Premier <<< Match:Shamrock Rovers - Drogheda Pick: 1 Odds: 1.35 Time: 20:00 >>> Ireland Premier <<< Match:Bohemians Dublin FC - Cork City Pick: Handicap +1 away win Odds: 1.30 Time: 20:00 >>> Finland Lantinnen <<< Match:Masku - FC Hameenlinna Pick: Handicap +1 Home win Odds: 1.30 Time: 16:40 >>> Estonia Missirliga <<< Match:Levadia Tallin - Fc Infonet Pick: 1 and over 1.5 Odds: 1.50 Time: 17:00 Total Odds: 5.95 U can combo all or pick anyone out of it. I wish us a greenified Friday |
Succesfully ported out of Nairabet, Alabi b wan use small odds kill me, na odds i wan chop no b customer service. Alabi DEERIS GOD OO upon all the thrift money wey im dey collect everyday, to increase odds na wahala |
klens: What can you guys advice on this? My new tip for now.almost 30 games on a slip. Na waoo, itz too much man |
Smileprecy: VALUE BET OF THE DAYCasted |
Bholutife18: .i'll rather go for 2ndHSH on this one bt prays it turns out green though |
screenagerjoe: I bet for sarpsborg to win. What do u tink?it is a good bet but also consider u2.5 |
VALUE BET OF THE DAY >>> Norway Tipiligaen <<< Match:Sarpsborg - Aalesund Pick: Both Team to Score (NO) Odds: 2.00 Time: 18:00 My service provider don make me miss nairaland bt glad to b bck More greens to us and fck dem haters |
francesclxg: Whatever u are smoking dude kip some for me *smiles*Dat dude get Skuchiiss |
who b dis timmex guy wey dey yarn opata sef na ur money guyz dey use punt na people like u no get jab, i'll bet my last card on it that u ar still in secondary sch or jst finished but longfellow get tym to dey follow u yarn |
mazizitonene: hmm.....na wa o...if this thing no cast ehn..........mtcheew...I comment my reservechoi, see big grammer na u with first lady cdon for class 2gether. LWTMB |
onyxo76: can't believe you folks still accumulate these many teams on one slip, it will be a very long time before we see another 4m naira winner with a 100 naira betslip. I'd rather picks 2 or 3 sure matches and stake or better still pick a few high yielding singles and play.Dat guy wey win 4m, i need to see am where i dey wen im dey forecast na so one guy win 350k for my presence last season with english amateur league wey dem dey fix anyhow. Bt the truth is dat this punting can favour you if there is luck with you abi singles no dey cast. Luck and good strategy is all we need bro on this adventure |
feco1love: Soccer : PERU: Primera Division - AperturaDis one wey u just dey post diff tips so. Omo i dey smell astonVILLA for this tips oo. No give oga alabi thrift money ooo |
eldee365: Make season start abeg make i kill them bookies if u neve ready pls get ready using william hills nairabet expect ma screenshots etc based on btts oh and na rollin acca i go start with 2k dont know bout u it will b fun coz if u roll 2k five times with a minimum odd of 1.5 na 30k and above so hope de we just need five games to reach 30k then we withdraw 28 and start afresh u guys go fit drop picks we will pick the surest oh and no accumulatin thanks and quote me if u are in.thanks.See as e sweet to write bt hard to do. Anyways i also hope it works the way you have written it more greens to us nairalanders. |
>>> Finland Ykonnen <<< Match: HIFK - Jippo Pick: 1 Odds: 1.30 Time: 16:30 >>> Peru Apertura <<< Match: San Simon - Cienciano Pick: Under 2.5 Odds: 1.52 Time: 21:00 Total Odd: 1.98 Bookie::Otunba Alabi Play them as COMBO More greens to the house |
tydd: if that n.d of a guy is real, trust me he wunt be staking 100 and 200 naira anymore..this is someone that they claim wins an average of 150k daily......if he is real...bet9ja will be chilling in d villa now cos I see y he/she is not staking 10k per slip and win millionsu wan send the bookie sef go VILLA badt guy |
Lilchilz: Latest Winners n.d.No go let n.d give you hypertension or make u do things that will hasten your journey to the VILLA. Even if he is real you need to know that for him to keep winning like that he must have a formula, so i also implore you to do research else you go b d nxt wey VILLAboas go welcome enta VILLA |
RazaqMB: they are actually scammers but bro check out this page and tell me what you thinkchairmen for scammers page, go forecast yourself to be sure of what you are playing. Punting no b small pickin job else see you see VILLA |
see dem big big red apples wey men dey share among themselves for the house. To be honest all this red apples go don send some people go VILLA LOL |
vickertony: i miss somebody that use to post picks heree dey share table with VILLAboas and capdeVILLA for seVILLA |
Smileprecy: >>> Belarus Vysshaya League <<<3/4 i hope say una no greedily accumulate |
aumeehn: you guys shuld post sum picks here please......gabcool nd kelvic i dey wait your green applePicks hard nowadays but check a page backwards and pick ur choice from a list of pending green apples i dropped |
Valwezzy: CASTED INTO ABYSSMa guy check wetin you play oo abi u don do mistake go greet dem capedeVILLA for seVILLA |
nero18: Inplay:ulsang hyundai vs polang steelers.most scoring half 2nd... 2)sibir novobirsk vs volgar..most scoring half 2nd. Total 2.64Congratulations to us all Villa dodged |
akinakinyele: Nna, I dey villa dey enjoy fresh air on top tree, as my farming work continues till august when I go come back. with original green apple, big thanks to 365 and laddy for sponsoring my transition to villa. Villa life sweet ooooChoi see wetin 365 do man anyways help me greet dem DavidVILLA VILLAboas make u tell dem say otunba alabi still dey send men com chill for asoVILLA |
>>> Belarus Vysshaya League <<< Match:Belshina Bobruisko - Dinamo Minsk Pick: 2 Odds: 1.25 Time: 16:00 >>> Estonia Meistrilliga <<< Match: Levadia Talinn - JK Trans Narva Pick: 1 and over 1.5 Odds: 1.22 Time: 17:00 >>> Norway Elitesenen <<< Match: Lillestrom - Sarpsborg Pick: 1 Odds: 1.65 Time: 17:00 >>> Sweden Allsvenkan <<< Match: Malmo - Aatvidabergs Pick: 1 Odds: 1.35 Time: 16:30 Bookie::Otunba Alabi Play them as singles to avoid storytelling later on More greens to the house |
favoured500: oga smilepracy,i no understand the info on iceland,a beg tell us again o@ favoured the iceland division 1 i said outsiders always win first half while the favourite wins the match but study them for a week to confirm. I have done my research on them. In a macth day there is always 3 to 5 matches played, one must surely play it that way. Check their results for the past two weeks. Mind you not all the matches are like that but one or two always come out with the result. Happy Punting |
Na wa o.so to post picks don become crime again.I don't know wtf is wrong with people.like I said earlier.it is a project.which means I am trying a particular theory.and I thought king of casting was the only bad belle here.mtschww.
